Correct waffy gal! Make omawumi chill o, I ain't done loving her megbele song she wan sama us with new one! Queen of highlife, super talented bane! Go on!
Lols! ha ha ha I love me some Omawonder who I always enjoy watching from behind while am waka passing! Any person that dares to insult you physically, Dem go sabi say na you sef wey dey craze cos as u said "YES" Social media no dey sweet at all for quarrel but it is sweet when your real intention and motive is to create an awareness on a new single about to drop! Great Strategy Strong Woman!

...."Slap go follow". Coming from a woman who preaches "No justifiable reason to hit a woman". So if she slaps a man the man should sit back and wait for another slap right? Or If she slaps her fellow woman, the media will report it upside down.
Shows how little she is up there. So stupid of her!
58 comments:
lol warri babe
Lesbianism scandal hits Kogi university, sex video goes viral (Download)
Funny!!!
Also Check www.vabadon.com
Correct waffy gal! Make omawumi chill o, I ain't done loving her megbele song she wan sama us with new one! Queen of highlife, super talented bane! Go on!
Magicblackxxl@gmail.com
I agree with her. Na face to face be the main thing. Linda take note!

She Exudes maturity.Luv her silly
Every one with him own style
Osheee baddest
Hhhhhhhaaa make sense
Abgero like you.
Abeg make she shut it! Didn't she just acknowledge them by writing this? De Don get u for d fight as well.
Original warri woman
Turn the other cheek
GOOD TO SEE
AUNTY LINDA........
Lol
Dis ain't news Linda
Lol
Dis ain't news Linda
Good for her
#It WiLL onLY geT beTTer
#It mUsT eNd iN prAiSe
Yes oo... E node sweet lai lai
Actress or Songstress?!
Linda actress kwa biko which movie
Lib freak
Oh yeah. Social media quarrel is childish but real fight is more sweet...although I don't fight but I'll love to watch.
Dont u know say one man's food is another man's posion
¿ www.loadedhits.com
Lols! ha ha ha I love me some Omawonder who I always enjoy watching from behind while am waka passing! Any person that dares to insult you physically, Dem go sabi say na you sef wey dey craze cos as u said "YES" Social media no dey sweet at all for quarrel but it is sweet when your real intention and motive is to create an awareness on a new single about to drop! Great Strategy Strong Woman!
Lols! ha ha ha I love me some Omawonder who I always enjoy watching from behind while am waka passing! Any person that dares to insult you physically, Dem go sabi say na you sef wey dey craze cos as u said "YES" Social media no dey sweet at all for quarrel but it is sweet when your real intention and motive is to create an awareness on a new single about to drop! Great Strategy Strong Woman!
AREA!! We nor dey carry last,we nor dey collect result! Chop kiss OmaWinder!
AREA!! We nor dey carry last,we nor dey collect result! Chop kiss OmaWonder!
Lol
Ok
you are dull sha!!
True talk
She don talk her mind o
lmao, dz bae don kolo o, anyways i still like you Jo
it is well
Omawonder! Real Warri chic! Lmfao......
#TeamBlessed#
Haha.violent woman.one day u go slap person go wound u.
haha haha, can she handle face to face.
Talk talk...
Social media is just mere talk but face2face goes wit action. Dat is my style oooo not all dis lost of self respect.
Absolute Rubbish!
...."Slap go follow". Coming from a woman who preaches "No justifiable reason to hit a woman". So if she slaps a man the man should sit back and wait for another slap right? Or If she slaps her fellow woman, the media will report it upside down.
Shows how little she is up there. So stupid of her!
Some people no they take shit, so caution yourself. TIMILEYIN BLESSING
Didn't know she's an actress. ..Tot she's a singer...Aunty Linda?
Lol@slap.de follow
Bitch pls.
Truth jare. Face to face dey sweet pass.
Correct gal
This girl is hilarious
Truth jare. Face to face dey sweet pass.
Shoooo you wan try Wafi babe. Correct.
Lol correct Niger Delta babe, my sister my abeg carry on make d person collect
Family Runs (Nollywood/Gollywood)
abegg oo no slap
I'm sure her husband is cheating. Men hmmmm
And u dullest shaa. Drunk poison!
You dullest shaa.. *drink ota pia pia ka NFU Uzo!
Hahahhaaa shut up joor
I trust her
Men?
Am very sure Linda has taken note already. Posting your comments more than once on every post sucks.
OMAWONDER...ACTION WOMAN
MISSVEE
Transformed local champion.... SMH 4 u @ Omawunmi
Post a Comment