Second baby mama again.Hmmm I tink dis wil help reduce baby mama businez in Nigeria. Gone r dose days dat d first Baby mama tinks she is d Final .now d competition is now high.
U dont hear word sebi. At least consult wizkid for his side of this story. See as u just put m - wizkid 2nd baby mama. U funny o. U didnt even confirm abi u no sabi journalism. If dem say u get poverty mentality now u go dey vex. If dem say u buy fake birkin bag now u no go wan follow person talk again. If u like as usual delete my comments, na your poverty mentality be dat.
60 comments:
Ok
One day one day Linda... Na so we take see saint west too.. One day... Lol
To hell with the face..who the face help..if i see it, will it increase my salary?
Baby mama mtcheew
#LibBadBoy
Lol.. Linda soon jare..
D gal fine oo
Enugu's second shoe designer
Hmmmmmmm nt a fan
..... Liber maniac.....
Why bother to post a pix of the baby when she's not ready to let us see his face, beats me and so annoying. Linda take note!
Kai!
Wizkid impregnating his mother or aunty age mate. Na wa for him wit all dis trying to beat Tu Face record.
Second baby mama again.Hmmm I tink dis wil help reduce baby mama businez in Nigeria. Gone r dose days dat d first Baby mama tinks she is d Final .now d competition is now high.
she is on her own....
Na she know.
Lol, king ayo we hail thee...
Seen
let see the baby face, shola is no more reigning.Linda see to that
I wish her well o
Who wan no. More Instagram followers for you
Kai!
Wizkid impregnating his mother or aunty age mate. Na wa for him wit all dis trying to beat Tu Face record.
Its now trophy to become a babymama. All d best to them.
OK seen
Easy man!
He's just a child that knows nothing..
Y u bitter? Gosh!
You're making sense
LINDA,BUILD AN APP
E try
Seems that's d new trend..
Operation hide baby's face till after 3months
It is well..
Lol! Be like Linda, she doesn't care if wizkid disses her or not!!she's smart!be smart
Wizkid is yet to say something about this
Wizkid is yet to say something about this
Noted
Na d pikin ogo him share.
AJ MAIN BOY. ..
Linda won't u leave Ayo alone.seriously ur looking for his wahala
Nice...
#FINEST
Waiting for the 3rd mama#Lindangwanu#
The back view looks cute though.
Ok nah
Anty linda curiosity killed the cat! Don't worry very soon breeze go blow again just like anty tiwa's and we shall see the see.... God abeg ooo!!
We dey wait
Linda can't wait to see the baby's face. Beautiful mum sha
Ok
Wetin concern me if she lik
Ok, we are waiting.
Linda you sef😂😂😂😂😂😂😂..funny caption
I just pity dis babe sha. I wonder y pretty ladies end up as baby mama's
LIB ADDICT#just passing#
Like seriously, will the face reduce dollar 2 naira, if not keep hiding it
If at all u they earn one.
Y is she hiding d baby's face? She for no post am na. Linda observe!
King ayo..
This fool should better hold the baby's head instead of taking selfies!! Ala
Da face go help matter?abeg make she keep the face for ages.#who cares
Na. She sabi
Who cares
Lool bro took it muscular #trutalk jare
You know dey hear word make you know dey talk wizkid matter again linda???
NA she sabi
Brave bitch, Aunty Linda. Loving you!!! killing it. Eat your heart out, The Wiz
LOL Linda as we no get baby daddy now...
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Is she trying to be popular or what?
It is well.
Lol 'king ayo'? She is now taking after america's most notorious baby mama (tblac chyna) who named her son King Cairo. Baby mama goals
U dont hear word sebi. At least consult wizkid for his side of this story. See as u just put m - wizkid 2nd baby mama. U funny o. U didnt even confirm abi u no sabi journalism. If dem say u get poverty mentality now u go dey vex. If dem say u buy fake birkin bag now u no go wan follow person talk again. If u like as usual delete my comments, na your poverty mentality be dat.
Star boy.....@ johnkoledoye@gmail.com
We don see
Cool. Congratulations to wiskboy.
Loose ball!
Fcvk
Post a Comment