I like how Mikel Obi's girlfriend Olga shares photos of the two of them together and always calls him her 'Forever'. Forever? Forever, ever, ever ever? Lol. Hope so for her!
Una go leave our beautiful babe a here, go marry oyibo. See him fine face. Hey miss Ogre (abi u be Shrek sister) leave Mikel alone for our Nigerian sisters. Ok. See Linda fine finish, she nvr get husband, u come minus one husband from our country. Mtcheew. P4dworld @gmail.com
All dis omo igbo na nwanyi ocha dem lik, 4 all d naija sweet gals Mikel no see any1, e will open his mouth and call dis Love, if I hear, love my foot! don't blame gals dat bleach thr skin, black gals is a no no 4 dem, I remain a black beauty, ebony 4 life. Lucky me and I Thank God my hubby loves me like crazy. Fuck light skin, if I wakeup 2maro am white I will go bk to sleep. Nd must wakeup my black skin.
Some of our naija gals beefing like say na full time job. E don do abeg, let the guy be. He found love in the arms of a white chick, so fucking what?! Mtschwwww
Lmao. You be real cow! Shebi you don marry. Ehen, why you still dey vex? Na by force to marry Naija woman? You sabi their story? Abeg go cook for your husband and let people live their lives. Hater!
U watch too much porn....making love with oyinbo na only skin colour dey dere...after fucking u they go go behind ur back n fuck ur family members if u no give am attention . ..
89 comments:
Money And Love Are Two Most Beautiful Thing In Life!!!
.
.
.
.Disclaimer:: Raise Your Words, Not Your Voice. It Is Rain That Grows Flowers, Not Thunder..
Na dem sabi oo.
Nice shoot
This thing called love no be filmtrick...
Good for dem
Lib ugegbe
I pray may b real oooo and may God bless their union
Like play like play this guy don love up
Good for him sha
Love is sweet wenitsreal........wish dem all d best
Good for them
Watch Hilarious Video
Imagine when you are successful and meet an old school mate who is still poor
Here
Kidnappers Mistakenly Kidnap A Girl Who Claims to be an Ebola Victim from Liberia in Lagos Nigeria
Here
Funke Akindele and AY in Governor’s Daughter
Here
See a complete Oyibo speak Hausa like an Aboki
Here
I go love oo
Good for them
What else will she call him with all that money at her disposal....dat girl can donate his brain to Mikel if the need ever arises
You got eye on him Linda or do you know something we don't?
I dey beef dis babe I swear. Naija babes wey make sense dey
Wish her d best.
Love in the air.
$.
$.
@Mr Endowed via Lumia phone
Cool pix hope it's forever
Nigerian Footballers with white Wives dnt end well
So? How is this news?
gud for him
------------LIB prince -----------
----------LIB Prince-------------
-----------LIB prince ------------
Linda,funny you. Good for them...
Them no tell her say "Forever" get ending for Naija??
Forever fire! If I hear
I pray oo!
**Vanchizzy**
Girlfrnd, u dnt ve his ring yet o
I hate pictures when people bring out their tongues it irritates me. So the pix is not cute to me.
Mikel is really in love... If she calls him her forever, she aint mistaking...
>>>> I hope so too forever for them, whichever way, we are still counting. <<<<
Imagine mimel having sex with her, e go sweet o
Hmmmm. Linda wenti be ur own inside Abi him be ur wish.
The girl deserves mikel sha, so beautiful, imagine two of them making love
Lovey dovey....
Are they engaged?
Una go leave our beautiful babe a here, go marry oyibo. See him fine face. Hey miss Ogre (abi u be Shrek sister) leave Mikel alone for our Nigerian sisters. Ok. See Linda fine finish, she nvr get husband, u come minus one husband from our country. Mtcheew.
P4dworld @gmail.com
Nice picture@d second one. @forever!! We'll see about that
Let em get married already
Na so Mikel just go o... And we siddon dey look.
Jesus is Lord.
MR EDDY said.
Lovely people. Enjoy ur self bro.
^
^
^™THAT EDO BOY.COM~wishes u merry Christmas and a happy new year.
Why wont she call him, forever? When mikel is saying yes, to all her words and actions.
Pls hope 2015 is for wedding bells not for all dis exhibition's.
#Royal Priesthood#
They both look cool together.
#Royal Priesthood#
this is not a case of golddigger. both are rich so e balance. sorry oo naija babes . UNA WEY DEY FIND ALREADY MADE... kpelle
Awww so In love....they will be all night...loving themselves....Mikel carry go joh...lol
¤
¤¤¤GUTS OVER FEAR¤¤¤
¤
¤¤¤QUEENMAYA¤¤¤
Good for them.... I imagine how their kids are gonna look like..... Good breeding...... Mikel is a wise guy
He's clearly smitten. Good for them.
Lets see if the relationship will last
They look good together
#Forever
Lovers should be proud of demselves
I like
Romantic..u won follow oyibo go abi u forget our black mama..
....#JOSHSAYSO...LIB..FAN
We have heard
She's a real catch! Daughter of a Russian billionaire. Obi don hammer!!!
# ballin..omo naija
Nice one wish her forever too " JC
cool.
Mikel well done oo.
Obi Nwa mama jide Nke iji
glad for the 2 of them
You can beef and eat your beef.. Is it by force to marry a naija babe? Naija babes are not for me.. When there are plenty jamaicans and Caribos lol
First Class Lady.
Also known as First Class.
This girl looks like the bright and morning sun that blinds the eyes. No wonder Mikel misses passes and chances at goals. Aint tripping.
Mumu the girl is rich too and comes from a well to do family...bushman
Gud 4 dem. Linda take note!
She is pretty...
God is beautiful
All dis omo igbo na nwanyi ocha dem lik, 4 all d naija sweet gals Mikel no see any1, e will open his mouth and call dis Love, if I hear, love my foot! don't blame gals dat bleach thr skin, black gals is a no no 4 dem, I remain a black beauty, ebony 4 life. Lucky me and I Thank God my hubby loves me like crazy. Fuck light skin, if I wakeup 2maro am white I will go bk to sleep. Nd must wakeup my black skin.
She said....
So DJ u went to Jennifer obayuwana's instagram and asked her if she actually bought her engagement ring? Haba!! Shame dey catch me for u oo,hian!!
Good for them...
OoooOOO! I still love u mikel
Some of our naija gals beefing like say na full time job. E don do abeg, let the guy be. He found love in the arms of a white chick, so fucking what?! Mtschwwww
a.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said...
.
God bless their union shah... Cute people..
*GLO BRING 3G TO KONTAGORA*
.
.
***CURRENTLY IN JUPITER***
N I will say it again 'dere goes a fresh igbo boy'
They look lovly together
Hope so for her no be small...am team Olga....no be tomorrow na...we go hear big big English.
Lol. Nigerians are such haters. This girl's family is way richer than mikel obi's family. Stop hating! Live and let live!
Mumu.
Lmao. You be real cow! Shebi you don marry. Ehen, why you still dey vex? Na by force to marry Naija woman? You sabi their story? Abeg go cook for your husband and let people live their lives. Hater!
good for them
OBI, Obi hhhmmm. Na Russian girl u dey carry? u know know them? be careful o....na hustlers them be o
Nice one
Nice
Mikel am waiting for u oooo
Lol, no be small forever n ever, nice pix though n mikel is cute
Wow, love is blind.
Enjoi ursefs o jare **DOPEY SAID SO**
Enjoi ursefs o jare **DOPEY SAID SO**
Toronto....no one cares about what and who your broke ass prefers. Ugly dumb ass monkey.
I thank God for ur life
This mikel no dey try ooo...ahnn why I'm go dey date white wen plenty black dey kakiri c I'm eye like opiolo mango
Forever,ever, ever!
Until she get half your wealth! lol!
U watch too much porn....making love with oyinbo na only skin colour dey dere...after fucking u they go go behind ur back n fuck ur family members if u no give am attention . ..
Breeding with white na good breeding. ...y not tell ur mama n baba u no come from good breeding. ..self hate issues
Post a Comment