Donjazzy go n get married! If na girl de ur age she never marry,nobody for hear word.abeg look for one chic give belle..@least baby mama..ur talent though is from time immemorial...but erm..embrace parenthood.if na Linda and other big gals de dis ur age and not yet married...hmm,u wil be d 1st to rant societal devaluation
Wait, meaning Don Jazzy is just 34. Wow, I have always thought he was like 40. Get ready for me Don, now I have every reason to hustle to get u😄😄
How does his marriage make you a better person? Does being single change who he is? He no marry, una talk. If him wife no fine, una go talk, if he divorce, una go talk. Why not just face your own life? - Newyorker ( Linda let's get married )
Don if u no get shame ur family get,& if dem no get me nko? @ dis stage of ur life u never get wife let alone pikin to call u father ha ha,wetin u dey fine Wey u never see? U say u wan b star God hear ur prayer,money God don give u,wetin u want again wey God never do? My brother let me tell u one truth 'u r just being in great' after all he has done for u,all he ask in return is for u to multiply,hennnnnnnnnnn...u r warned.
Don Jazzy lahor (please) if that gal that was ur Rosie In that video neva marry... go look 4 her marry. ... see her de already de do d reggae jump up and down.
47 comments:
Amazing
Awwwwwww
Moye says so via BB Passport courtesy LIB
Wow. God be praised. More Instagram followers for you
Rili amazing...indirectly telling u guys that him never old as una think
see the leaked video/pics of secret sex orgy party organized by UNILAG students circulatingclick here
With dancers sef. Lol
Natural talent
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Lol.nice one.buh Micheal wait oo.u have always had a big head. Lol #clownNation
Good for him.
Wow, nice
Donjazzy go n get married! If na girl de ur age she never marry,nobody for hear word.abeg look for one chic give belle..@least baby mama..ur talent though is from time immemorial...but erm..embrace parenthood.if na Linda and other big gals de dis ur age and not yet married...hmm,u wil be d 1st to rant societal devaluation
Rome wasn't built in a day for all u wana be peeps,. 25 years Hmmm
The making of Don baba J!
Wait, meaning Don Jazzy is just 34. Wow, I have always thought he was like 40. Get ready for me Don, now I have every reason to hustle to get u😄😄
The talent is there, exhibiting it since when he was young.
#LIB ADDICT#
Wow,trully amazing
How does his marriage make you a better person? Does being single change who he is? He no marry, una talk. If him wife no fine, una go talk, if he divorce, una go talk. Why not just face your own life? - Newyorker ( Linda let's get married )
Aww throwback pic!!
Awww...this guy has come a long way..awesome..
E don Tey. Wey donjazzy don de into this music thing oo nice one www.iwonpopular.com
@anonymous 11:40AM, What a daft comment!
Awwww so cute
No be small thing o..Abinibi yato si ability..nice one IDJA
E don tey! Linda take note!
Don if u no get shame ur family get,& if dem no get me nko? @ dis stage of ur life u never get wife let alone pikin to call u father ha ha,wetin u dey fine Wey u never see? U say u wan b star God hear ur prayer,money God don give u,wetin u want again wey God never do? My brother let me tell u one truth 'u r just being in great' after all he has done for u,all he ask in return is for u to multiply,hennnnnnnnnnn...u r warned.
Edobabe#replinda#
So, the musical interest started from infancy... Na him be say Blackky don old oh!!
#TooBusyToSeekAttention
#TheyCallMe_EL~Mysterio
Don jazzy come marry me.i am married sha
Wow. God be praised. More Instagram followers for you.........
Moni good o
Who God has blessed, no man can curse!
Wow, dis is dreams come thru. Cheers@donjazzy
Wow don jazzy! Daebak!
Your path to greatness didn't start today don jazzy.
May God continue to be with you
So nice. I love the.... #progresswithjoy.
Wow he's so cute.
So cute
Hahahahahah e don teh! Nice
Cute! He was one skinny kid that became a chunky adult.
Hahahahahahahaaha lwkmd
Be posting my comments!
Nice
Nice. Linda observe!
i love the spongs! those were songsssss
am sure children of nowadays no sabi the song
WOW! No be today he start
Nwokolo generator no free me hear anything
Don Jazzy lahor (please) if that gal that was ur Rosie In that video neva marry... go look 4 her marry. ... see her de already de do d reggae jump up and down.
Nice, he was even holding his legendary "walking Stick"
Post a Comment