Lol Mikelis is tired.You guys shouldn't force him.Nigeria is fertile with able & talented players.Instead of bringing him & he starts dribbling in a snail wise direction,its better he keeps being infected by the virus of luv
Nobe bench e de always sitdown for chelseaa wei e de collect money...he's not used to actively participating in football anymore..its foreign to him...cnt blame d guy
that was a wrong move ....he should not joke with his career.shey he is always on the bench in his chelsea club?..there are better players out dere that will overtake his spot
Stale magazine. This boy is so backwards...no wonder the benching @ Chelsea. Oliseh pls NEVER in ur life again contact Snail Mikel, he's done with the National team #Incompetent lad
Stay there dey enjoy ur money with ur white girlfriend, when she dumbs u after d money must have finished, na then u go come home dey look 4 girl wey go love u 4 whom u r, na thunder go jus fire dat ur head. Usu
Na dis one dem send u go London go do abi? Chelsea go dey play, u go dey bench with medical team... 9ja nko? u put ur fone for voice mail... worse be say, u no even see beta thing put for ground dere, na Transgender cover page... My broda, U DON LOST!
Mikel! Mikel!! Mikel Obi!!! How many times did I call u.. Go back and concentrate on your soccer career and leave the oyibo daughter of Eve alone.. Don't allow the apple that killed Adam to kill u. A stubborn grasshopper always find rest in the belle of the bird..
I don't know why some people won't mind there own business and allow other people to enjoy there private life, so mikel should not enjoy his personal life because of playing for Nigeria and Chelsea.
124 comments:
O di nma..
O di nma..
O di nma..
What is he trying to tell us with that vanity Fair magazine? Linda he must heave been reading your blog daily.
Russian girl dey scatter him dada, him no reason to play again. Next mbok!
Lol Mikelis is tired.You guys shouldn't force him.Nigeria is fertile with able & talented players.Instead of bringing him & he starts dribbling in a snail wise direction,its better he keeps being infected by the virus of luv
Ok, seen
Nobe bench e de always sitdown for chelseaa wei e de collect money...he's not used to actively participating in football anymore..its foreign to him...cnt blame d guy
Don't mind the jonky. His mates are thinking of weekends match, he is here lounging. Well, What do u expect from a bench warmer
Lol..cos dey are wit caitlyn jenner
White girl and chelsea bench is more preferable to him...
Choi see fresh leg.... Africans why are we black.... Omg
Mikel does not care about his career, what he cares about is making money and he is making loads of it at Chelsea
Lol
Lol
Lindodo, you dey find trouble
Linda, can't you see that he's busy with his woman?
Love spell,
I said it... How did I even guessed it 100% right. Mikel has lost his mind.. Poor boyðŸ˜
All I see is Caitlyn Jenner of a man
that was a wrong move ....he should not joke with his career.shey he is always on the bench in his chelsea club?..there are better players out dere that will overtake his spot
Glowyshoe blog
They want this pic to go viral obviously. How can he pass ball well with those legs.
De Sunday jezie kpor isi na okwute.
HES ON OFFICIAL BRK...TOMJERRYSWIT...
lmao.....
this call is more important to his life
meenah_wakil on instagram
meenah83 on snapchat
The useless he goat is too proud and funny enough na bench him just dey warm for chelsea......person wey mourinho suppose loan come eyimba fc
THIS LINDA SABI LOOK FOR TROUBLE SHAA. Akproko...lol
a.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said..
.
Lolx..... Call him oga bcos na wetin he dey feel nw.... #NowPlaying>> efejoku: lil kesh.....
.
.
***CURRENTLY IN JUPITER***
Didn't I say it? Foolish boy
Hahahahahahaaha......Linda u sef. Okay seen.
#TeamBlessed#
Lol
See the legs.....clear contrast
Just Negodu
linda u like trouble no be small. no spoil that boy career ohhhhhhhh we still need him more at Chelsea FC.
Lol we don't even need his arrogant ass in the team.
Super Eagles deserve better than a bench warmer.
~BONARIO~says so via NOKIA LUMIA
Hehehehehehe u cc your life mikel aftr now u go dey play rubbish 4 us.....try n knw wen it's time 4business/pleasure...mstchheeewww
Amenbo linda.
Leave them alone
Stale magazine. This boy is so backwards...no wonder the benching @ Chelsea. Oliseh pls NEVER in ur life again contact Snail Mikel, he's done with the National team #Incompetent lad
Amenbo linda.
Leave them alone
Haaaaa Mikel dey busy wit him madam at d top
Enjoyment
Bros go pick your call oooooo, leave Mr Cait and shenkes for dere
No time....lol
Amenbo linda.
Leave them alone
Hahahahahahaaha......Linda u sef. Okay seen.
#TeamBlessed#
Lol. No blame d guy Linda. He knows whr to focus his energy on, pple dt appreciates him. Shikena! Ride on guy
Lmao na wetin fit Nija! But those legs tho! Hmmm lip sealed!
Hahahahahahaaha......Linda u sef. Okay seen.
#TeamBlessed#
Hahahahahahaaha......Linda u sef. Okay seen.
#TeamBlessed#
Is this pride or what? Ok o!
This Mikel is quite stubborn o! Lol
Mikel go marry jor
Linda is officially mad!
He dey busy na Linda. Wetin you expect?
Busy Fingers.
Linda is officially mad!
Okay,is that not caity magazine am seeing over there.
#sad indeed
Lol
Lolz....muscle catch am 4 hand
Lolz
Na all this one make am dey sit down for bench for chelsea
Lolz
Lmao. Omolomo larin ero. He's got no problem.
Afterall, he's staying on bench has help him.
Don't mind this idiot jor, his always feeling too big..
See wetin white woman dey do my Igbo brother... Chineke zoputa nwa gi ooo
Dats lovely...
Stay there dey enjoy ur money with ur white girlfriend, when she dumbs u after d money must have finished, na then u go come home dey look 4 girl wey go love u 4 whom u r, na thunder go jus fire dat ur head. Usu
This young man is trying to drown his national image yh......
You ain't lounging unless you lounging @ OMNI lounge PH, snooker, karaoke, Gud food, security,contact me if u wanna come
Lolz
U no see say him dey with him babe?
Na dis wite babe go finish this bros.....
which kia yeye Oga wey no go fit afford 1st class return ticket for the boy! abeggii next
Mikel obi na wa for u o,no let okpoko ruin ur name for naija o again o
lol... konji nah bastard!
that is nic
EEEUUUUUUU!!! Mikel's feet are ugly sha. Not sexy at all!!!
Make dem bring keshi back,sure he wud pick keshi's call lol
Stupid boy !!!
Yellow sisi no gree am pick call. That boy dey proud o...play ball e no fit
he is busy with his boo
You dey mind the yeye boy. Chelsea benchwarmer. Head like Tintin
Enjoyment galore
That white woman won't stay once the money stops rolling in Mikel obi.Pride doesn't get anyone very far my brother.
Chai!!.......
Na dis one dem send u go London go do abi? Chelsea go dey play, u go dey bench with medical team... 9ja nko? u put ur fone for voice mail... worse be say, u no even see beta thing put for ground dere, na Transgender cover page... My broda, U DON LOST!
- Words From D WISE ONE!
Hahaha. Linda ur looking for trouble o.. he's busy with Cait Jenner
The dude is furlicking with his oyibo paw-paw and you think he will answer you, haven't you heard of the word "privacy"???.
No mind am.. He's drunk in love
Now you know why he always sits on the bench. Others are busy training, he is here criss crossing legs.
Linda and gossip ehhhh
#oneandonlynwa@gmail.com#
Lol. See catilyn o
OKORO UPGRADED**
Linda Amebo. Abriko. www.theotherwomaninmarriage.blogspot.com
Lol... The beef is real. Na dem knw Wetin join dem sha...
Lol. Omolomo
Enjoyment tinz nau
This guy would've been great....too bad he lacks motivation. what a p***y!
Lol. Because he 7s busy nah
INTERESTING READ! The Man's Sex Cure for Kidney Stones
Lol. Because he 7s busy nah
INTERESTING READ! The Man's Sex Cure for Kidney Stones
Hiss! After eight years plus in Chelsea wht does he hav to show up for - a white girl friend...
I wish them all d best and I pray their r/ship end up b seal@d altar. Amen!
Am telling you and why post this on Instagram????
Mtcheeeeeeeeeeeew
Mikel is a wasteman, he shld leave chelsea and go to stoke or west brom all he does is to b chilling with his russian babe and caitlyn jenner
Linda, to play for una na by force?
Wishing him all d best and...
I hope his place wil not b taken in d national team.
Pride goes before a fall! Hope he remember that mtewwww!!!
Yeye dey smell for dis Mikel body. Linda take note!
Yeye dey smell for dis Mikel body. Linda take note!
If u don't know what to comment.. I suggest u keep quiet.. Are u asking Africans or God?..or u think white bitch are better than us.. Stupid moron!!!
Linda u too much
Mikel! Mikel!! Mikel Obi!!! How many times did I call u.. Go back and concentrate on your soccer career and leave the oyibo daughter of Eve alone.. Don't allow the apple that killed Adam to kill u. A stubborn grasshopper always find rest in the belle of the bird..
Hmmmm
Lol,,hahahahahahahahahaahaha..
Lolzzz
Lolzzz
Lol
Lol!
Wetin him dey play for Chelsea def? Na so so bench bench him sit. Naija no need u ooo mikkel
He should be advised to invest wisely and save for life after football. Time he settled down like other respectable professionals.
Love nwa nti nti, pick your call and reply oga before Lindodo will meet u with dat oyinbo
Na wao, see bad belle, u sabi Mikel b4?, cos dis ur hatred no b today oooo
Nnenne George shut up your mouth jealous bitch...wettin concern u??? Mikel doesn't even know if the likes of u exist...so fuck off
*guess* go back to school u won't go...be wasting ur life on lib
Well said my sister
Mikel, do not mind what people say. You must not feature in every game.
I don't know why some people won't mind there own business and allow other people to enjoy there private life, so mikel should not enjoy his personal life because of playing for Nigeria and Chelsea.
Post a Comment