2nd anniversary you say? i thought they got married last year? ok except u are counting from the year they met. coool gift mehnnnn! Mary is a lucky gial~! wishing them more beautiful years together
Linda I don't undastand how its 2yrs anniversary oooo. Dey met in Jan 2011 and dey got married in Aug 2012. Its not up2 a year na. So hw e take b 2yrs??? Abeg explain o.
And so freaking what ??? Are we obliged to know about it. If every guy that buys a gift for his wife shouts it on the Internet, then we'll hv little room to say better things. Abeg!!!
Congrats Mary,chai!!!!see all dis girls as dem dey beg for man wey go get dem toys..Even if he go dey use dem do punching bag...Naija babes with material tins sha...I tire for una ooo...Shend meh ban wey go buy me dis kind toys ooo...See dem mouth,barawos..Dem no wan suffer with guys...We too don knw,n dat na y we jst dey use una do chop n run..Cos na so so flashy tins una eyes dey wide tooo...Awon atooolee..Once again congrats jare Mary...Ride on sister,babes wey go wan fuck ur husband don multiply by 1million frm nw on though...
@ anon 8;38, u see how stupid and mean people can be, if she's not married, it will be abeg go marry joor, nw dts she's married, its nw "I want to hear dt she is preggo" are u God, unhappy fellow
people should please stop announcing themselves stupidly on social media... what is all these fake hyp... keep ur personal achievements to urself and no one will be in your bizz and be yapping you on linda ikeji's blog
I tot As Much This Weeding was Indeed A High Class wedding,Well Mary Am wishing u all d Best is nt Even up to A Year u got married nd nw u enjoying it so happy 4 U,My prayer is dat GOD Should Give Me A Lovely nd Carring Hubby Like dis nd I Will Be A Very Good Wife to Him Till death do us Part,Congract Again dear.
Ehen ehen lwkmd 4 all this comments abegi everybody like bera tin free 9ja girls we like this kind tin na shuuuuoooooo. C mata d man get money him buy him wife fine tin to mk her happy sm say na irokotv him tk get Money***olofofooooo. sm say if every man shout c wetin him buy 4 him wife lol* broda abeg no vex just buy ya own 4 ur wife D'an Allah we go celebrate u.****can beerrrrr. Sm men dem no remember d last time whn them buy pant or even toothpaste 4 their wife*even sef sm wmen dey chop slap just bcos them remind their husband(boxer)of their anniversary date* olofofoo abeg mk una no judge ooooo celebrate eeee.cos persn whn 4llw person celebrate iheoma(gudtin)go reach him hand. May God bless their hm more so that pple sef whn lik bera go continue to celebrate wit them
@lovelylady. Stfu! Aren't u a woman? I am a guy and so appalled at how women diss their fellow women who just happen to be single. So jusy bcos they r not married they are bed hoppers? Hmmmm
Na wa o, cool down bobo! Abi babe don milk you dry before? If man wan buy any babe toy, he has d money! Abeg no do chop and run again o, make them no do same to your sister!
I don't get this though,human beings and their double standards though or aren't these the same people that were bashing ay for putting up a post like this about his wife?
Olodo people linda wrote 2nd anniversary gift not 2nd year anniversary gift so why will you assume its their 2nd year anniversary? why jump into conclusion?
Na linda for dey drive this caroo! Linda own na to take foto with them,then fiam,dey go run marry other babes!
And d marriage just dey sweet d guy cos mary is doing him good! Congrats Mary! Keep doing what u r doing 4 himoo! Runs babes nothing dey for una naaa, Mumu girls!
This is why I don't life Africa always putting pressure on family. Do you know their plans. Pls n pls let people plan how and when they want to start their family
Awwwwwww didn't even know Mary was married. I wish her all the best. The girl is a MAD actress!!! Haven't seen her in any other movie asides Blackberry babes, and she was GOOD!
While you ladies are prayer for a man to buy you a toy, I am trusting God to bless me well enough to buy myself a toy bigger than this, that does not I am not asking God to bless my husband.
While you ladies are praying for a man to buy you a toy, I am trusting God to bless me well enough to buy myself a toy bigger than this, that does not mean I am not asking God to bless my husband.
5.04am u r on point. Shee valentine don dey come. Na dat time some men dey like pick quarrel with their wife for no just cause. All na to avoid buying gift but dem go buy for girlfriend
I think thiѕ iѕ one of the such a lοt ѕignificant info for me. Anԁ i'm happy studying your article. However should remark on few normal issues, The website style is wonderful, the articles is in reality excellent : D. Just right process, cheers
I am curious to find out what blog system you have been using? I'm experiencing some minor security problems with my latest blog and I would like to find something more safe. Do you have any suggestions?
90 comments:
Good Husband thingz...
I want to hear she is preggo!
Hml 2 them!!lord I pray 4 ur blessings also
Na wa o! See money talking!
Congratz Mary....iheoma rutukwa m ooo
Sugariness
Congrats! Nice way to go
Nice one. Hubbies are really doing it big time for their wives now, all good.
She will be the envy of many unmarried nollywood actresses oh!!!kai esp those still bed hopping.congrats mary
Go Mary. Congrats to the couple. Happy they are still together and going strong. Kudos!
I just came across this sad news on GISTville of how robbers killed a woman in Ajah for recognising them
2nd anniversary you say? i thought they got married last year? ok except u are counting from the year they met.
coool gift mehnnnn! Mary is a lucky gial~! wishing them more beautiful years together
Aww. . .GOD bless u man. God let hubby buy me the latest ride too in jesus name. Happy anniversary,guys. May ur union grow stronger & stronger.
Nice toy!
dis s gud news,God pls send my own man...envious of dem ****switchloe****
hw r ds guys mkn ds moni abeg?.
Congratz mary,wishing Ɣ☺u HML,A̶̲̥̅♏ happy 4 Ɣ☺u.
Linda I don't undastand how its 2yrs anniversary oooo. Dey met in Jan 2011 and dey got married in Aug 2012. Its not up2 a year na. So hw e take b 2yrs??? Abeg explain o.
Ok naaaahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh!!!!!!!!!!!!!!
oya naija husbands provoke all aroud the world and buy..............for your wifey.
Happy for her.
D lord dat answereth by fire let him be my God......
And so freaking what ??? Are we obliged to know about it. If every guy that buys a gift for his wife shouts it on the Internet, then we'll hv little room to say better things. Abeg!!!
kai! the fuck this night no go get part 2. as in ehhhh
@ Anonymous 8:47 PM, i guess we on the same page.. All the money coming from irokotv?
He evn called it a toy hmmm God plz bless me wit a man dat can buy dis kind of toy oooh
Congrats Mary
Congrats girl u r good to go. Enjoy
Toy indeed......congrats
Aunty lin,abeg next
Na so!
M̶̲̥̅̊Y̶̲̥̅̊ tot exactly! Anywayz S̲̅Ơ̴̴̴̴̴͡ happy fφя̩̥̊ dem! Congrats!
na this type of husband i want oh, infact i receive it!
How is dat ur biz,abi u have something u want to share with us.
Oh Lord 2013 send me my man ooooooo I'm begging u I need to have some toys ooooo, show me ur mercy abeg
Are you God?STFU
jealousy jealousy go dance azonto ontop high voltage.
Are you God?STFU
big boi tins
Congratulations Mary so happy for you.
gosh ur just a sad human being. I feel sorry for u. cant u jst b hapy for dem or say nothing.
Our $5 for iroko plus.
Congrats Mary,chai!!!!see all dis girls as dem dey beg for man wey go get dem toys..Even if he go dey use dem do punching bag...Naija babes with material tins sha...I tire for una ooo...Shend meh ban wey go buy me dis kind toys ooo...See dem mouth,barawos..Dem no wan suffer with guys...We too don knw,n dat na y we jst dey use una do chop n run..Cos na so so flashy tins una eyes dey wide tooo...Awon atooolee..Once again congrats jare Mary...Ride on sister,babes wey go wan fuck ur husband don multiply by 1million frm nw on though...
God bless them
Congrats Girl!!!!!
Awww my God I trust U for my car dis year!!!
PlSsss God Bless my Hubby cos I kno he would do better if he has d money.
Nice one!
Look no further, am right here BABY !
So? Next pls!
Monkey in human skin.... Dts wat u r @ 9:02
Look no further, am right here BABY!
Oh my God mary am so happy for u
Abeg make dis kind man come my way as my hubby ooooo,hml Mary
@ anon 8;38, u see how stupid and mean people can be, if she's not married, it will be abeg go marry joor, nw dts she's married, its nw "I want to hear dt she is preggo" are u God, unhappy fellow
so sweet.
Now that's what you call a maker and not a faker. Congrats to them.
people should please stop announcing themselves stupidly on social media... what is all these fake hyp... keep ur personal achievements to urself and no one will be in your bizz and be yapping you on linda ikeji's blog
see my montly $5....
May God give us ideas sha!!!
p.s... irokotv sucks lately... rubbish plus movies for a while now
I tot As Much This Weeding was Indeed A High Class wedding,Well Mary Am wishing u all d Best is nt Even up to A Year u got married nd nw u enjoying it so happy 4 U,My prayer is dat GOD Should Give Me A Lovely nd Carring Hubby Like dis nd I Will Be A Very Good Wife to Him Till death do us Part,Congract Again dear.
Ehen ehen lwkmd 4 all this comments abegi everybody like bera tin free 9ja girls we like this kind tin na shuuuuoooooo. C mata d man get money him buy him wife fine tin to mk her happy sm say na irokotv him tk get Money***olofofooooo. sm say if every man shout c wetin him buy 4 him wife lol* broda abeg no vex just buy ya own 4 ur wife D'an Allah we go celebrate u.****can beerrrrr. Sm men dem no remember d last time whn them buy pant or even toothpaste 4 their wife*even sef sm wmen dey chop slap just bcos them remind their husband(boxer)of their anniversary date* olofofoo abeg mk una no judge ooooo celebrate eeee.cos persn whn 4llw person celebrate iheoma(gudtin)go reach him hand. May God bless their hm more so that pple sef whn lik bera go continue to celebrate wit them
What kind of envy? They will soon start to vomit that money. Time is coming
@lovelylady. Stfu! Aren't u a woman? I am a guy and so appalled at how women diss their fellow women who just happen to be single. So jusy bcos they r not married they are bed hoppers? Hmmmm
2 years since they met, not only married. My hubby and I count our anniversary that way too.
Na wa o, cool down bobo! Abi babe don milk you dry before? If man wan buy any babe toy, he has d money! Abeg no do chop and run again o, make them no do same to your sister!
I don't get this though,human beings and their double standards though or aren't these the same people that were bashing ay for putting up a post like this about his wife?
Jan 2011 to Jan 2013 na wetin?
God bless my husband too for him 2buy me a big car as a toy
Which tribe is Remmy frm anyone knows??
Olodo people
linda wrote 2nd anniversary gift
not 2nd year anniversary gift
so why will you assume its their 2nd year anniversary?
why jump into conclusion?
Na linda for dey drive this caroo! Linda own na to take foto with them,then fiam,dey go run marry other babes!
And d marriage just dey sweet d guy cos mary is doing him good! Congrats Mary! Keep doing what u r doing 4 himoo! Runs babes nothing dey for una naaa, Mumu girls!
This is why I don't life Africa always putting pressure on family. Do you know their plans. Pls n pls let people plan how and when they want to start their family
So Ɣ did U̶̲̥̅̊ people complain when AY advertised his wifey's own?
*effizy*
Awwwwwww didn't even know Mary was married. I wish her all the best. The girl is a MAD actress!!! Haven't seen her in any other movie asides Blackberry babes, and she was GOOD!
I love dis gal remmy tho congrat gal u are worth it
While you ladies are prayer for a man to buy you a toy, I am trusting God to bless me well enough to buy myself a toy bigger than this, that does not I am not asking God to bless my husband.
While you ladies are praying for a man to buy you a toy, I am trusting God to bless me well enough to buy myself a toy bigger than this, that does not mean I am not asking God to bless my husband.
Yeah she's really good, she was d best actress in that movie(my opinion).
She seems like a pretty decent lady and am very happy for her
Congrats to her and HML to them once again
http://sylviachima.blogspot.co.uk
2nd Anniversary?They aint even a year yet....where's the 2nd coming from....anyway Congrats to them both.Mary's one of my favourite actresses
now i see where dese, iroko tv concept came from
Wet in Jason chop so?
Olord pls gv me a gud man,dat i will luv nd he will luv me too,to buy dis kind of toy*amen!!!
5.04am u r on point. Shee valentine don dey come. Na dat time some men dey like pick quarrel with their wife for no just cause. All na to avoid buying gift but dem go buy for girlfriend
Congrats Mary! When God decides to bless you, he does it big, I pray God blesses my hubby to bless me dis way. Amen
Solution and Answer. GBAM!!!
u guys are just so funny! Happy married life Mary and Jason!
u guys are just so funny! Happy married life Mary and Jason!
No fall 4 ritualists oo Na long throat go kill naija grls cos that's hw u gals go follow money and end up wit a ritualist!
Sharrap bad belle
I saw her drove the car at the place yesterday,in company of her friend and her mother,beautiful ghel and a divine car.
Hope he registered the car in her name! Its not just to buy it under his name and then give it to her.
Go back to school dear!
I think thiѕ iѕ one of the such a
lοt ѕignificant info for me. Anԁ i'm happy studying your article. However should remark on few normal issues, The website style is wonderful, the articles is in reality excellent : D. Just right process, cheers
Also visit my website; payday loans
my page :: payday loans
I am curious to find out what blog system you have been using?
I'm experiencing some minor security problems with my latest blog and I would like to find something more safe. Do you have any suggestions?
Feel free to surf to my weblog :: juice fasting recipes
Post a Comment