O boy the nylon still dey the car ooooooo.... Plus na spiderman cup dem dey use...... Simply signifying the car na tear rubber.....lmao.... Buh d'prince would have jus removed the nylon na before he took the pic in the new car.... Didi
you can take the man out of the ghetto, but you may never be able to take the ghetto out of him..what's the CELLOPHANE doing dere? And you went to Kings College..U dey fall our hand.sweet benz dou.
What is supposed to be wrong with the picture?... Two guys chilling in their brand new ride... maybe I am missing something... oya Aunty Linda tell us what is wrong.
Mr.prince biko tie d nylon of d car and stop disgracin ur future na.Kai.U call urself a celeb and u're acting like one bushy.Biko no disgrace us na.U'll allow blog visitors na 2 call out igbo people out kai.bai remove d nylon of d car nw nw nw biko.thanks 4 complying.
D nylon is still on d seat... Its Ochara! Tear rubber tins... Bt wait oo, D'prince, no b ds same song wey we dey hear u dey sing since??? He's cute sha! Wizkid Miley, I see u oo#
Their cartoon xter cups??? By the way wen will DPrice finally tear the nylon off the seats of the car?? We know say na new car. No need to prove anything!!
They all drinking outta kiddie cups, wizkid got a spiderman cup *Lol* plus i'd say it's tym to take out da plastic seat covering, i'm sure everyone can tell it's a new ride D'prince!
Emeka I tink lindo is jut tryin to get our attention to d fact dat d car mit be brand new,cos on d seat of wizkid, one can stil c d nylon intact..@lil we get d msg d car is tear rubber do kindly give us gud stories rather dan celebs posing in cars..thx n stay bless...
Dem dey drive am wit d nylon. *lol. D car stil dey shak d'prince. Ehen, linda, me I luv u ooo. Buh I dunno where to start from sef. Well, make we dey look sha.
.....Or the Spiderman cup he's holding wit dat demonic like creature printed on d cup dat looks like its kissing Wizzy's demonic-illuminati sign he's stylishly displaying!
685 comments:
«Oldest ‹Older 401 – 600 of 685 Newer› Newest»Haha... Haba D'prince...we know its tear leather... Hehe! Ok bye!
the nylons covering the seats. Kikikikikikiki....
Dem ₪☺ tear T̅ђє̲̣̥ nylon insyd T̅ђє̲̣̥ car
Illuminatti
Dem neva tear de Nylon from de car seat. If u like no post
Lol! I couldn't stop laughing when I saw the nylon wrapped around the seat. At last, they proved a point : *tear nylon tinz*
O boy the nylon still dey the car ooooooo.... Plus na spiderman cup dem dey use...... Simply signifying the car na tear rubber.....lmao.... Buh d'prince would have jus removed the nylon na before he took the pic in the new car.... Didi
Commot d Nylon ooooooo
Tear leather crap!
The nylon shebi?
Hehe! D'Prince is the seat nylon your selling point ?
--SOD--
Hehehehehehehehe. Tear leather!!!
Tear-nylon-tinz! I hope dey don't die of suffocation. Childish tho
Nope!! I see nothing...except two celebs posing for a pic
TEAR RUBBER CAR! BUT WHY DEM NO TEAR AM NA? NAIJA STARS AND VANITY
Seee anything? Dat could possibly b d nylon wrapping up d seats to show (say na tear rubber) lol...nice pic ₯ happy for U̶̲̥̅̊ dear
Dem try
Chicago
Lol, d nylon bag is still on d seats?
So d'prince will be riding de ride with de nylon around? Nawaooo
you can take the man out of the ghetto, but you may never be able to take the ghetto out of him..what's the CELLOPHANE doing dere? And you went to Kings College..U dey fall our hand.sweet benz dou.
D stupid rubber on the seat
Nigerian! We too get pride, we know say na tire rubber. Abeg remove the rubber. Abi na borrow eh borrow am?
CELLOPHANE...BUSH MAN...
Lmaoooooooo. Them never remove the nylon!! Heheeee
Tear rubber loool
Which skool you for graduate linda
Dont c noffing....yay 1st to comment
Tear rubber lol
I hav nt remove d bags on d sit.lmaoooooo
So he culdn't even remove d water-proof on d seats..hehehehe!!!
E gUd as dat nylon dey dere, u knw say wizkid na pissy pissy, make urine for no enter d seat
Me no see plz sum1 shd tell me..myb I nid HDglasses.
Mk in remove d waterproof nah, shuuu
Damn!can't blv dis dude is riding the old shit with d nylon still on d seats
E go remove the leather/nylon. Hehehehehe....
D water proof bag on d seat
Pleez take off the chair wrapping? Seriously
Lol The car is still in the Nilon
Dia ix still waterproof on da car sit!!!!! Must hv bin borrowed#lolzz
D water proof bag on d seat
pls help tell Dprince to remove the nylon on the car seat.... lol
Nylon 4 gud 2nd hand value ..smh
bros neva comot d nylon 4 d chair #tearrubbertinz
The wrapper , nylon, plastic any English lol
He neva tear d rubber...nylon on d seats...lol
Nylon wrapper rubber any1 lol
I can't see anytin ooo
Illuminati alert!
Devil's horns
I can't see anytin ooo
D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ never tear d nylon commot
Dem no comot nylon... Hahaha
I can't see anytin ooo
The plastic bag....loooooool(tear rubber tinz)
is dat wizkid doing the 'miley cyrus'.?
is dat wizkid doing the 'miley cyrus'.?
its the spider man cup with dizzy
lmaoooo...borrowpose
Dey no one remove d car seat water covering plastic, 4 dem mind na new car still !!!hahahahaha Nigerian STARS...
it is the spider man cup with Wizzy
the sit wrap...nylon is still on.
D nylon oooooo....lmfao
lol, wizzy's sit is still covered in ny
on
The nylon is still on the chair. They don't want to destroy the proof that the car is brand new.
They want us to help them tear the rubber...... Hehehe
What is supposed to be wrong with the picture?... Two guys chilling in their brand new ride... maybe I am missing something... oya Aunty Linda tell us what is wrong.
the nylon still there
Seat Nylon wrapper... Lolz
Dis one nah story??? Ghana is in the Group of Death!!
Lol...sure it's a new ride
WHEN WILL he tear the nylon off this pre-owned (possibly stolen from abroad) car? I'm happy for you, but damn. LOL.
First to comment
The sit nylon has not been removed!
Him nor go remove d waterproof???
I see nothing wrong in da picx O
D no wan comot d leather wey d use cover d car?Lol
Lol Wizkid using a spiderman cup at your age. *cover faze*
Why is there plastic on the chair dou.
Wizkid looks different
Tear pali nah...
Make una tear d nylon now...lol
Firsts to comment: we know say na new car remove the nylon my broda or u wan use am shit latter
Freezy no won remove the nylon....
Remove the nylon my broda or u wan use am shit later
Lol!d guy no remove nylon from the seat.how bush!
He has refused 2 remove d lylon wrap
Linda , u na amebo ist class. Na tear rubber car naa but dem never tear d nylon. Lol
Commot the nylon/leather na. We know say na brand new o
Ahnahn dey no go commot nylon for chairs. First time commenting
Is that a laundry bag on the chair?
Dey no wan remove nylon from car, lolzzz....tear rubber indeed
Dey still left d nylon to show us its tear rubber... Umuazi.mtchewwwww...mayb d car na borrow poze sef
Why is the nylon still there?
Lwkmd Linda *thumbs up* FO̶̷̩̥̊͡Я U̶̲̥̅̊я amebo. D Prince no wan tear đέ waterproof comot O̲̣̣̥ooº°˚˚°º . Hahahahahahahaha
Loool Oga tear d rubber naa.... it's called tear rubber for a reason
Hahahaha....he no wan gree comot the new car nylon abi? We haff sha seen its tear rubber na oya throway nylon
Lool....the car still has the protective nylon
=))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=)), them no comot nylon for chair. Irun imu lowo nau. Lol
its either the waterproof dats still on it or the cups dey r using
l see ur fada der too
Y can't they remove the nylon. Yeye dey smell
Fam dprince needs to take out those shit on d seat.... Some any ibo bush boy
Dear God let it nt b. Wat am seeing in jesus name.
una no go comot nylon??? sho!
I did oo,d car seat is still covered,d hvnt paid for d car jawe.....singing "dem go d pose....dem go d denge denge"...lol
All i see is d nylon
Dprince hasnt taken the plastic coverings off hus seat?? Thats all I got
All i see is d nylon
D water proof is still put!
D nylon of cos
I see the nylon. Hehe
Nylon still dey d seat. Sey wizkid ynash go stain d seat?
The sit is still wrapped in nylon *shinesMateeth*
The seat protector or plastic is still untouched - maybe he doesn't want to dirten his ride though hehe
D nylon covering d car seats ave not been removed. Dem no want make d seat dirty. Linda make I no find ds comment.
D nylon leather is still on seat...
Tear rubber everything well almost everything lol!
the seats.... the nylon still intact... abi na borrow pose
Of course! Can't D'prince remove the nylon covering the chairs abi na so e wan dey drive am! Yeye boy. Lol!
He no wan remove the water proof. And why is wiz kid bringing out his toungue
nothing is wrong...
The guy no wan gri remove the nylon cover...lol
Anyway, e no easy.
D'prince no want to tear the rubber from da seats again?
sojapcyhsacnwpo;class
Mr.prince biko tie d nylon of d car and stop disgracin ur future na.Kai.U call urself a celeb and u're acting like one bushy.Biko no disgrace us na.U'll allow blog visitors na 2 call out igbo people out kai.bai remove d nylon of d car nw nw nw biko.thanks 4 complying.
Okayyy,D Prince u neva still wan tear d nylon from dat ur ca?,na wa ooh
dey never comot lilon for d seats?
Linda please what re you seeing oh!
Please tear the nylon off d seat. We all know it's new. Lol
Spider man cup
Waterproof still on seat, it's like licking a lollipop with the rapper on
Lindodo and her. Grammar , me I do not. See anything wrong. With this. Picture o.
Linda u 2 dey see nonsense tinzz....badt gurl...
Dprince never comot d nylon on d car seats. Na wa o! Hahahaha
Dude, u no go commot the seat cover b4 use? That one na my grandmother style o.
Nothing seen....
Ehn dey high on rum ni ooo..linda abeg post ma comment ooo no tk am do tolet paper oo
Na de nylon nah, new ride things!
Mee
D car seats still have bags on them.
Spider man cup!!!! wizkid
The sits still hv nylons on it...nawa oh
d polyethylene bags still on d chair?
D nylon is still on d seat... Its Ochara! Tear rubber tins... Bt wait oo, D'prince, no b ds same song wey we dey hear u dey sing since??? He's cute sha! Wizkid Miley, I see u oo#
Nylon things.
Is it the illuminati sign dat wizzy is stylishly displaying?
So? Is it a new tin? Before nko? No be dem member him be and d rests of odas?
Abeg comot linda make i see road! *Rme*
Lindodo, post my comment naa
Dude, u no go commot the seat cover b4 use? That one na my grandmother style o.
I tire 4 linda.... Noise scarce 4 her...
the nylon on the seat
D guy never remove the rubber for the seat yet lol his still rocking it dat way.
The plastic is still on the seats.
Wizkid roll tongue like miley cyrus!!!!!!!!!
I c say him neva tear d nylon com
Their cartoon xter cups??? By the way wen will DPrice finally tear the nylon off the seats of the car?? We know say na new car. No need to prove anything!!
The nylon lol
Abi na the chicago cap.
Them no gree remove da leather for da chair?
The nylon
Y den no remove d nylon now?
Spider man cup with Wizkid...lol
The car seat is still in the nylon wrappings...lindodo shey na new car, or dem just dey sample dat car @ the dealer's...hmmm i hope no be forming tins
Haba mana, its obvious na, bobo neva remove the nylon wrap on the seats, hehe is ds igbo tins nw or ijebu tins,
Wizkids mouth n tongue luks lyk d drawing on d cup he z holding..
Spider man cup with wizkid...lol
They r yet to remove d Nylon
Make dem commot the lylon now, shuo abi dem dey worry make wizzy's drink no spill all over the car seat ni
N wizkid stupid tongue like someone suffering from down syndrome
Mz vee says: is it d nylon on d chairs?
Super man cup buhahahha
Spider man cup with Wizkid...lol
Abi na d waterproof wey dey d seat?
They all drinking outta kiddie cups, wizkid got a spiderman cup *Lol* plus i'd say it's tym to take out da plastic seat covering, i'm sure everyone can tell it's a new ride D'prince!
Spider man cup with Wizkid...lol
Tear rubber lol, the seat nylon is yet to be removed.
The nylon on d car? Or Wizkid's tongue
The seats stil dey leather?? O_o Lol na only Linda go see am !
Lol...tear rubber car but the man has refused to tear the rubber!
The leather on the cars seats are still intact
Car seat still covered with nylon.... heheheh
Whateva is wrong with dis pix is left for U̶̲̥̅̊ Linda to let us know..Nofin is funny here.Doh!!
Lol linda oo hehe he hasn't torn d nylon o abi he no wan tear am ni lols....new tins
Can't see anything linda... Tell us.
Emeka I tink lindo is jut tryin to get our attention to d fact dat d car mit be brand new,cos on d seat of wizkid, one can stil c d nylon intact..@lil we get d msg d car is tear rubber do kindly give us gud stories rather dan celebs posing in cars..thx n stay bless...
The leather on the cars seats are still intact
The Devils horn sign made by wizkid...
Haba u no see cup with spiderman picture wey witch kid sorry wizkid hold
Dem dey drive am wit d nylon. *lol. D car stil dey shak d'prince. Ehen, linda, me I luv u ooo. Buh I dunno where to start from sef. Well, make we dey look sha.
.....Or the Spiderman cup he's holding wit dat demonic like creature printed on d cup dat looks like its kissing Wizzy's demonic-illuminati sign he's stylishly displaying!
Anyways na dem sabi!
Dprince dnt wnt 2 let go of d nylon used in wrappin d shoe,omo guy nor wan stain eh chair lwkmd
Hahahaha..... He no gree comot d car seat nylon oooo. Lwkmd........Linda ur eyes sharp sha.
Dem no want commot d chair nylon ni... abi Dprince go borrow am... mtcheeeew
Why this mumu still leave the car seat nylon on? Ratchet...money cannot buy class
No 'H' in the chicago cap on D'prince
Is that his nipple or something??? *raised eyebrow
Dem never comot d nylon for d car seat
Them neva comot the nylon
it be like say nah ink he use write chicago on top him face cap
The nylon is still on the chair. They don't want to destroy the proof that the car is brand new.
Linda if na u,u go comot d nylon??*eyesrolling*
D'Prince has refused to tear the rubber ! I-cant-believe-I got-here-poverty-mentality- tinz !
Post a Comment