Its funny. I also hv one funny dp like that which says beware of my son " KAMORU" omo ale jati jati. Lol. One wonders why some1 will denigrate his son in such manner.
Really crazy, but they are real. Use to have a pix of such of a house back den in skol (LASU)opposite ojo local government. it reads ...... "this house is not for sale beware of fraudulent in-laws."
Really funny but not dat funny to the writer, dey tryn 2 protect wat dey have.. lol
LOlllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll. I saw it on nairaland yesterday. I couldn't controlled myself till I slept off
Jesus Christ ....my phone has already fell off my hand ooooo...this tope must ve really tried selling the house soo many times..I wonder how the artist who printed this must ve laughed...na wa oooo
Hahahahaha....chei Yoruba people don carry come again ooo. When dem women go born 1 pikin for 10 papas, how Tope nor go sell him 'papa' house. Awon ale jatijati!!
@ debimade or wareva ur name is. Na u ur mama born give 10 papa! Bastard, omo ale jati jati! U can't make ur stupid comment with evoke rage in a whole tribe! Na Ara go strike u dead! Oloshi buruku!
Tope must have duped many people and collected part payment from them while trying to sell the house. The guy must be a marijuana smoker. He dey smoke wee-wee.
The bible talk say "a causeless curse shall NEVER alight"...the truth is bitter but we sabi say na yoruba style to gbe omo ogun fun Sango! But why the matter dey pain you now...or you need DNA TEST ni?
I grew up in that HoUSe! OMG!!! Its number 50 bajulaiye road, fola agoro, shomolu,lagos...llooooooooL. I can't stop laffing. The thing is the house has been empty for a long while....
All of una wey dey like form I too sabi. Why can't you just go with the flow? The pic's old as f#*k, I've seen the original version bla bla who cares. There are those who haven't seen it yet
Of all the tribes in naija u hegoats and hediots from ibo na de worst wey no get respect even for human life and its an heitage which u urself just made known now.u be fools of the naija
122 comments:
Wtf....Tope must av been a pest.....can't stop laffin...be warn ooooo.
LoooooL
Serious laughter.
lol....smart man!! n y will a son sell his dad property wen he's still alive???? hian!!!
Lol...I am not surprised. I have seen cases like that in Nigeria
Dats nigezeeeeeee 4 u. Linda ame nwod.
Tope must be a bad guy. *LOL*
This is very old Linda.very very.
All na stil warning na mayb d son worst pass pple wey d do 419 sef,Gud fada.
Loool, omo ale!!!!
lol. the Tope go be efulefu......lmfao
LWKMDFH!!!
what! this got me cracking. Tope must be a really bad son
Tope,very bad sharp guy......LMAO
bwahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahaha
Im bored Linda, Plus this pic is stale
Damn too funny. Tope must hv shown his dad pepper so te..............he vex well well 4 him.
LMAO.Some Parents do have them.The Son must be the "Thief"they never had.looolz
lol funny
The pikin na bastard,..
Hahahaha, but d man said his mind.
hahahahhahhehheheheheh rolling on the floor
Photo: Married South African Woman Caught Cheating With Her Boss In The Bush! (18+)
Its funny. I also hv one funny dp like that which says beware of my son " KAMORU" omo ale jati jati. Lol. One wonders why some1 will denigrate his son in such manner.
Funny indeed
lmao... Tope d badtest guy eva liveth
Lol sorry for you Tope..no money for u to flex this Xmas your fata don catch u.
Really crazy, but they are real. Use to have a pix of such of a house back den in skol (LASU)opposite ojo local government. it reads ...... "this house is not for sale beware of fraudulent in-laws."
Really funny but not dat funny to the writer, dey tryn 2 protect wat dey have.. lol
U go fear prodigal son! Lol
LOL
Nahwao Linda abi u dey collect money to post comment too..abeg post my comment nah.
Hahahaha....... Hilarious.......
Sharp father....am sure tope mush HV showed him pepe well well.
Lmao! Next time Tope wants to sell the house, he'll change hs name to Kunbi.
wats funny abt this pix.....mtcheeew!... Meet sdk to teach u better..#cussmeandchoke
it looks funny buh aint funny
Eko oni baje... BRF to bad
Eko oni baje... BRF to bad
O boy! See gobe. *Lol* please Tope don't sell Baba mi's house oooo.
BOYZ ARE NOT SMELLING OOOOOOO LINDOOO POST MY COMMENT TODAY OR ELSE I DELETE YOUR BLOG
This house must be in Lagos.
:Oi!!! ºнaĦaнaº°˚˚˚°Âº=))=)) =)) MIOLEº°˚ ˚°Âº≈RERINº°˚ ˚°Âº≈OOOOº°˚ ˚°Âº≈ORI IYA MI OOH
Tope ooooo....take am easy
Haha....
Haha....
Hahahahahahaha!!! Tope you fall my hand ohhhh
I think the papers of the house should be kept away completely from Tope. The banner is not enough ooo
LMAO!
I think papers of the house and other documentation should be kept away completely from Tope. The banner is not enough ooo
LOlllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll. I saw it on nairaland yesterday. I couldn't controlled myself till I slept off
No doubt! A man's enemies are those of his household...
Hehehehehehe I laughed so hard,dat orange seed fell outta my nose.
waaaaat!
~BONARIO~says so via NOKIA3310
Hahahahahaha,its like Tope has shown him pepper cos of d house
Lol!.hılarıous!
Gov Fashola
Gov Fashola
OMG..........Lmfao....Tope d prodigal Son! *Debbie Chelsea*
Na 2day!
Tope, why now?
he'll change his identity nah
That tope Don show en papa pepper. Lmao
Jesus Christ ....my phone has already fell off my hand ooooo...this tope must ve really tried selling the house soo many times..I wonder how the artist who printed this must ve laughed...na wa oooo
"Beware of my son Tope, omo ale jati jati" Lol..
Lols, Nigerians Natural Remedies For Pimples!!!
Hhahaahahah Tope ohhh!!!! Too funny!!
LMFAO.
No be small tope,,haha but d papa no try
The Caveat is similar to the case that I am arbitrating.Prodigal children and their problem is worse than a cobra's venom.
Tope ur own don be.
Indeed funny lolz
haaaaa tope u na bad guy o
Tope e don be for u.
LMFAO! Tope ur own don finish! U gotta get a new name if u must sell ur papa hauz Bcos him don warn us of u....LOL
LOL.
Tope wants 2 become a big boy of cause xmas is at the corner..
Hahahahaha....chei Yoruba people don carry come again ooo. When dem women go born 1 pikin for 10 papas, how Tope nor go sell him 'papa' house. Awon ale jatijati!!
lol, Tope na bad boy
So stale
Reminds me of the one I saw on BBM, 'Beware of 419 and my son Kamoru(omo ale jati jati) LOL
Kai! Top E! Ogini kwan?
Honestly i laughed hard even my 3yr old daughter follow me dey laugh even though she no knw why am laughing so hard
Honestly i laughed hard even my 3yr old daughter follow me dey laugh even though she no knw why am laughing so hard
I have seen something like this before and then it involved a wayward Yoruba son too
Lobatan,Tope don enter papa gobe oo.
Tope though...but why?
Top to d pe na badt guys
Abi o stella dimoko of life!!
See English! Chai
@ debimade or wareva ur name is. Na u ur mama born give 10 papa! Bastard, omo ale jati jati!
U can't make ur stupid comment with evoke rage in a whole tribe! Na Ara go strike u dead! Oloshi buruku!
Lmao
click here on tips for weight gain
Tope must have duped many people and collected part payment from them while trying to sell the house. The guy must be a marijuana smoker. He dey smoke wee-wee.
Bonario, wetin dey do you? You wan make person irritate!!!
This is old Biko, too old!
Aye tope ti ba je oooooo! Y u wan sell ur papa house, abi ur papa sell him papa own?
Sallysmart
The bible talk say "a causeless curse shall NEVER alight"...the truth is bitter but we sabi say na yoruba style to gbe omo ogun fun Sango! But why the matter dey pain you now...or you need DNA TEST ni?
Sounds like Tope can strangle the father so he can sell the house. Black sheep dey every family
LoL olopa ewo ni tepe!!...amuni je amuni ewo ni o ni bo nibe o?...LOL debimade just expressed her anger towards her mother ....that's her predicament.
This is your cross abi? Oya ask your mother which of the 10 fathers you know be your paPa...sawdust brain!!
I grew up in that HoUSe! OMG!!! Its number 50 bajulaiye road, fola agoro, shomolu,lagos...llooooooooL. I can't stop laffing. The thing is the house has been empty for a long while....
Hahahahahahahahahahahahah!
Dis ur english funny pass d post walahi!
Opko!
I love you Linda!!!!! Saw ur gorgeous pic in the Style.....keep it up
LOL, TOPE O.
Very funny,am rolling on d floor wit water coming out 4rm my eyes
lmao!!! Linda nwa ikeji u no go kill me wit laugh. Hope no b tope wey i knw.
U ar a fool, so y stick to dis blog? Y nt go there and stfu
Funny as hell....I'm literally laughing out loud here! Tolani
Una for ds blog sef? Pic's old A*F! Linda! U no knw wetin u go blog again? Go nairaland to pack funny pix na. Haba!
-Person Pikin (sue me if ur papa get d moni)
Thank u..tot I was d only one wonderin y linda is just seeing this pic..its really old
Just too funny.... Hope this Tope na guy...
Yoruba prodigal son....gbám!!!!
Yoruba naa! Ndi oshi even to their fáther! Sorry 4 una !
Whát r u laughing n shouting 4? No be ur People? Yoruba n wayo!
Na so naa! Abeg no tear my cloth wit ur grammar! Yoruba cnt speak gud english.
Exactly!!!!
Lwkmdfh can't stop laffing
Hahahah...well,i av seen the original version of dis JOKE...dis a a copyCAT version#..
LWKMD!
"Be warned" thank me later
@Bobo_Edo
buhahahahahahahahahahaha, chai chineke nyere umu gi aka.
All of una wey dey like form I too sabi. Why can't you just go with the flow? The pic's old as f#*k, I've seen the original version bla bla who cares. There are those who haven't seen it yet
very stale
Ndi ofe
Of all the tribes in naija u hegoats and hediots from ibo na de worst wey no get respect even for human life and its an heitage which u urself just made known now.u be fools of the naija
Post a Comment