|
Say What??? |
'Twas sent to my email to share...too Funny!
Time don reach wey we as original Naija people go stop to deyuse oyinbo abbreviations like LOL, LMAO, ROTFLMAO etc.....When we fit dey use our own exceptional street lingua. For example: LWKM - Laugh wan kill me. MIDG - Make i dey go. WGL - We go yarn later. IGA - I gbadun am. ICS - I can't shout. DJM - Don't jealous me. WBDM - Who born d maga. UDC - U dey craze? NUS - Na u sabi. WSU - Who send you? ITK- I too know. WDH - Wetin dey happen? NDH - Nutin dey happen. FMJ - Free me jo. BBP - Bad bele people. HUD - How you dey? WKP - Waka pass. NTT - Na true talk. NDM - No dull me. IFSA - I for slap am. IGDO - I go die o. YB - Yes boss. NLT - No long thing. CWJ - Carry waka jor. WBYO - Wetin be your own. U2DV - You too dey vex. WSDP - Who send dem papa. INS - I no send. INFS - I no fit shout. WWY - Who wan yarn. NBST - No be small thing. NWO - Na wa ooooo. NMA - No mind am. MIHW - Make i hear word. NDY - Nothing do you.
Kudos to whoever came up with this...IGA!
17 comments:
Linda, i find this facinating no mind me jare but make we yarn true matta dd\ pesin wey gather dis things,i salute am heavily. IGA & ICS jare 3 gbagaun 4 all we feel this package noni.
Linda, people dey think o. The fact be say we nid dis kain tins, those oyinbo package don too much, jare. 3 gbagaun 4 d pesin wey start dis arrangement. IGA & ICS, Jooor oooo.
Pidgin na Naija Language.Na we start am and we no go stop speakin pidgin IG pidgin joooo.
NDU Norrin do us. Naija for life. I hail the guys wey run this thing. Nice!
Yesoooh
in fact i recommend D person wey arrange dis yarns to Our FirstLady, Patience Jonathan for a National award.
IGA &INFS
linda, this might amuse and interst u and the readers.....http://www.latimes.com/news/nationworld/world/la-fg-nigeria-much-married-man-20110512,0,3880360.story
Nyce, really nyce!
Thank God for this, at least i now know d meaning of some of short-hand writing that i find everywhere these days.
ME
I'm liking this
Makes sense jare
Check out pidgin proverbs
http://naijamuminlondon.blogspot.com/p/pidgin-english-proverbs.html
Linda, u losing ur touch, this slangs were out last year nao.
Stale gist ni, NDM
Really cool
is it now your're seeing this one?? this forward is so old..
MIDG! hehehehehehe!
IGA very much....
Hahaha!! so me nobody stress our first lady jur..
*TOP 10 best hits From Our Honourable First Lady "Mrs Dame Patience Jonathan"
*WARNING; brace urself 4 d bombs:|
1. My Husband and Sambo is a good people
2. The President was once a Child and the Senators were once a Children
3. My Fellow Widows
4. A Good Mother takes care of his Children
5. The people sitting before you here were once a Children
6. Yes we are all happy for the effort,it is not easy to carry second in an international competition like this one - Addressing Press men after Female Under 19 Fifa World Cup
7. The Bombers who born them?wasn't it not a woman? They were once a Children now a adult now they are bombing women and children making some children a widow
8. My Heart feels sorry for these Children who have become Widows by losing their Parents for one reason or another
9. We should have love for our fellow Nigerians irrespective of their NATIONALITY
10. UMBLERRA
Which is ur favorite hit?=))
NT:na tru
se u 4 go do ur own dictionsry
Post a Comment