Mrs Adegeye was a member of the Lagos State House of Assembly from 2007-2011, representing Amuwo Odofin area of the State.
News, Events, Entertainment, Lifestyle, Fashion, Beauty, Inspiration and yes... Gossip! *Wink*
Tuesday 15 January 2013
Music icon King Sunny Ade's wife back in Lagos House of Assembly
Mrs Adegeye was a member of the Lagos State House of Assembly from 2007-2011, representing Amuwo Odofin area of the State.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
32 comments:
Congrats ma'am
Dat's great,,, congratulations ma!
So what shall we render??? *yawns*
Congratz!
na soo i konko
Was she the one who had a fake certificate or something? I remember the fight was mainly between her and Funmi Tejuosho.
immigration make una wear double eye glases oo.
U no well eye glases for what. Oga?
I tire for this kain dry jist
This woman wey stay for four years for assembly wey no do pass raise hands in support or against a motion? She no sabi speak english or even use common sense o. Mogbe! Y now? Must she be the only 1 to rep that axis always? She no even be indegene of any part of Lagos. Ok o. Make una sha do am well.
Congratulations mama! Neky_luvv
AND?????
Is she not nee Alake?
Yeye woman. Ask her what she did when she was representing Amuwo-Odofin constituency in the house. A woman who cant express herself clearly.Her responsibility then was attending parties. I sent to her different meaningful proposal when she was in the house, she could not just execute any of them. All these politicians are just rogues.
this rude,troublesome and ill mannered woman.....hmmmm smh
So how does dat affect d price of garri in d market,mtchwwwwwwww,Linda post my comment ooooo
no b one of sunny ade man dem say dey catch wit coacain.ode abi u no dey follow ikeji linda.if dey make pareble still explainnam for u. meaning the money wey dey pay for ur mama head is a waist.
So wat
The only thing dis yeye woman knows how to do is attending k1's party,spraying money anyhow
That's nice
Linda see you and your yeye readers. They are saying something serious and productive, you have 19 comments. the other post talking about sex has 370 comments. Una don yama finish!
Na wa o,unnecessary envy,if all she could do was to raise hand and support the motion,why don't you raise your hand in your fathers house and support the motion against her been appointed as a commissioner,she's making changes in Lagos,AMOWO ODOFIN to be specific,ride on Iya wa God will continue to bless and be with you,congratulations. Chinedu from AMOWO ODOFIN.
Make una mind your business,if immigration blind why una no go carry your forefathers eye glassess give them.
If she's rude,troublesome or whatever name you might give it,I don't think she would be given a second chance after the failse story of her having a fake waec certificate haba,let us try and be reasonable.
Congratulations,ire a Kari o.carry mama wa,from Saidu.
Ema binu ori,it's the Lords doing,God will continue to raise you upon your enemies.Pastor E.O Esho.
Aah,I no Sabi book,but my pikin tell me say dem put hon.Adegeye for internet sey she no do good,na lie o.she dey do us well,she dey take care of all the pikin for AMUWO ODOFIN,she carry them go school,na she dey pay for my pikin Nimota,I dey AMUWO come ask me for AMUWO.Allah dey o,people wey they envy m.IMAM SUMURAT.
She was my secondary school mate at St.Timoty college Risikat has always been generous and buoyant,if she's spraying money at parties am sure it's the money she has personally worked for,Let us have the fear of God in everything we are doing so God can assign us as part of the people who will make changes in Our beloved Nation like hon.Risikat Ajoke Adegeye is doing.Dr.Mrs Badejoko.
Good mother,no dey listen to all the snitch wey dey talk rubbish,we your boys are solidly behind you,Sky,Gsm,Alado,Apase,Genmi,Udehil,with all the members of ECOMOG AMUWO ODOFIN,We all say AIYE LE MA SHA TA LET DEM SEY.
Mama wa,dem no know you,make dem come out face to face,na dat time we go know who them be,na dat time we go show dem sey,wo eyin re wo,Bo lo mo ogden bi o lomo ogun wo eyin re wo,No shaking mama.Comrade Go So Low.
GOD bless you Ajoke,keep up the good work.
Congratulation My commissioner,more blessing.
Post a Comment