*****************Akuko.... Cook fire....he just wan pose for iim kitchen snap piso....... Na so dem dey kponch for kitchen.... Sotee he even wear sun shade...... Issorai...... Oga we don see u... Oya give back to d paid cook let her kwantinue her egg frying **********
11 comments:
SO WHAT?

husband material becos of indomie?? abeg shift commot from our face...
Ordinary egg wey you don nearly roast na hin qualify you as husband material?? Yinmu!!!
Good self advertisement
wehdon sir
I made laugh to much o
VERY FUNNY!
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Jealouseeeeee
Nothing special....
Neeyo Linda Ikeji Birth Mate
Ankra material ani lace...lol looking too fresh to be cooking...shades on nice clothing..if na singlet i go believe small
Post a Comment