Shuuuuooooow!!! Na y dem put am 4 ground b dat?? Him bin d try run ni?? Bright okpochi u tink say na Nigerian po po?? Abegi!!! *returns to beg and puts earpiece bck on* #skelewu
Wow! Linda u are an expert in dis game. Basket u nailed it perfectly well. So hilarious. Hahahahahaha some people didn't read well, they never knew the drama was a promo for his upcoming "show" Naija can easily jump to a conclusion.
Everyone will want to watch this, because Basket mouth en self dey use en dirty mouth rubish mehn wey dey chase chicken, wouldn't be funny to hear him do such ..lol Cwazy human being..
101 comments:
Linda u know say I like u bcos u be my big sis name sake but abeg ehn! No de crack dat kind joke again. U wan give me high BP ni?
u r high on something abi? See me rushing over to watch.
Linda nawha 4 u ooooo
You got me there..... Good one!!
Lolllll, very funny
Linlin, this joke too xpensive ooo
Oh jesus! C as dem d drag am 4 floor.wetin kari u go oyibo kontri?
OMG...nearly scard me 2 death..nyce one basketmouth#winkz#
terrible...
thanks for share..
Ah!! Mo so be nah!!
lmao...linda u got me scared!
post ma comment..:)
lmao...linda u got me scared!
post ma comment..:)
Veri funny sha
hmmm!!!
Very funny
hmmm!!!
Haha...
~D great anonymous!
Gud nty nd linda pls slip
Cld dis b 4real? Wetin da guy do?
Shuuuuooooow!!! Na y dem put am 4 ground b dat?? Him bin d try run ni?? Bright okpochi u tink say na Nigerian po po?? Abegi!!! *returns to beg and puts earpiece bck on* #skelewu
basket mouth is just so sweet!! fantastic......
Cld ds b 4real? Na wa 4 ds oyinbos sef. Black man dis, black man dat. Mtcheeew
I knew u were kidding jor *eyes rolling*
Yeah U̶̲̥̅̊ got me there! Love LIB so much.
Funny
Lol. Dis linda you be yeye gerh o...I knew it couldn't have been real.
Nice one.
Linda you no serious ohh,I don fear,real its a big tym jokes,u got me.@basket welldone. #sherrykampbell#
This is April fool in November.........Sisi Linda & basket mouth got us all.....
I kind of knew it wasn't true. C'mon IT's Basket Mouth. And I wouldn't even blv it if it were true
This is April fool in November.........Sisi Linda & basket mouth got us all.....
Like its funny abi? rubbish
Basket Mouth is a mad man but he's the best in the business.
Abeg its Dry Bovi and Ay's skits are beta. He tried sha nice1.
sori for him londom is country dat has law nd implements t..no be naija wa no get law..ndo o cum bak to naija
Abeg he should calm down, we never do Xmas and New year finish, him don dey bring Valentine..Linda tell valentine make him take in time.lolllz
I knew itz a skit oooooo,na so Conji hold am reach wan em go assault pikin.
His just shinning eyes like Segun Arinze.
Na mehn dis eyes are like a thief man's torchlight anyways' Eye wey see must chop" wetin concern me.
Okay. That was undeniably hilarious. Basketmouth nails it every time. Real good.
His just shinning eyes like Segun Arinze.
Abeg he should calm down, we never do Xmas and New year finish, him don dey bring Valentine..Linda tell valentine make him take in time.lolllz
Lol,yhu goht mıı sha aunt Lıly..yhu ba?.Brıght olwayz kumın out wıd new,cool stuffz! #Mz_NenyeH
Skit ke?? See linda no d carry us play oh!! Some of us old pass u for hia o
Basketmouth is very innovative and hilarious..
Aswear u got me
skit ke?? Linda no d carry us play o!! Some of us old pass u 4 hia o!!
msssschhhheeeewwwww
lol!
Woow i thought as much.
1st 2comment! Yeah...cool clip. Will be thr live!
Omo na lie joor linda hw do u knw mayb he just called dem to make a funny video
EnD time TinZ
arrestd fire<>
arrestd fire<>
I was like which kind tin be dis basket mouth should know better now. Was scared dou
Wow.. She gat the butty calling .. Naija butt season 1 on the way
That looked so real.
this crazy i was shocked, i thought he went to yab the queen lol
So funny, but too xpensive.
Hhhmmmm
Otondo u know read whr Linda sey na joke. Brainless question!!! Rubbish. Na everything una go even put mouth.
Na wah ooooo all in d name of makin moni
Wow! Linda u are an expert in dis game. Basket u nailed it perfectly well. So hilarious. Hahahahahaha some people didn't read well, they never knew the drama was a promo for his upcoming "show" Naija can easily jump to a conclusion.
Everyone will want to watch this, because Basket mouth en self dey use en dirty mouth rubish mehn wey dey chase chicken, wouldn't be funny to hear him do such ..lol Cwazy human being..
Very funny
Lin lin, you funny o! How. You dey take get all dis gist before other pipo? You be winsh?
Lin lin, post ma comment na! No dey carry me play Ooooo
Linda Lol.u'v suCceeded in makin ma hrt somasault dis monin.tnx 4d mild hrtbrk#smile
Chai!!!linda..u won give person heart attack???...see me rushing to read the story!!!...Lol
This basket mouth is really funny o! He is already planning for valentine day in November. That's seeing into the future. Cool!
are u for real??...dint u read twas a comedy skit??..or ur hand juss dey pain u to comment...hian....some pipo sef
nna eehe...dint u see twas a skit??..are u juss blind or smtin??..nawao
Fools will see "gets arreated" and are still foolish enough to think its real, others have not even realised its a skit. Bunch of jokers.
Help me ask them oh! Xmass never even reach.
Bullcrap,waste of my fucking time n resources *spits YUCK!!
My hrt roll up 2 my mouth linda abeg no try dat kind joke agn cos i lik dis guy we get dasame eye ball awww linda hope u ar gud?.
Some people don't get its a joke, smh. Nice one basket mouth
I know basket mouth will not do such, even if he will be arrested, it must definitely be for other reason
'Temple run' movie on the way by Harry potter film producer, check it out
errrm,, there is no venue for the one in Birmingham... please Linda can u hlp.. its not on the cokobar website as well....
Nawa o!
i neva belived u linda. i only wanted 2 prove u wrong. basket mouth na bigger boy he don pass dat level
yeah... I am up for a free ticket too....
so scared.. but very funny
All na joke.
OMG! Its really an expensive joke....my heart was jumping eeh
LMFAO, BASKET MOUTH! ARRESTED?!
LINDA ABEG OOOOOO
LMFAO, BASKET MOUTH! ARRESTED?!
LINDA ABEG OOOOOO
U pulled dis one real hard...thumbs up linda
LWKMD, see AS I just rushed to watch my head. Too good
Linda, this your joke catch me ooo..
You don become comedian? Nice one..
thank God its a joke or ELSE!
heeee madam lida u funny o, so no be truth abi?
Lol u got me on that...I so believed at first...visit www.smscorrect.com for your cheapest bulk sms
Linda pls am allergic 2 rough play; lol ...nice 1!
Linda, if mrs Bright catch u, ur face go gain weight *3
People don't read, dey rather rely on comment, na this kind pple employers dey deceive, u sign contract or bond without reading, smh
Planning ahead shikenaa
Linda you self.
Kill yourself hater
lol
i knew it was a skit, nice concept, but guy no be naija u dey o. lol
Post a Comment