Check out Victor Moses abs + Nigeria qualifies for World Cup finals
Only wanted to show you Victor Moses' abs...but if you are looking at something else na you sabi..:-). And big congrats to Super Eagles on their 2-0
victory over Ethiopia today in Calabar. The win has earned Nigeria a slot at
the 2014 World Cup Finals in Brazil.
Abs indeed..na larger guy best African's futballer of d year,so many gurls wil die to hv doz insyd dem..wia as I dy hia dy toast Nkechi since last yr*tcheew lyf **tega*
Linda nt only d Abs, dt Nigga is Loaded, as in I can see d Graphic Details of his Endowed Endowment in dt Beautiful Jersey short! Dt Nigga get am for Prickus mehn, see as d thing dey do "Swing Low, Swing Up", Moses, Moses, Moses, pull down ur short pls?? Unload d Bazooka!! #FansSelf# *GetsBackToReality* Yea Nice Abs......
Linda ikeji you are spoilt!plus we thank God Victor Moses isn't a yoruba dude,wud have puked cos yoruba guys are neva sexy!dey are too razz!YNO says so!
Linda lol.. I see something the thing arose on d field of play mehnnnnn na waooooooo dis is like 20th time am commenting n have never for once see my post Linda ikeji God deyoooo
congrates 2 nigeria 4 dis gr8 feat. Lindy baby hw fah with dis glo recharge 2 stardom promo stuff ,cos d promo suppose end after 100 days which was on 31st oct n d 25million nobody won it. Pls help me n confirm abt that, thank u dear.
Ma boo of life, can do jst anytin jst 2 be with dis guy. Linda darling! Can U̶̲̥̅̊ pls hook ṁ̭̥̈̅̄ε̲̣̣̣̥ up cos am in Love with dis guy.bt U̶̲̥̅̊ take style bad o hw U̶̲̥̅̊ knw say we go look anoda tin?
Hmmmm Linda! Dis 1 ur addicted to prick so, any small contour for under bele ur signal go catch am...na celbration mood O so all body is high n celebrating.
yeye guy,u scored a penalty kick and u 're celebrating as if u scored a hat-trick.what was even erecting ur dick in a pitch?me i wonder o,well u've got a nice body.
Firstly. Sis linda. Ƴøυ̲̣̥ no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ take eye see dah tin Ƴøυ̲̣̥ ve in mind(na M̶̲̥̅Ƹ go cum mention am abi?) Secondly. I lyk d player buh his belly button tho! And Finally Ƴøυ̲̣̥ subtly told us wat Ƴøυ̲̣̥ wanted us to see. Ngwa make I tell Ƴøυ̲̣̥. Na tyt D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ cause dah tin* buy tyt Fø̲̣̣я̅ ur Bf Ƴøυ̲̣̥ go see am. Lind*ck. Lwkm.-Shugaken(OwerreDude)
nice body...but his act was very stupid for a professional footballer,he deliberately pulled off his shirt and received a yellow card at that early stage of the match...what if he fouled someone seriously in the second half and collected a second yellow,that's a red card.. .I wasn't happy with that display at all.
OMG, *Drooling* love. Struck wit Wot am seeing, I hope he can Make use of it well? Cos some gats d Instrument buh can't use it well. *sipsholywater* #okbye#
I wasn't looking at anything but his abs until u said what u said and now I am seeing something else and omg...he is totally endowed and now I am shocked I typed that...ooooh...complicated...
I like his abs. I'm not a dirty talker so I won't make any comment on the other thing I saw. E good say Nigeria qualify. Make we go! But we no get watin we dey go do there
Linda,you are a very talented blogger..ive always follwed your blog..keep up your good work..all i know for sure is that you're my role model in blogging..more greeze to your elbows,dear..dont eva stop!
Victor fall ma hand o.Removin his shirt 4dat penalty goal ws so amature of him.If he lik let him remov his pant wen we get 2Brazil finals,dat one I go undstand...D ethiopians were neva a threat n dat ova jubilation of removin shirt(penalty 4dat matter) ws uncalled 4.Anyways CONGRATS 2d eagles
Nice Abs,... if converting a penalty to a goal, Chelsea could have Won UEFA champions League meeting against Man UTD earlier than they later did! Anyways Yesterday was Victory( Victors day)-Victor Obinna and Victor Moses, ... Linda I really wanna meet with yah "winks"
Who knows if he's got a gun down their...hmmm...gun keh...nice Abs...the only different bitwin me & moses be say him get yash bt me dey run d yashless policy.
198 comments:
Not sexy atall..#.yimu
Looooooool linda oooooooooo u too bad
Linda Linda!!!d eyes dat sees and ...
Hmmmm wat
CongratsB-)
Linda ikeji..... I tire 4 u :). ......SK
Abs indeed..na larger guy best African's futballer of d year,so many gurls wil die to hv doz insyd dem..wia as I dy hia dy toast Nkechi since last yr*tcheew lyf **tega*
Dats my husband! Now bitches don't look too much! He's taken!
L̳̿Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇L̳̿..u dis girl en ...u too get ofofo
Congrats Super Eagles!!!!Please do us Proud in Brazil next year..amebo Linda wetin carry your eye go dia??nawoooo#DIZZY
Linda nt only d Abs, dt Nigga is Loaded, as in I can see d Graphic Details of his Endowed Endowment in dt Beautiful Jersey short! Dt Nigga get am for Prickus mehn, see as d thing dey do "Swing Low, Swing Up", Moses, Moses, Moses, pull down ur short pls?? Unload d Bazooka!! #FansSelf# *GetsBackToReality* Yea Nice Abs......
Linda ehhh u, are u sure dat u r just showing us d abs or d ...k
Linda ikeji you are spoilt!plus we thank God Victor Moses isn't a yoruba dude,wud have puked cos yoruba guys are neva sexy!dey are too razz!YNO says so!
Linda U bad shaa. Anyway I like the way U post ur comment. Hw I wish I'm opportuned 2meet U one on one. I bet U linda U gona love it.
Linda u don spoil finish! Hope u no wet sha
LMFAO...VICTOR Z GOT AN 11" COCK...NA ME DO AM NI..?
Oi....
Haaaaaaaaa linda to too like bura(meemee)
LINDOD I KNW U LIKE KOBOKO
Issokay!!!!! General....
aunty linda dis guy go hot oh. Me i see something.
Lindodo, u go wound oh for dat side wen ur eyes dey go so. Dont say u werent warned oh
Linda u need a man biko
Ok
Linda wetin ur Big eye go do there.....me I no see anything oooooh
aunty linda i tink saw something.*rolling eyes*
Lind...na only the abs I 1st see...til I read further (•ِ̑•̅) not my fault
Mischievous Linda. Good news sha.
Lol thanks for d warning though
Linda Agbaya God go forgive o Brazil Here we come
Linda dis ur see ehen chai!his a sexy dude.me likey
Linda lol.. I see something the thing arose on d field of play mehnnnnn na waooooooo dis is like 20th time am commenting n have never for once see my post Linda ikeji God deyoooo
Up Eagles.........lindodo na wa for you Ooº°Ú Ú°ºoo,ur mind is dirty.
Choi! I also see his tinini o! Lol
Any ways, nice body. Congrats super eagles....
I hop u dont get high at dat
Linda nd big dick
congrates 2 nigeria 4 dis gr8 feat. Lindy baby hw fah with dis glo recharge 2 stardom promo stuff ,cos d promo suppose end after 100 days which was on 31st oct n d 25million nobody won it. Pls help me n confirm abt that, thank u dear.
Linda Ikeji & blokos ha nawa 0
Linda u too like PR**K,haba but its only natural that when u are excited some parts of ur body will show it....NA u sabi with ur big eyes
Linda linda,ha na u oooooh.up super eagles
Linda will never see this and waka pass. Never.
thinkn of a name 4 d size,besides d packaging is inviting#hope he is good at it#winks#hs anybody bn dere?
Nice Abs. Linda talk true say na only abs u wan show us.
Linda don spoil finish sha....
Linda don spoil finish sha....1st of All...Go down Low
Ma boo of life, can do jst anytin jst 2 be with dis guy. Linda darling! Can U̶̲̥̅̊ pls hook ṁ̭̥̈̅̄ε̲̣̣̣̥ up cos am in Love with dis guy.bt U̶̲̥̅̊ take style bad o hw U̶̲̥̅̊ knw say we go look anoda tin?
Ooooh my goodness!!I like wat I c..n its not only d abs ;)
Hmmmm Linda! Dis 1 ur addicted to prick so, any small contour for under bele ur signal go catch am...na celbration mood O so all body is high n celebrating.
Amebo Linda...ogini?
Abeg ooo....watin dis man carri no dey here and he is clamin he is 23yrs..dis one fit giv a girl bowl legs.....
Linda, na now I knw say u too like 'ponran'!
Dis one na point and kill oooh....sorry point and f**k !!!
*drooling* dammmmnnn
Haaahaaa Lindodo nah ur eyes go see efrytin
olofofo sombori lol
Ooooooooooooohhhh myyyyyyyyy lindddddddddaaaa
hey linda! I see am!!
Lidway na wa 4 U btw 9ja congrats!!! I rep. #FiNEWiNe
na only God will deliver you linda..lol
All I see is Victor Moses and Ambrose.. I leave the rest imagination to u Linlin.
yeye guy,u scored a penalty kick and u 're celebrating as if u scored a hat-trick.what was even erecting ur dick in a pitch?me i wonder o,well u've got a nice body.
Hmmmm Linda ur. Eyes can see bad tins wella oo lolzzz
Wow!!! He is endowed, me tripping.
Firstly. Sis linda. Ƴøυ̲̣̥ no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ take eye see dah tin Ƴøυ̲̣̥ ve in mind(na M̶̲̥̅Ƹ go cum mention am abi?)
Secondly. I lyk d player buh his belly button tho! And Finally Ƴøυ̲̣̥ subtly told us wat Ƴøυ̲̣̥ wanted us to see. Ngwa make I tell Ƴøυ̲̣̥. Na tyt D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ cause dah tin* buy tyt Fø̲̣̣я̅ ur Bf Ƴøυ̲̣̥ go see am. Lind*ck. Lwkm.-Shugaken(OwerreDude)
Lindaaaaaaaaa,na wa 4 u oo,anyways good abs#thank God 4 d success
badt gal
Lol Linda baby I kno say u no dey carry Last 4dis kind thing... Le D dey small sha!
Miss linda iweji u get am 4 sharp eye how u take see am #badest woman ever livelet
Linda,linda u b real amebo,kia had it been u be market woman u 4 dey cause fight every day
Linda u r bad.lol.winks**
Lin Lin as dey tin dey hungry u,make u no go rape one man for road ohh
Hehehe linda ur a bad girl. First to comment
Lindy, u too u c am .. Abi no be so?
Lili u took quick to see othe things, ur eyes do amebo pass ur ear n hand..lolzzzz
Abi ooooo linda
Linda Ikeji DICKson
This abs is nothing. Mine is a whole lot cooler.
nice body...but his act was very stupid for a professional footballer,he deliberately pulled off his shirt and received a yellow card at that early stage of the match...what if he fouled someone seriously in the second half and collected a second yellow,that's a red card..
.I wasn't happy with that display at all.
Lolz,what else are we gonna see aunty linda?
Haba Aunty...no b finals yet o..na just a slot in d world cup
Choi,linda ehn
Na wa for u o Linda#u2lykpeepee# the thing small tho..the size of my tongue..heheheheheeh
lindo Hw u ma take no say somtin dey wey we go luk
See as him *punani* dey arrange for one corner na lol.....tokini
Bia Linda, iwu onye eberibe
OMG, *Drooling* love. Struck wit Wot am seeing, I hope he can Make use of it well? Cos some gats d Instrument buh can't use it well. *sipsholywater* #okbye#
I wasn't looking at anything but his abs until u said what u said and now I am seeing something else and omg...he is totally endowed and now I am shocked I typed that...ooooh...complicated...
And Aunty Linda's got a badt mind*straight face*... ĵuƨ̣̣̣̇̇̇̇τ̩̩̥ jokn....hehe
@VictorMoses dick tho..thats all i see.
I would wind and grind on it for free this one time..being that am not an ashewo of course:-)
His six packs is enticing too..not like these stupid Lagos guys with their beer belle and will still be looking for Model type girls.
Dis guy go gt big dick
@NewsBlist: Up Supper Eagles. Yeah we come Brazil 2014
Linda na u sabi
Congrats but i aint proud of the freaking ball they played today
geez! see man develope breasts after stealing a cow – see shocking pics
Linda u don spoil finish..only spoting dat*** out,
Yeah right!!!
Only his abs my ass
Hehehe linda "amu" Addicted ikeji Choi! Cool tho'!#doctorbobby
Ashewo geh = Linda ikeji lolz
I guess d victory charged him all up.
Wen dem no use superglue for my eyes y i no go c?bt wait o,e neva erect and e b like dat if e con stand nko?d lord is his strenght
All na abs whether up or down.
Sis linda Nα̲̅ wa 4 U̶̲̥̅̊ oooo,I knw U̶̲̥̅̊ like dat thing like mad.
Choi!!! I swear when I saw this during the match I said "Linda Ikeji is gonna get this for her blog"!!!!
Aunty linds are u really sure dat is wat u want to show us ? Lolz
I love them very big. I'm glad my bf has a big one o. Victor Moses, I'm hunting for you. Just a night and I will be fine
Ashewo geh = Linda ikeji.......... lolz
Linda d bad girl lol
Linda! Where ur eyes Alwz go is Very bad. U so much love that thing, if Lagos boys ar not fit, come Enugu ebe ife nile n'eme nah........
Ahhh...Linda ur eye too dey move!!
Congrats Super Eagles
Tell me linda what else did u see? This your eyes shaa!
Nd I even tot d tin go move me sef
*hisses*
#walking away
Linda hmmm...You and men's physique...
Score cheep goal. U dey remove shirt. Ode. Are u a learner
Linda!!! I thought i was the only one dat saw the whole package... wink wink wink... the whole view is orgasmic...chai
I like his abs. I'm not a dirty talker so I won't make any comment on the other thing I saw.
E good say Nigeria qualify. Make we go! But we no get watin we dey go do there
Congratulations to nigeria.I am proud to be one can wait to see us left the cup in brazil
What's a slot pls?
Linda! Linda! Linda! Hw many tyms did I call u? U no wat exactly u r pointin @
Congratulation to the super Eagles.....Up Nigeria
Congrats 2 super eagles n linda,na u sabi oo, for sayin dat sef,na wetin I dey look be dat. Na wa for u.
Congrats 2 super eagles n linda,na u sabi oo, for sayin dat sef,na wetin I dey look be dat. Na wa for u.
Congratulation to the super Eagles.....Up Nigeria
Saw sometin diff from abs
Linda you are a bad girl lol
Linda,, hope u dint see beyond the jersey???
Nice abs... Seen
*Smiles* issokay
...F R E S H B O Y.....
His D :-)
So he removed his shirt for scoring a penalty,smh 4 9ja congrats sha
Only abs? What of his lunch box?
@LIB what else?u b asewo
@LIB u b asewo
May d lord 4giv Linda 4 all ha sin. Ur eye 2 dey search
This boy package well well ooooo
Sigh Linda u and penis eh... May God give u husband quick
I see am oh...
Linda. your eyes eheee...abeg make u dey calm down oooo, make you no chop banana
Is dat an erection?
Linda sef.Na Ɣ☺U̶̲̥̅̊ first see d oda tin so na Ɣ☺U̶̲̥̅̊ knw wetn Ɣ☺U̶̲̥̅̊ dy talk abt.
Brazil here we come....Big ᵐ̲ʸ̲ ̲ᶰ̲ᵃ̲ᵐ̲ᵉ̲ ̲ᶤ̲ˢ̲ __̅_̅̅_̅̅̅‖̳̿BIG JOE‖̳̿_̅̅̅_̅̅_̅_.....
Up Nigeria for Life.
Linda u eyes dey chook for dat Sid wella ______lols
Linda you kpafuka! Chai!!! Wetin again person wan see?
Linda, no look another woman tin oo.
Linda abeg no kill me with laugh Oooo. Dem never start d world cup sef u don fly go reach finals.
Congrats to them,they did us proud.
~BONARIO~says so via NOKIA3310
Linda Linda Linda...smh
I saw sometin dt capture ma eyes..
Obviously, it's d next area Closest to his abs, you couldn't have missed it. Aunt Linda. Lolz
I can only see his abs o ;)
linlin ur eyes ba waya!!
Rain finish us @ d stadium ooo
Where is ma post linda..u r not fair to me..u don't always post ma comment
Lindiway, post my comment now! #closing my eyes# don't want to see...
Linda abeg na u sabi, me I no see anytin else oda dan d pic u post.....
O dat u mean dat but u saw it 1st
Linda badt gaannn...+nah dat somfin me dey look ooo.
Linda sabi look dat thing, remember psquare. Lol
@Ano. 9:30pm,U̶̲̥̅̊ fit get dat kind packs?U̶̲̥̅̊ can ĵuƨ̣̣̣̇̇̇̇τ̩̩̥ open ur mouth nd talk anyhw cos talk is free...mtscheww!
@ Linda d win only qualify us 4 d world cup and not d world cup FINAL...
Finals???
Congrats Super Eagles.
Ode she is correct....#olodo...its called world cup finals in all....check ur facts
Ode
Linda likes dicks.
Linda,you are a very talented blogger..ive always follwed your blog..keep up your good work..all i know for sure is that you're my role model in blogging..more greeze to your elbows,dear..dont eva stop!
Congrats, Super Eagles.
Lol..the fool ya sef!! No be only mrs victor moses na mistress victor moses.lmao..get a life girl his mine ***
Omg.. U just killed me with laughter..! Can't stop laughing at d prickus comment! U need help sha!
Super Eagles ooooo!!! Please na like so we want am..all the way to the cup!! Amen!
Olodo person,Linda is right,its called the world cup finals...smh..ITK dey worry yu...e dey yur body
Ode ni e..
conji hold dis Linda well well o....Linda when last u collect banana??
It's called the world cup final. Educate yourself. The qualifiers are part of the world cup.
Linda I knew u would get spoilt smday...........see where ur eyes go. Abi u lyk am? Just come plain baba!
Victor fall ma hand o.Removin his shirt 4dat penalty goal ws so amature of him.If he lik let him remov his pant wen we get 2Brazil finals,dat one I go undstand...D ethiopians were neva a threat n dat ova jubilation of removin shirt(penalty 4dat matter) ws uncalled 4.Anyways CONGRATS 2d eagles
That no be fall hand e no easy to qualify for World Cup na Celebration.
Gurls love prickus sha, u must want that badly in u. #walkswaysippingzobo#
All she/he wants is attention .don't mind the. Bitchass
Congrat to Super Eagles and 9ja
Nice Abs,... if converting a penalty to a goal, Chelsea could have Won UEFA champions League meeting against Man UTD earlier than they later did! Anyways Yesterday was Victory( Victors day)-Victor Obinna and Victor Moses, ... Linda I really wanna meet with yah "winks"
see your sef. This is the only picture you could post...lool
see your sef. This is the only picture you could post...lool
Linda is very correct...it is World cup finals. Na wa for English sef..!
Lol..Aphrodite, abeg no make me laff forget say I no be from Ethiopia.
i c d *cough* abs...tnx
Who knows if he's got a gun down their...hmmm...gun keh...nice Abs...the only different bitwin me & moses be say him get yash bt me dey run d yashless policy.
Let's assume that that prickus jst got hardened suddenly on the pitch of play.
I no really knw say nigeria gurls like prink like dis oooo, see where una mind go and when una dey chat wit us una go dey form, una sabi pretend oooo
I'm sorry, lol, is that wat showing muscles do?, Linda ur eye to dey see oh, big ups To Nigeria
Lol
Lol #harsh! En Btw Anty lin lin wetin carry ya own eye thr too! Smh
nice work on your body moses
Linda........u like koboko no be small..
Eye wey see
Nice pack
@anon 11:18 #didirin like you. And you'll always complain of not gaining admission into higher institution
Post a Comment