Wants to find the lady in blue and do what exactly? That girl dey find money and boyfriend. I hate people like that seriously. Peter you fell so easily for this. I'm really dissapointed.
All these LIB readers too get bad mouth... if y'all are truely sincere, when y'all listen to that "call heaven song by paul"... You must have felt something....but una Ego no gree una agree...!!
Even Linda sef confess before say she feel something at the first listen of that song CALL HEAVEN...
But as una come see am say e be like say paul dey use una play LUDO...una come begin vex Lol

Wat do u xpect....twas s publicity stunt naw....she culd v cried in her room witout posting it but she did so d world wuld c her n prolly get to one of d brodas.....psquare👏👏👏👏👏wel done bae
Bia @ STERN, will you keep quite.... do you think is everyone that does something to get attention/money...?? E really clear say na 9ja u be...Get that ur low 9ja mentality else where...btw me sef na 9ja, but e pain me say na you wey dey comment 24/7 for Ikeji blog just to get LIB Giveaway dey yarn dust...

Everything now na scope. If u broke u just pick one celeb and do something crazy in his/her name. Aunty Lily when will u find me sef make I ask? Pls find me nah bikonu cos me need ur help.
Peter remember you are married ohh.we are still praying that you guys ish be solve.dont go and have issues with your wife oh cuz of this.na e go worst pass oh.
Dear Nigerian celebrities you do not have to try to locate every act of stupidity....peter should advice these foolish girls to face their studies...she was even crying with a fake accent...anyway he'll probably give her 30k to share with her friends n ask them to make more crying videos to increase p squares fame.
Don't mind some of these lib readers with there gutter mouths..Most of them here are pretenders and if given the opportunity, they will do the same or even more
Please tell stern jare! His negativity is too much, I swear that guy get big problem from the pit of hell. He is always on LIB hustling for the giveaway.
Omo I dey wait wen buhari and tinubu go get issue make I cry ma eyes out....or mayb olamide and phyno make I take cry spoil tinx dt day....dem no go find me naa me go find dem
Comments here gat me reeling....Crying ti take over....Getting popular In dis Social media days is sooooo easy, jus think of a tactics and booom, you are there....Just like dose Self made girls, tryin to get to Linda's heart
I have one advice please if you're giving anything to her ,no now should know about it or else millions of your fan's are ready to do more like her's but she deserves a trip of 2 in Dubai thanks.
106 comments:
Their palaver..LINDA OBSERVE CAREFULLY
Lucky girl
Mtcheeewweeeewweeww!
Good for,another jumoke in making.
Desperate ladies will all start crying for p-square.
Oya babe's work don open, start crying for Pple to get paid
POPULAR LIB READER!
Na waiting she want
Eayaaah...help her jare she tried
This post made me remember this jam,You found me by The Fray.. she way too emo tho
I knew it gonna happen like that, babe u don Mek am naa! God don pick ur call. *it's well*
Give her money pls
I can give her number if he wants.
Her dream finally came true......watch out for my own psquare breaking up prayer...
They will soon start another crying bandwagon like the trekkers during elections.
Eyaan...
Wants to find the lady in blue and do what exactly? That girl dey find money and boyfriend. I hate people like that seriously. Peter you fell so easily for this. I'm really dissapointed.
Hustling girls!
Her hustle is about to pay
Her prayers r getting answered
Good for her.
Is her luck oooooooo!
lol
All these LIB readers too get bad mouth... if y'all are truely sincere, when y'all listen to that "call heaven song by paul"...
You must have felt something....but una Ego no gree una agree...!!
Even Linda sef confess before say she feel something at the first listen of that song CALL HEAVEN...
But as una come see am say e be like say paul dey use una play LUDO...una come begin vex Lol
All these LIB readers too get bad mouth... if y'all are truely sincere, when y'all listen to that "call heaven song by paul"...
You must have felt something....but una Ego no gree una agree...!!
Even Linda sef confess before say she feel something at the first listen of that song CALL HEAVEN...
But as una come see am say e be like say paul dey use una play LUDO...una come begin vex Lol
Dis z amazing!! Mmm nmm!##
Thought they were two,where;s 2nd gal?
They finally got what they wanted. Guess it was worth it.
D girl has turn to a celebrity oooooh
Watch out for my own cry
she has finally gotten what she is looking for. loooollll
So wetin u won do with the Lady,,, I hope u won't make her baby mama🙍
We don't why peter's looking for her! Hope it's for the best though.
#LIB ADDICT#
Wat do u xpect....twas s publicity stunt naw....she culd v cried in her room witout posting it but she did so d world wuld c her n prolly get to one of d brodas.....psquare👏👏👏👏👏wel done bae
Hahahhaha nice one
Na so
Bia @ STERN, will you keep quite.... do you think is everyone that does something to get attention/money...?? E really clear say na 9ja u be...Get that ur low 9ja mentality else where...btw me sef na 9ja, but e pain me say na you wey dey comment 24/7 for Ikeji blog just to get LIB Giveaway dey yarn dust...
Guy, no be everybody be like you..

Chaiii...
Mission accomplished
Sharp girl! Your head dey there.. Nobody wey no fit 2 make am!
Long Live Lib!!!
Werin concern me??? Linda take note!
SMH Linda abe lemme cry for u so ud mk me an LIB Staff abegh in fact, I'm sobbing presently...
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Her dream finally comes true, but some ladies needs to get beta things to do!
Samsung for life!

Lmfao gal ur hustle don pay
What should we say?congratulations to her?lol!
The gods of her land has answered her prayers
Lol her hustle don pay
Suspicious, what for
U guys should chill. She expressed her feelings and got the attention..lol so y beefing her glory? Plss
Oya crying committee follow suit! Only in Nigeria #Rubbish
That's good
Wait let me start trekking from Aba Lagos for p-square reconciliation immediately.jumbo
2 tinz are involved its either a d*** or Money. Am out
Finally she got what she wanted... good for her thou.. E remain the other girl o!#seemsCryingForPsquareIsNowAJob
DiaryOfAJoyfulGirl
Everything now na scope. If u broke u just pick one celeb and do something crazy in his/her name. Aunty Lily when will u find me sef make I ask? Pls find me nah bikonu cos me need ur help.
If to say na guy man cry Piro for reason am??? Wetin man do man biko??
Peter remember you are married ohh.we are still praying that you guys ish be solve.dont go and have issues with your wife oh cuz of this.na e go worst pass oh.
Okay...
#FINEST
Hisssss stuns.....
Hahahaahahah!!! Babe need money jare. That's her own way of bn 2nd Olajumoke. Peter find her yourself, we are all busy. Abi no b so?.#Lindangwanu#
Na make we begin dey cry dey go ooooo Peter abeg look 4 me oooo I dey cry 2 lol
�������� nija no dey carry last.
Dear Nigerian celebrities you do not have to try to locate every act of stupidity....peter should advice these foolish girls to face their studies...she was even crying with a fake accent...anyway he'll probably give her 30k to share with her friends n ask them to make more crying videos to increase p squares fame.
now I WANT TO CRY MY OWN OOOOO,somebody help me tell peter biko
#SEAneverDRY
D things dat bring popularity to people these days are truly funny
I dey tell u ooo..celebrity things
EUNIQUE
Lol
She might be sincere about it
But hey it's Nigeria
Trust no one mehn!
Linda brace urself very soon u go reach u
Rubbish
Chai men and beefing abeg leave them jare, if it were for a silly purpose he won't announce it that way.
I no say na watin go finally happen
This is what she actually want mak I go cry my own
We don finish wit bread seller now na Crier
Just like that? Hmmmm it good to be creative sha
Na trek i go trek tomorrow. From Abj to Lag for d Okoyes. Watch out pipo....let's go there.
Na Lola go kill u, ashewo😂😂😂😂
#reeshahr
Nawa o.
How to comb natural hair without pain + Tips for easier detaangling
****************Mission accomplished ********** dream come true ******** dix is actually what she wanted ********
Peter abeg go sit down,your own don dey too much. You can never be a team player, so going solo will be good for you.
The gurl has finally gotten a deal
😭😭😭😭
Okay. More Instagram followers for you
Wt hv she finally. Gotten? Nawa 4 Una!!! Wt if did dat wit all her hrt
Wt hv she finally gotten?? Nawa 4 una.wt if she did dat wit all her hrt
Stern u nor well o. Buhahahahabahahaha
Don't mind some of these lib readers with there gutter mouths
Don't mind some of these lib readers with there gutter mouths..Most of them here are pretenders and if given the opportunity, they will do the same or even more
Don't mind some of these lib readers with there gutter mouths
@choqlatelymart, u 're so dull! D reason she cried is so they won't breakup, if she cried in her room without posting it, how will they know?
Wetin concern Us....me no even get their time because them don de use us de do nigeRian play.....
Please tell stern jare! His negativity is too much, I swear that guy get big problem from the pit of hell. He is always on LIB hustling for the giveaway.
Cry ti take over
God wan bless person life tthrough a celeb even if she wasn't crying for real.... una dey here dey get bad belle... na wah ooo
Three gbosa 4 naija, naija no dey carry last na everybody dey find ow e/she go make am baba God don say na er turn b dis. Congrats girl
I still don't understand why he's looking for her..
Abi is it possible that she has touched he's life...,?
more news @ exclusives.com.ng
That cry can't bring them back together tho.
Una don see abi....like i said yestdy...!!! (Babe no worry... the God of Olajumoke go soon bless you wit dis video....!!! lolz)
Lolzz... Go ahead am gonna tell him.
Omo I dey wait wen buhari and tinubu go get issue make I cry ma eyes out....or mayb olamide and phyno make I take cry spoil tinx dt day....dem no go find me naa me go find dem
Funny comments.
thats good oh.
Comments here gat me reeling....Crying ti take over....Getting popular In dis Social media days is sooooo easy, jus think of a tactics and booom, you are there....Just like dose Self made girls, tryin to get to Linda's heart
You guys are here bad mouthing the only person that made Psquare to realize their mistake, instead of thanking her. Naija, which one we dey?
Yes she's a good friend of the band P.S.

Post a Comment