LOL! Linda, Karen and co., its not too hard pls! Approach a brother today and I bet you that your life wouldn't remain the same! Girls want relationships just as much or more than guys do. They just can't show it first because it's not "socially acceptable"
Lol, linlin abi conji de worry u too?? Anywayz I wish u d best o jare, mr right go soon show up soon....abeg say AMEN! As 4 karen, u almost 2yrs? U dn really repent b dat. *jus kidding* sha,dnt worry gals, d right men will show up soon.
How dem go show? With her fake body??? Even you Linda wey be naturally beautiful babe, u never get one...lol. But come o, Linda I know u have a lot of suitors bt why are u wasting time? Pick one o b4 dey all change their minds abt u. As 4 Karen, u are too fake try 2b natural *shikena*
Okay you are just talking about a guy, but girls you do are not included? wonder why naija gals always de talk about faithful guy , faithful guy and u de busy de sleep with almost all ur female friends, abi dem nor de count dat one follow as sex? bad life Na wa uh........... Don 1
waiting for rite guy ba? na so even beverley osu talk say she don dep ripe for marriage? she sef dey follow una wait for the 'right guy' wey come pluck am from that tree. shebi talk say she dey ripe ba? After all da kind tinz wey she don don on top angelo for bba house?
Karen dear, Go on ur knees n talk 2 ur God sincerely,in fact fast sef. Don't be too desperate in order not 2 make mistake in choosing d mr right. God will bless u wit a husband @ d right time. Stay focus n be positive.
nawa oooooo gurl fine like this and never get man in her life, abeg linda tell her me dey here to give her all the love wey she need ooooo, she can just holla at me on 08107714987, linda abeg deliver my msg oooooo.
@ last, linda confesses, e don dey ur body too abi? lwkmd sori ehn, its not easy.. But dis karen dat I'm looking at does not look like someone that can hold body ooo,looking like someone that had it yesterday...
Make she go comot all those artificial boobs, the right guy go come. Abi she think say any man go want make e pikin suck fake boobs? Nne, ur the architect of ur being single, and try to look more decent at times. As for u Linda, leave ur computer screen small dey go out, the right guy will grab you!
Amen and for me too, all my frnds r married with kids sometyms I feel so sad but if I rember I have a good job and a nice guy I won't anymore just that I don't wanna clock 30 in my fathers house. Bbm sad face
You tell em karen, oh especially to bev. Men would respect a woman more, when she reserves her goodies for the right man. I agree with you too, a woman needs to be held and cuddled sometimes, not just sex. Kudos to you girlfriend.
Y d announcement just two yrs u dey scream...genevieve nnaji said she haven't had sex in 10yrs...karen u r still a learner whr genny dey..hold body mr ryt dey come..buh no finish d money b4 he comes..lol
I'm here for you babe, if onli u could see right tru ma heart. First time I saw U̶̲̥̅̊, I'm in love wit u̶̲̥̅̊r wonderful two balloons, though u̶̲̥̅̊r face scares me sometimes buh I can alwayz deal wit, I mean wats the beauty of being in love.
abeg wetin dis gal mean self abi she won use pesin play...bt on dat notice she should send in ha cv n wait 4 ha screening coz me no won marry pesin weh go turn me 4rm Mr 2 Mrs....lolz.
L̳̿☺Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇☺L linda, dont worry God's time is the best... Follow ♍ε̲̣̣̣̥ on twitter people @sexyblazelle5 mention and I'll follow back asap
Hhahhahaahhaahahahha Linda Ikeji, ur own dey ur body sha. You're so funny. Please o, Mr Right, show up 4 Linda Iikeji, Karen Igho and moi, Sexy Mamacita. We're stil waiting.
Good for her. She don see million nw she dey find mr right,after giving all d wrong guys.lol. Make she relax mr right is coming. Nw guys re look for fresh babe to marry. Straight from d womb.lol
In as much as I like ur boobs,dat doesn't mean I will hesitate to fall ur hand if u yarn rubbish......u haven't had it since 2yrs, and then?.....must u make it known to d whole world....na wah for u ohhh dis babe....
Right guys plz locate Karen, Linda n d single ladies out der, dont go to dem cos u herd dey r single n nid a man in dier life, plz be geniune wen u meet dem, don't go to dem cos dey r celebs or rich biko, love n respect dem, be honest too, don't toy wit dier emotions.....#Amen#
Lmao! Perhaps i should reach out for baba kafayat. Looks like the man is looking for a third wife. Or linda shey i neva try. Karen, maybe you should try and be yourself, enuf with your bluffer attitude. I pray God bless you with ur man at the right time.
Hav a brother 4 her o if she is interested she shuld add me on fb @jessica morphy,den we talk dat is if she is crious o,cause na she dey fine market now.
Did u just say right guy?IF I HEAR??? She messed herself up nw so it wl take a man wid unconditional lov who is ready to bear d shame,names and problems arising frm their..Linda,u sed two years right?I'v stayed four yrs nw without sex except d time i caressed a babe last yr and hv masturbate sevrl times which i'm fighting..ß
Amen ooo! Let the rit guy show up ooo...ahn! ahn e don do na! Its nt easy to be a celibate, Ȋ̝̊†̥ takes the Grace of God to hold on especially for pple who'd already tasted Ȋ̝̊†̥!
Btw....Yeah dats my girl! Karen baby! L♥√e u scatter!
Haters pls i beg una... pls leave her alone if u knw u'r irritated @ what she said pls just do urself a favour by rolling over to d next post instead of cussing her! *Winks*
I hv not had sex for like 5 yrs now, I will do that with d lady I will marry not with any other girl again & that's a decision/promise. This lady looks a bit masculine I would hv........
Dnt just start acting lyk a saint....u r seen all over d lagos clubs n partyin all nyt at beaches...hu wants a party maniac n nyt crawler for a wife....modesty is nt in ur dictionary...my frnd,lawlow n be homely,d ryt guy in no tym wud come to you.. My piece!
Madam linlin make u post ma coment if u knw make I fight u d nxt tym we come in contact..lol..jez jokin
If u are waiting for d right guy,u will wait in vain,but if u stoop a bit low and try to give other guys a chance who are not societal influence but wanting to love u for who u r and nt what u have,so also,there is no perfect guy/girl but its about two pple with diff ideology,past experience coming 2geda to practice love,if he abuses u and u have a kid/kids then opt out of d relationship. Slumdog millionaire
i dont usually believe in this kinda of stories,i dont av sex in the last 5years,i am single in d past 2year...they just making stupid attention to look real **
Karen I feel u jare. We are in the same dilema. Cobwebs don full d down-below. And I'm not ready to go into a relationship with any punk ever again. My own even worse Oo cos I hardly go out. I live a quiet boring and triangular life and its hard to change. Linda we need servicing LOL!! BOLADE
a dream may not come through,a wish may not survive ,all it takes is love to keep one's hopes alive. me i dey trip for linda tooooo much.i love u linda ikeji.
272 comments:
1 – 200 of 272 Newer› Newest»First ohh
Abegi,make we hear word,shey no b guyz plenty out,abi mr whales no b man.........Bt all d same sha,wish ya d best in ur golden search
Possible!!
Is it wif ds dos long eye lines n lashes d right guy wl show up???
Hu s ds sef??
Linda free karen, make she dey wait, u sef go find hussy, we dey wait una, as far as I am concerned, u two r in d same league :D
#Zamani#
Oops karen. D right guy must surface shaa.
First to comment *dancing makossa*
LOL! Linda, Karen and co., its not too hard pls! Approach a brother today and I bet you that your life wouldn't remain the same!
Girls want relationships just as much or more than guys do. They just can't show it first because it's not "socially acceptable"
She used dildo in d BBA house,so I bet dt's her bestie now ;)
Lool,lmao,they re coming 4 u soon dear
I jox luv dx Girl.muah. *Angelo*
God will do it for the single ladies eager to get married ... IJN
God go do am
Ounpe 4 her....she shld keep mastubarting
Amen o.God go do am for u linda.and me too in jesus name.
Conji wan wound me too, but I have decided to wait! D right one will locate u soon karen dear, u hear? I claim am too!
Ayam d first to commento oooo @karen it is well God fo provide
Hian Linda!Eyin nko?Se Conji omu yin ni?
Guess she's referring 2 beverly osu in dat tweet. Meanwhile all na wash.
Dey wait, him go come, sure
Ejo ee show up oooo...am 25yrs old single nd searching..lol. #Ladybird
Abeg show up for us.
Senator Yerima shud apply nah. #uche face
Cobwebs go don full her toto aswear..
Na wai o! I dnt kw if I shld cry for all d single ladies? Anywy God dey. He wil defntl grant u all ur hrt desires
Karen..U̶̲̥̅̊ sure?
abeg who cares.........gud nyt sist.lin lin *kisses*
what does she take us for? Dundee united?
This chic aint even cute
we dey now. .. been single for bout 3yrs too .... godson102@yahoo.com.
So sori babes,such is life dear,u have all dey moni,bt u dnt have happiness and a guy,so sori,take hrt heart and pray 2 God.
Linda,you and karen dey kill conji steady so forget dat tin.
kilode........keloseleeeeee!
Lol, linlin abi conji de worry u too?? Anywayz I wish u d best o jare, mr right go soon show up soon....abeg say AMEN! As 4 karen, u almost 2yrs? U dn really repent b dat. *jus kidding* sha,dnt worry gals, d right men will show up soon.
abegiiii
Ndo nnem it will show okay?
Hmmm....come make I give u hot sizzling romantic and very sweet sex u dis girl....hehehehe.....my pin is 12345678......
SAINT.....
She is not that sexy before na ...
No let pix deceive una ...her shape aint good..mtcheeeew
*boltmeister*
Who ask am?
How dem go show? With her fake body??? Even you Linda wey be naturally beautiful babe, u never get one...lol. But come o, Linda I know u have a lot of suitors bt why are u wasting time? Pick one o b4 dey all change their minds abt u. As 4 Karen, u are too fake try 2b natural *shikena*
Okay you are just talking about a guy, but girls you do are not included? wonder why naija gals always de talk about faithful guy , faithful guy and u de busy de sleep with almost all ur female friends, abi dem nor de count dat one follow as sex? bad life Na wa uh........... Don 1
I dont know why but ijust love karen no homo
Hahahahahahaha....Linda u dey find too???
Linda be deceiving us all....
Luve by all dat watched BBA wn she was in d house years bck but honestly Karen is 2 Masculine.
Well... this shows to confirm that artificial boobs are not selling points in Nigeria.
O yea, buh she uses those stuff they sell around SOHO...
waiting for rite guy ba? na so even beverley osu talk say she don dep ripe for marriage? she sef dey follow una wait for the 'right guy' wey come pluck am from that tree. shebi talk say she dey ripe ba? After all da kind tinz wey she don don on top angelo for bba house?
my dear keep waiting cos u will neva find any :-)
Who cares
I don't blv this hoogwash
*smiles* yh sex isn't all u̶̲̥̅̊ know
Mtcheeeeew she nova see anytin na, after all d exposing, who go come hit him chest say e wan follow u. Mtcheeeeew one again.
Karen dear, Go on ur knees n talk 2 ur God sincerely,in fact fast sef. Don't be too desperate in order not 2 make mistake in choosing d mr right. God will bless u wit a husband @ d right time. Stay focus n be positive.
Tell karen am the right guy for her she shoud jst holla @ me on 08107714987, linda biko deliver my msg ooooo
nawa oooooo gurl fine like this and never get man in her life, abeg linda tell her me dey here to give her all the love wey she need ooooo, she can just holla at me on 08107714987, linda abeg deliver my msg oooooo.
Linda, are you truly single and ready to mingle?
Anyya Kuwa.
Stay Humble Τ̲̅ђε̲̣̣̣̥ Right guy will definetely come your way....
Linda no worry by God's grace him go come
Linda, you too! Or i didn't get that right!!! Let's get married... *winks*
@krazie_icon
Right eye bigger than left eye... But she dey masturbate sha.....
-Yemoh
Amen and amen! Linda its not easy o
Hugs 4 linda. Soon
Seriously searching 4 d right one too 08035752765
Lol, gurl for sale!!! It's called hard times
Linda, Amen †̥☺ ur prayer!!
Get close 2 God karen nd d rite guy wii show up.
Eyaaaa kpele! Two years?.. You need oko nla in ur life ASAP ohh...
Idiot, kip waitin. Wen you're 40's mr right guy will cum
Mk una shut up eeee, Lin Lin I sure say u get one age 21 for one corner weh de service ur kponjas
Omg! Lwkmd...love her courage though..
Lol she couldn't have been any realer than this! And lyk Nosa, I go always pray for you!
Linda, Amen †̥☺ ur prayer!
Mtchwww, hw does dat affect d price of garri + she shuld take a gud luk @ her self, mst guys won't wana tap dat (fake).
Miss Linda! What about you?
WoW!! She marketinq d device...what a Good Marketer.....
okay am on my way....
No be small conji oo, body no be fire wood all d same we keep on holding body
Infact 4 me too o...I think they may be stuck in a tree or something and we may need to help dem dwn...
Abeg Mk We Hear Word!. Next Thing u go be VIRGIN. All in the name of "waiting for the right guy".
Linda, hope this is not sarcastic? You are funny sha
@ last, linda confesses, e don dey ur body too abi? lwkmd sori ehn, its not easy.. But dis karen dat I'm looking at does not look like someone that can hold body ooo,looking like someone that had it yesterday...
Linda what of u? Are u not a single lady,d clock is ticking!!!!!!
God tymbis d bst swt.....wishin u a gud guy n all d single ladies....sexy dee
Pls Mr right,u AV to 2 hurry up. We are waiting bt remb our ages ar not so patient.
God tymbis d bst swt.....wishin u a gud guy n all d single ladies....sexy dee
Is dat y she has 'τ̲̅ȍ announce it! Whetweeee!
Make she go comot all those artificial boobs, the right guy go come. Abi she think say any man go want make e pikin suck fake boobs? Nne, ur the architect of ur being single, and try to look more decent at times. As for u Linda, leave ur computer screen small dey go out, the right guy will grab you!
realy.....na wa o..
Baby I won't mind to shine ur kongo...
Lie! Lie!! Lie!!!
wow!! What a marketinq device....wish ya wella....
Amen and for me too, all my frnds r married with kids sometyms I feel so sad but if I rember I have a good job and a nice guy I won't anymore just that I don't wanna clock 30 in my fathers house. Bbm sad face
May be you are destined to become a sister. 2 years, imao joking.
You tell em karen, oh especially to bev. Men would respect a woman more, when she reserves her goodies for the right man. I agree with you too, a woman needs to be held and cuddled sometimes, not just sex. Kudos to you girlfriend.
at least you'v had some b4,,am almost 22 & i'v not had even a first time kiss
Nobody seems to be the right guy with these ladies.
-Blunt Ibo boy-
Me too i have been waiting for d paSt 20yrs nd am still waiting
LMAO!!!!!! The Lord will provide
@Bobo_Edo
Lol, beverly own go worse
Y d announcement just two yrs u dey scream...genevieve nnaji said she haven't had sex in 10yrs...karen u r still a learner whr genny dey..hold body mr ryt dey come..buh no finish d money b4 he comes..lol
I'm here for you babe, if onli u could see right tru ma heart. First time I saw U̶̲̥̅̊, I'm in love wit u̶̲̥̅̊r wonderful two balloons, though u̶̲̥̅̊r face scares me sometimes buh I can alwayz deal wit, I mean wats the beauty of being in love.
Ok. Visit www.ameriestyle.blogspot.com for your latest fashion trend
abeg wetin dis gal mean self abi she won use pesin play...bt on dat notice she should send in ha cv n wait 4 ha screening coz me no won marry pesin weh go turn me 4rm Mr 2 Mrs....lolz.
kILODE NANI JARE! Linda, goodmorning
4 2yrs u neva do wetin? taa nah wash...oneday u go tell us say u b virginity nt even virgin.
Abeg Right Guy, show up for Linda too..Kinji go d catch her too
Lol..d truth is that if she needs it..she knws whr to go nd what to do..all dis is for attention sake nd we'll help ha !@xclucivexter
Abi O°˚˚˚O°˚˚˚°! ℓ̊ support! ℓ̊ had it last, last year Sept. Pls right guy show up!!
L̳̿☺Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇☺L linda, dont worry God's time is the best... Follow ♍ε̲̣̣̣̥ on twitter people @sexyblazelle5 mention and I'll follow back asap
na who we go ask
even if the right guy show, una go say him no get enough swag,or enough this and that...na when the pretender come una go gree.
Yea sex aint everything....but are u sure u haven't had any in two years? Hmmm....I seriously doubt it.
Linda, i've been Single since 2011, it aint easy, cos the finding the right one is like walking on hot coals
I believe her die. Usually woman don't disclose sensitive issues like dis to d public.
I am single, and I had stuff last week...and am goin to have more, this long weekend.......cool right?
He'd come soon darl... Linda u nko? Wen last?
~D great anonymous!
Hahahahahaha,na wah o. Linda even you
Nd for me tu biko!
Linda boo.mz karen..don't u guyz woRry jah kNws d ryt tym to send him ok..
I tire oo..abi ko so wo?
Karen D̲̅ε̲̣̣̣ǎ̜̣̍®! abeg wait 4 me I dey road.
Lmao!!!... GOD is a great provider. jes kip calm. It is well.
Gud guy pls show up for herooooo atleast she's real not all these fake babes around. She's truthful
Karen D̲̅ε̲̣̣̣ǎ̜̣̍®! abeg wait 4 me I dey road.
and also to u linda
linda ar u not ready for marriage?..dear right guy will also show up for u
Hhahhahaahhaahahahha Linda Ikeji, ur own dey ur body sha. You're so funny. Please o, Mr Right, show up 4 Linda Iikeji, Karen Igho and moi, Sexy Mamacita. We're stil waiting.
i like kera her face and if she would mind can marri her my num 08168565307 i love her somuch nice to see
Linda are we supposed to believe this?
Good for her. She don see million nw she dey find mr right,after giving all d wrong guys.lol. Make she relax mr right is coming. Nw guys re look for fresh babe to marry. Straight from d womb.lol
Karen baby, keep it up. The right guy will come for marriage
LInDa oooo,, looooool. I just love u sha. Ure so funny..
Eaya, sΦ Ψȋ̝̊Ʈ all Ʈђe popularity, she cånƮ even get laid.
I dont doubt her, cos its very much possible....
i've done that b4, 2yrs & noting cos dat was what i wanted as of then....
dont judge d looks, d craziness, parties & all, itz possible she hasnt had any.....
Dear Lordie, plz bring d right guy 4 her, MOI, Linda & all d single Chics out there (:.:)
Thank u.......
#Beau.Ti.Ful
Hmmm,indeed..............if I hear.
You sure say your standard no too high for the boys.....lol,May God provide your own guy for you soonest.
In as much as I like ur boobs,dat doesn't mean I will hesitate to fall ur hand if u yarn rubbish......u haven't had it since 2yrs, and then?.....must u make it known to d whole world....na wah for u ohhh dis babe....
Linda make you publish my post ooo! Na me first comment ooo. Lol
Two years or two mins ago. Rubbish liar. No be even that your stiff body like plywood
You sure say your standard no too high for the boys.....lol,May God provide your own guy for you soonest.
Amen o @prayer
Sorry karen! God go do am for us
My dear sex isn't everything...I too hv decided to chill out, nd my current bf isn't in a hurry to have sex wiv me..
Am here nid r so badly
Right guys plz locate Karen, Linda n d single ladies out der, dont go to dem cos u herd dey r single n nid a man in dier life, plz be geniune wen u meet dem, don't go to dem cos dey r celebs or rich biko, love n respect dem, be honest too, don't toy wit dier emotions.....#Amen#
Y am available
Am available
She can call me via 08038149004
Yeah ryt...and what does she take us for...fools 2bliv her attention seeking ass.....
Don,t worry God is busy preparing d right guy 4 u.
Karen and lindy darl, ur missin ribs will come soon...βε̲̣̣̣̥ earnest in your prayers... Jah's time is ŧђε̲̣̣̣̥ bestest
Waiting for the right guy, are you the right girl? Mtcheeewww.u dey find guy wey u go give hypertension abi.
Lmao! Perhaps i should reach out for baba kafayat. Looks like the man is looking for a third wife. Or linda shey i neva try. Karen, maybe you should try and be yourself, enuf with your bluffer attitude. I pray God bless you with ur man at the right time.
Me too i am in my late 20s and i avnt had any....in the last 35years........lmao. Chai. Karen Karen i hail o.... :D
Hav a brother 4 her o if she is interested she shuld add me on fb @jessica morphy,den we talk dat is if she is crious o,cause na she dey fine market now.
she's pretty,dnt wory eh...God wil provide
Continue to dey wait u think say old age go wait for u
Lmao! Linda u're not serious.
Karen hunie, he'll come k?
Na wah o! Haba Karen,dat one ma private matter now! kia nu ga egbu madu
Wow abt u linda? They will also show up for u...dont joke with my karen
Aunty linda he must show very very soon for una IJN....Amen!
If I say make I go apply she go pursue me say I nor get moni n nor fine reach or my dick nor long reach...
awwwww and she looks so cute here......much luv karen baby
Lindiway u ma na d same train cawi u nd karen bt i prefer u 2 dat silicon breasted 2nd class celeb!!
¤Mikkybrizz¤
awwwwww and she looks so cute here......much luv karen baby
linda, and you too? Eeyah. Me sef,but im still 19
I love dose pics
Did u just say right guy?IF I HEAR???
She messed herself up nw so it wl take a man wid unconditional lov who is ready to bear d shame,names and problems arising frm their..Linda,u sed two years right?I'v stayed four yrs nw without sex except d time i caressed a babe last yr and hv masturbate sevrl times which i'm fighting..ß
Amen ooo! Let the rit guy show up ooo...ahn! ahn e don do na! Its nt easy to be a celibate, Ȋ̝̊†̥ takes the Grace of God to hold on especially for pple who'd already tasted Ȋ̝̊†̥!
Btw....Yeah dats my girl! Karen baby! L♥√e u scatter!
Haters pls i beg una... pls leave her alone if u knw u'r irritated @ what she said pls just do urself a favour by rolling over to d next post instead of cussing her! *Winks*
Linda na u i Love & want.
Well if Karen wants a guy,she shud set her mind to it and believe to find the right one..don't forget to pray too
see eh, if she gree she go get now now go i the ask her out my side through this medium
Lol she go say she v not seen her type not that guys no dey...she wan dangote or wales son
Nose of life....
If u believe this story then u can believe anything.... So Karen, u and Tompolo are no more 2geda! Guess he was jst thr 4 a reason!
Standard go let una see d right guy?
Eyaa. linda fix her up with one of those your celeb male friends na.
Abeg help her before conji go kill her
Dt'z ma babe....always real!
Buga Buga
I hv not had sex for like 5 yrs now, I will do that with d lady I will marry not with any other girl again & that's a decision/promise. This lady looks a bit masculine I would hv........
As you pretty reach so, you still dey use torch dey fine man.
Just wait for mr right sha
Dnt just start acting lyk a saint....u r seen all over d lagos clubs n partyin all nyt at beaches...hu wants a party maniac n nyt crawler for a wife....modesty is nt in ur dictionary...my frnd,lawlow n be homely,d ryt guy in no tym wud come to you.. My piece!
Madam linlin make u post ma coment if u knw make I fight u d nxt tym we come in contact..lol..jez jokin
NOT ANY ISSUE...
Lie lie oshi,who u dey tell dat 1?common 3months 4 bba,u no fit wait u use dido nearly every day.mumu gal to enter news dey hungry u
If u are waiting for d right guy,u will wait in vain,but if u stoop a bit low and try to give other guys a chance who are not societal influence but wanting to love u for who u r and nt what u have,so also,there is no perfect guy/girl but its about two pple with diff ideology,past experience coming 2geda to practice love,if he abuses u and u have a kid/kids then opt out of d relationship.
Slumdog millionaire
Dear Karen,
You too far away from me, that's why we have not meet. I have faith that we will meet soon. Am always @ Prayer City because of you.
Yours Forever,
Paul.
i dont usually believe in this kinda of stories,i dont av sex in the last 5years,i am single in d past 2year...they just making stupid attention to look real **
Attention whore! Not only 2 yrs Ashawo
Who cares about this low life B....?
Linda wht qualities are u looking 4. With all the money u have, I hope ur gonna be submisive?. Via Twitter @stcharles_ Follow me
Really? Ok I hear but meeeee no gree! Sex toys na wetin then? Intro to the thing abi?
Keep hugging your vibrator.
Heard you have all the colours of the rainbow to play with.
Hahaha...duri na ta na kaika yi(her pussy dey scratch her)...e day happen. PS...VIBRATOR DEY NOW! linda darling post my comment
Karen I feel u jare. We are in the same dilema. Cobwebs don full d down-below. And I'm not ready to go into a relationship with any punk ever again. My own even worse Oo cos I hardly go out. I live a quiet boring and triangular life and its hard to change. Linda we need servicing LOL!! BOLADE
Lol. If mr right dnt show she should go for mr left naw
Karen pls stop lying. What do you and Chief Ateke Tom do ? Discuss about militancy and amnesty. Smh
she damn fucking Her hand
a dream may not come through,a wish may not survive ,all it takes is love to keep one's hopes alive.
me i dey trip for linda tooooo much.i love u linda ikeji.
2yrs? Dodge jare.
Even linda can't claim she hasn't had any in 2yrs
Post a Comment