Ermm,Burna Boy,I like ur music & knw u r just a kid buh warisdis nah? Y so tacky & dirty? Come,dis kind of look is unacceptable in 9ja's cleanest city,u hia? Nw,pull ur jeans up!
eeeewww with the tatoo aggh why dont u not wear anything at all sagging and not wearing a t-shirt i am a 11 year old girl and my mum tought me better dan dat.
Nikkur looking dirty.. Looks like semi pot belly wit 4 packs..wats dat white tin on his head??pls dnt take off ur shirt again....................THE DON
Naijadeltapikin... Lindus wetin b ds nonsense wey U̶̲̥̅̊я burna abi na buter bread pikin put 4 body ds Ȋ̊§ dirty abegg remove t joooorrr al ds wanna b celeb
Bad belle dem mk una go get 6pack if Ee easy 2 gt.9ja babes luv guy's wt 6pack Ooº°˚˚°ºoO .stp beefin ur home boy.abeg burna boy U̶̲̥̅̊ r lukn so sexy, don't mnd dem
Burna boy burna boy burrna boy. We all progresssive pple do love n appreciate what you doing. Pls pls pls do not kill ur vibe with ur own hands. But if you hv a stylist he or she should be warned. Keep clean n neat brof. Cheers
Burna boY..... To be sincered, this pix of u looks so dirty. Rough-looking hair on the belly...the Tattoos on ur body even makes d whole thing disgusting..
Sincere*...dude, and he is very sexy to me, I wanna run my hand on his chest and lower... At least he is trying to be fit..lemme see ur chest so I can compare, I just wanna kiss his lips....OMG......Muuaaahhhh
mtcheew,....all of una wey dey criticize dis guy pix nw just dey jealous am,bcuz if una take pix e no go even dey any blog........hussy d'presido'.......
Linda Linda Linda!!! How many times did I call U? How the Hell does dis look sexy?? Ewwwww...tatoos,hairs,4 packs n beards...wt nonsense undies...Tufiakwa!!! Nauseatic!
Abeg, no dey interested in ur body, maybe it looks sexy 4 d ladies...I don't know. But all wan see na ur motor or house wey get from Glo or whether na MT. Wey give endorsement deal. U never see how fellow artistes been dey post their cars, houses n all their goodie pic recently. K, make I just assume sey u be wiseman n just dey invest d money now 4 d rainy... K, no problem if na d case oh
Rubbish. Its is not by 6pacs ooh come to think of it burna boy 2pac n biggie who 1st die.obama get 6 pacs dangote,otedola,don jazzy even me NOO 6pacs so pls go shave dat bushy vegetation n draw dat jean up cos WE ALL KNOW ABOUT YOUR FRAUD STORY IN LONDON..........so calm da fk down boy or we will burn ah boY LEVIATHAN
Anon 6:29 over sabi dey worry u.... Must u include the word "weed".... I know sey ur own sef dey yah bodi.... Na ur type dey drink ogogoro fall inside gutter... Idiotic fool.....
9ja!!! U guys r just 2 mouthed,ow many of una go fit go open body 4 camera like dat? If na yankee dude now,una go don dey praise am dey fall in love...but una own here una must find fault. *hiss* hypocrite
Dis guy is looking like a tout wit those tatoos nd sagging of boxer,he is older than dis nonsense,6 packs na were,na 4 nd pot belly 4 down,y him no dey open shirt way him dey ph,glo don help u,better respect urself b4 them change their mind.
Jobless losers datz wat u all re..none of u has eva appeared even in common white n black newspaper una dey here dey abuse star...MUMU#flip my weaves#poses out!
Sexy! To me,Nigerian cnt love their own..if its the packless chris brown,they'll be loving him...Burnaboy's body rocks! Yo ts nt dirty or razz..just the worth of his hermes belt will feed you for 1 week..aka shut the fuck up bitches
Burnaboy is a millionaire.he can never,I repeat never wear a fake hermes belt..ok wait.the belt is differnt 4rm d 1 u av @home..swty chill.urs is fake.
Linda a beg dnt let dis burna boy abuses u, where did u c a 6 packs? Becoz me no see am...pls he never heard about that cream called veet abi? WARRIDIS?! *disgusting*
@anon 1.06 u still get mind insult persn wt ths kind empty head.And I sure say eczema go full u and ur papa body(all ths yoruba bois)!!and y'all complaining abt him being an ambassador,I thnk Glo shd av just gvn it to ur dads,ryt??ooh I 4got ur dads are blockheads like anon 1.06am!!one love man **BOYA TAyLOR**
80 percent of the men that have commented please Go to mirror take a pic of urself nd post on social network as for the ladies that have insulted him and off light to have sex, or have slept with pot bellied men shame to u all. Ptooie.
133 comments:
abeg wetin dis old papa dey show,, mumu dis 1 na 9ja no b Yankee or U.K wey d girls dey Craze for 6 pax,, our girlz na Aje Pako girlz..
guy u for wait till u get sixpacks b4 showing off your body,any way u try sha
Dirty
Linda,pls wats dat tyn on his head,I only c dat on new born babies,weird
Nna na ankle u for wear this ya trauza
Lol @ first commenter... our 9ja girls get 10 pax not even 6..
And u said dis boy is 21?????
See person wey dey call burna boy old papa! U fit even born am sef dat dude is in his early twenties
Ermm,Burna Boy,I like ur music & knw u r just a kid buh warisdis nah? Y so tacky & dirty? Come,dis kind of look is unacceptable in 9ja's cleanest city,u hia? Nw,pull ur jeans up!
Six packs? Nah nah! You would reach someday hopefully bro!
eeeewww with the tatoo aggh why dont u not wear anything at all sagging and not wearing a t-shirt i am a 11 year old girl and my mum tought me better dan dat.
BBM *not interested smiley*
Look at the hair growing like rice plantation. .veet no de your mansion?
Nikkur looking dirty.. Looks like semi pot belly wit 4 packs..wats dat white tin on his head??pls dnt take off ur shirt again....................THE DON
NOT
C him armpit ,disgustingggggggggg
Six packs? Hmmm na 4 me dey see thereooo
Naijadeltapikin... Lindus wetin b ds nonsense wey U̶̲̥̅̊я burna abi na buter bread pikin put 4 body ds Ȋ̊§ dirty abegg remove t joooorrr al ds wanna b celeb
Very irritating
I like ur flow bro bt i must say that seeing tattoes on ppl equates them to animals.It's disgusting.It's no swag.It's wack.Show sm moral bro.
ewww this guy looks like he stinks so bad.
-anonlola
This body no sexy abeg!
His physique dey some how.. Warris ds:/ *rme
Bad belle dem mk una go get 6pack if Ee easy 2 gt.9ja babes luv guy's wt 6pack Ooº°˚˚°ºoO .stp beefin ur home boy.abeg burna boy U̶̲̥̅̊ r lukn so sexy, don't mnd dem
Burna boy burna boy burrna boy. We all progresssive pple do love n appreciate what you doing. Pls pls pls do not kill ur vibe with ur own hands. But if you hv a stylist he or she should be warned. Keep clean n neat brof. Cheers
na too much weed deyworry am mschew
burna u suppose fresh pass dis one nw. wattin happen?
Burna boY..... To be sincered, this pix of u looks so dirty. Rough-looking hair on the belly...the Tattoos on ur body even makes d whole thing disgusting..
Hahahahaha(jstpassingsha)lolz
Wow dis 1 big fool
Cool pic...Burna carry go
I hate d boxers abi na pant
DAAAAAAAMN HE CAN GET IT...
i saw 2 pacs
Ewww see all his hair abeg! this one no sexy at all o!
Pls wot is dis.He looks dirty nd d tatoos r nt helpin at all
Sexy wah?? Mtcheeeeew!!
Really dirty nd rough......#didi
Ayanma!!!!! Wanna puke
Dis is nt sexy ooooO. See hairs with d groundnut oil body. Dirty shaaaaaa
Ε̲̣̣̣̥ old pass Ʊ ? If Ʊ Sε̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ old Ʊ no go know.....D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ open dɑ̤̥̈̊t Ʊr mouth anyhow.
-Blunt Ibo boy-
It cool
T#ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ call mε̲̣̣̣̥ burrrrrna boy.
-Blunt Ibo boy-
Hs cool......luv it
gross
See all the curling piece at the yonder!! inyama!!
Dem cal u Burna
U mad
He luks more lyk 50cent....I laugh....
He luks more lyk 50cent....I laugh....
Ewwww, see his pubic hair......he is not even sexy to me........
Dharmmy
He luks more lyk 50cent in d second pix...I laugh....
He Looks Like Bricklayer who Knows How to Pierce His Skin....Look at those Boxers..Wow
Linda, Six packs ke, this one na 3packs and a pot belly....pls put on a shirt....
Lolo
Dirty!
Black nipple
Sincere*...dude, and he is very sexy to me, I wanna run my hand on his chest and lower... At least he is trying to be fit..lemme see ur chest so I can compare, I just wanna kiss his lips....OMG......Muuaaahhhh
That horny bitch....
mtcheew,....all of una wey dey criticize dis guy pix nw just dey jealous am,bcuz if una take pix e no go even dey any blog........hussy d'presido'.......
Not that sexy. He needs a better personal trainer n better dieting regimen
Meritzy oooo,u hav killed me with laughter.lmao
Whish kin? This Linda sef u get problem..na this bricklayer levels dey shack u now? Girl dem go fuck u tire o! #simpleton
Please shave
Linda ur eyes dey pain u? Six packs ko four packs ni! Burna chill jor *bb eyelashes*
Na so u be na... na y *mscheew*
It looks dirty but I lyk it lyk dat! Sexy boo! Love ya loads
Linda Linda Linda!!! How many times did I call U? How the Hell does dis look sexy?? Ewwwww...tatoos,hairs,4 packs n beards...wt nonsense undies...Tufiakwa!!! Nauseatic!
Abeg, no dey interested in ur body, maybe it looks sexy 4 d ladies...I don't know. But all wan see na ur motor or house wey get from Glo or whether na MT. Wey give endorsement deal. U never see how fellow artistes been dey post their cars, houses n all their goodie pic recently. K, make I just assume sey u be wiseman n just dey invest d money now 4 d rainy... K, no problem if na d case oh
FOUR Linda! Four packs!
I choked on my drink on reading this comment
Lol
Lol
Ugly pictures! What is Glo promoting? Immorality? What a badly tatooed body!
-Yemoh
Tah dis dude cnt b 21 he looks way olda dan 21 jor wit his scrufy bead.
And razz
Abi oh,,dis one na 4-packs,,wait 4 ur tym#poko
Lolzzz
absolutely disgusting.
Nigerians and their Akata ways.
Same blood
Showing us the make and colour of your knickers is so uncool bro......
1) FAKE HERMES BELT!!!!!!!!!!!
2) UNATTRACTIVE BRIEFS(UNDERWEAR)!
3) WHATS THAT RAG ON HIS HEAD
NOTHING CUTE ABOUT THIS EWW
Soo scrufy.....lin lin I can count only four boxes sha
Dis na 4 packs nau! Where is the remaining 2?
Linda for the village way you come from, this one na 6 packs, is just 3 and half,
Holy cow!!! Finally some burna boi, #phew!!! Tnx Linda, sometn 2 relax over 4d nyt despite d hectic day!
~D great anonymous!
ITS ALWAYS AND STILL REMAINS VERY DIFFICULT TO BELIEVE THIS BOY IS ONLY 20 OR 21 YEARS OLD.
AH AH. ITS TOO MUCH. HE WANTS TO AGE BEFORE HIS TIME. ABEGI HE SHOULD GO SIDDON
Rubbish. Its is not by 6pacs ooh come to think of it burna boy 2pac n biggie who 1st die.obama get 6 pacs dangote,otedola,don jazzy even me NOO 6pacs so pls go shave dat bushy vegetation n draw dat jean up cos WE ALL KNOW ABOUT YOUR FRAUD STORY IN LONDON..........so calm da fk down boy or we will burn ah boY
LEVIATHAN
dude plzzzzz put on some clothes. *throws up*
Anonymous 5:52pm,ure a big fool 4 writn such rubbish.wht abt ur sista?
Midget arms!!! Not sexy at all and nothing close to tyson beckford
Hmmm.ah pray 4 U̶̲̥̅̊ o cos calabar gals go 4ck U̶̲̥̅̊ die...
Azziiiiin he 4 just wear hin trousa like timberland boots na
Hmmm.ah pray 4 U̶̲̥̅̊ o cos calabar gals go 4ck U̶̲̥̅̊ die...
Anon 6:29 over sabi dey worry u.... Must u include the word "weed".... I know sey ur own sef dey yah bodi.... Na ur type dey drink ogogoro fall inside gutter... Idiotic fool.....
9ja!!! U guys r just 2 mouthed,ow many of una go fit go open body 4 camera like dat? If na yankee dude now,una go don dey praise am dey fall in love...but una own here una must find fault. *hiss* hypocrite
jeez, dis guy is a real danfo. see tattoo. ok Linda me dey see 4 packs. lolz choi! Nigerians o
The six pack neva mature......Lol!! Nw wa oooo, if dat one na six pack ehnnnn,hmmmmm.....
Dis one no pack at all. Nt cute
I can see,u ar truly horny...u probably need a cow
Shut up you bloody stupid daft dumb foolish senseless hater! u can't even construct your sentences properly!! Messed up fool!!!
Dis guy is looking like a tout wit those tatoos nd sagging of boxer,he is older than dis nonsense,6 packs na were,na 4 nd pot belly 4 down,y him no dey open shirt way him dey ph,glo don help u,better respect urself b4 them change their mind.
Chai u wicked ooooo,got me LMAO hahahahahahah
I laugh in dutch #6 pacs ni#
yummy. love burna
Oh burna u make the chicks shiver like oliver hehehehe
Rough is sexy y'all so shirap!
~D great anonymous!
And to think he is an ambassador ooo! Oluwa ooo! BAD REFLEX!
Jobless losers datz wat u all re..none of u has eva appeared even in common white n black newspaper una dey here dey abuse star...MUMU#flip my weaves#poses out!
This boi go get mouth Odour oo... Hmmmmmmmmm, durtie!
Hahaha. ..no comment...
You guys are mean!!!!!!!
A fool at 40 will remain fool 4 life
U craked my ribs wit dis ur comment! Lol!
Sexy! To me,Nigerian cnt love their own..if its the packless chris brown,they'll be loving him...Burnaboy's body rocks! Yo ts nt dirty or razz..just the worth of his hermes belt will feed you for 1 week..aka shut the fuck up bitches
Shatap there,am sure u av a pot belly & u av a low self esteem..dnt bring ur hate here.
Mouth odour 4rm looks..FYF! Bt his songs r selling..his a millioniare..what's your worth?
Yes he is an ambassador! What are you? Wait lemme answer. NOTHING.
@least glo helped him..but he made himself,by himself.who has helped you? No1 even knws you.
Burnaboy is a millionaire.he can never,I repeat never wear a fake hermes belt..ok wait.the belt is differnt 4rm d 1 u av @home..swty chill.urs is fake.
Linda a beg dnt let dis burna boy abuses u, where did u c a 6 packs? Becoz me no see am...pls he never heard about that cream called veet abi? WARRIDIS?! *disgusting*
Duh! Everybody can't be spenders..& nt evrybdy shows off..aw old are u? 12..guessed so.Grow up fast & understand life
PS:most guys don't shave their pubic hair flat..its nt sexy..2 hav no hair..that my dear on him is sexy
Jealousy & poverty can kill..so beware.lose one.bt d easiest to lose will be jealousy..Broke Ass
Pls mr "the don" how much are you worth. Probly nth.STFU!
Jealousy & poverty can kill..so beware.lose one.bt d easiest to lose will be jealousy..Broke Ass
So why is Iyanya more relevant than he is. This guy's packs are way better/
This is crazy.....
Herbal
that six packs is called ovoko
@anon 1.06 u still get mind insult persn wt ths kind empty head.And I sure say eczema go full u and ur papa body(all ths yoruba bois)!!and y'all complaining abt him being an ambassador,I thnk Glo shd av just gvn it to ur dads,ryt??ooh I 4got ur dads are blockheads like anon 1.06am!!one love man **BOYA TAyLOR**
MORE LIKE 50 TO ME, GOOD WORK BURNA BOY. PS UR NAME SHUD BE BURNA MAN CUZ DE'S NOTING BOY HERE TO ME *WINK*...
Hey burna,i like ur music for the up coming but dont kill ur vibe with rough***
Omo,I fear Nigerians o! Jesus...See dope pic wey people dey hate on? Maybe he jut got off stage!hence the reason why he's sweating! hian
Ah swear ldkm oooo
Hehehehe,linda d pple way u put 4house today dey vex o,hehehe,burna boy-u don suffer today! Hahahahaha!
*sweet flow*
Ah swear ldkm oooo
Pls mr anonymous..big boiz don't make noise..if u see me in person u won't be able to talk to me..useless imp.............THE DON
80 percent of the men that have commented please
Go to mirror take a pic of urself nd post on social network as for the ladies that have insulted him and off light to have sex, or have slept with pot bellied men shame to u all. Ptooie.
Post a Comment