Omg I died laughing ma ass off wow see concept well sha guys I know the economic situation dey tuff tho I no blame dis guys cos all dis aproko woman dey worry for val gift
on top this Valentine sha...issorite. No sha Cum beg Feb 15 cos babes go start their own when urs stop...Awon smellos Dede in mama Ijebu's Voice...Abimbola P.
Ds 1 na association of lagos hungry boys.comin 2 stand under d sun jst bcos of val n dey dnt wnt 2 spend 4 dere gf's mtcheeeeewww.no big boy wil do such.hungry boys!!!!!
Hohohohohohoho!!! "...a 3 days strike"... Big BOYS pls go back to school and learn ur grammer well oooooo.... Hehehehehehheheh!!! Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew!!!
What ever! They should make it a life time strike! Big boys? and they have time to protest like street niggaz. Even if na car sef una won buy! Who cares!
why are they strike, which big boys they are, Lagos big boys no dey strike ooo, if you want to confirm go to Ikoyi, Ikeja Club, Lekki joint tonight and you will see that Lagos big boys are on duty, these people na those that their girl friend don run to correct big boys to enjoy themselves today, Happy Valentine.
Those igbotics whose shops were locked as u thought they look like make more money in a single business than ur father made his entire life. When u see those Igbotics with shops, they're big boys, believe me.
140 comments:
Kai! Guys ehn!!!
Association of broke *ss nigas! Mk una take a back seat Jor!
Lol very funny! Guys they vex o, federal Government never pass budget... Lol
Your comment will be visible after approval
Nigerians re hilarious.Linda is dis really true..LOL.OMG..#cantstoplaughin# I rep naija
broke asses boys there nothing funny aout that joke. i say its dry. they should have come out with a better idea
broke asses boys there nothing funny aout that joke. i say its dry. they should have come out with a better idea
Lolz(xsexie blingx)
Lol the big boys aint smiling.Today is gonna be a real financial haemorrhage for the guys coz they'll bleed out a lot.
Dis is a very serious issue o, I hope it has notin to do wit val sha?
lolzzzzzzzzzzzzz. haaaaaaaaaaaa. what an excuse!!!
...#NewsBlist
Lol
Them say lagos big bois but I sighted a lady.
Hahaha. They don't look like big boys to me, they all too igbotic. Like pple dat their shops were locked.
Ah ah. Lily na wah 4u oh. Everybody dey strike na. Asuu don strike collect dia bread asup dey on d verge of takin dia bread, big goys gats join na.
Image duly plagiarised from Occupy Nigeria protest...
E nor get Wetyn I nor go c..lmao...
Lwkmd... Foolish guys... Dey wanna run away frnd dere duties..
Omg I died laughing ma ass off wow see concept well sha guys I know the economic situation dey tuff tho I no blame dis guys cos all dis aproko woman dey worry for val gift
Lol. If I hear say dem no shake body....
Pronto finito... Some's gonna get some portions today!!! Many may geh belle while others 'nje' *lips sealed*
Duke101
No anyhow spending be dat. Enof is enof!
Lmao, grown men lik dis , Smh
Naija Gossips
Nigeria is a hopeless place (rihanna's voice)
Park well all you area boys
Lol because of val..una no serious I beg. Go drop for d babies hehehe
on top this Valentine sha...issorite. No sha Cum beg Feb 15 cos babes go start their own when urs stop...Awon smellos Dede in mama Ijebu's Voice...Abimbola P.
Yes that is to say every thing that comes out from most nigerian men and women are fake.strike my foot,association of SMALL BOYZ.prince talk am.
lmao What they gon do, Stop popping bottles?
No be small thing ooh, lagos Big boys. Small time na, e go become the turn of Lagos poor boys
Loll.Happy valentines Day Æ”☺u'all
let dem come n be strikin let us see na. lagos big boys ko!
I wanna believe its gir d fun of it. Looolz.
Who cares anyway?
Yesso...strike on bros
Big boys ? See the banner alone , hunger go kill these ones o
Best strike ever! But na photoshopping na
Kids.
Lol.that is unacceptable.
Lol.that is unacceptable.
This is a joke right?
Lmao..no mind dem..
Lmao. We will start our own on Monday. Till further notice.
pure photoshop
No mind dem, na yeye dey smell for their body, bt biko which one b association of lagos big boys??? mm
correct!! i support d movement...jack in titanic died 4 love romeo died 4 love even BABA J self died etc name 1 girl d@ has kai if i hear
Ok na pls start now. Rubbish
Photoshop tinz...
Lwkmd....because of Valentine,na wa o
Funny. Una ₪o be big boys Ω̴α . Ω̴α small boys Dε̲γ̲ do things like dis!
abeg mek dem go joor,we can take k of ourselves. Un2 gals stuff
Buhahahahaha!
Broke guys be like.............
Don't mind them
Hahahahhahh,funny strike.
Na only non-academy student weee go do dis kind tin!!!
Association of jobless boys.( AJB)
Na dem sabi oooo... Broke ass niggas!
Association of jobless boys.( AJB)
Association of jobless boys.( AJB)
Calm down ..... na 007 moves,we no fit dey drink garri Afta Val na,dis ladies hv plans to break up Afta val so we had better done it now
HAahahahaha. LMao.
LaGos big boys are "vroke" walahi
strike again,so nigerians never tire for strile.God help us o ...
Hahahaha,Asuu strike no bad reach dis 1
poverty go kill ooo
Lolllz, na dem go lose naaa
I don't understand. What's d strike all about?
Now this is funny
Since val is more like a day of spending n buying gifts,let's not forget also its a day for free sex to luvd once....backstage
Waiting una wan carry 3days strike do...Val. ...lol
I'm on Strike o. * lips sealed**
My atm got lost yesterday and I cant withdraw on d counter cos of irregular signature.
Lol strike ko
Lol.....
Lol.....
More like kpomo men!!! Big boys nko, big boys ni..... Loool
Lmao...
Naughty big boyz wey no wan spend money for deir babes...... Lol
Lol, no mind them Lindodo, dem be agbaya, running frm der responsibilities.....hahahahahahahahaha.
Rubbish
MAKE DEM GO SLEEP ABEG, BIG BOYS DONT GO ON STRIKE
Totally in support of the strike oooo
Lmao
Parrying things
U cn run but cn't hide. 2day na 2day.
Hahahahaha see dere hungry face, which kind big boy!!! Abegie make una bring dat money come make we chop joor.
Lagos big gbagaun! If it's 3 days, how come its 'a'?
...a 3-day strike or 3 days strike.
Lol. better call off that strike
Useless ppl
Lagos big boys indeed. .......una enlish no correct.
hahahahahahaah....they r chickens, scared of d responsibilities of VAL(meemee).
Shameless old hags
Yeah bois are not smiling
LMFAO!!... No be small thing o!!
~~ Emy Brass ~~
Hahahah!!! Very funny.. But hope the big boys ar nt d ones behind d banner otherwise, they shud make it indefinite..plsss
Dem no serious
Lol....sharp guys!..but come to think of it..must it only be guys that mustshake body?
lol...dis is serious ooo, hope my Bf is not dia...yaaaayyy, first to comment
U guys must be joking...
They can't be serious....
Lol U guys should go ahead but on one condition it will not be 3days, it will continue for 3years. If not no strike!
What are they striking over?
Fuuny. Na val cause all dis one ooh. Lagos big boys calls off strike Monday 17th feb. Relationships r back to normal. Lmao.
Lagos na wah LOLZ ...
LMAO ... Abeg where asso of lagos big girls ?
i support u guys
i support u guys
No wahala na,make una strike,lagos big girls plus small girls,let us start our own strike immediately dey call off theirs,NDI ARA
Ladies sef make una shake body also and buy quality gift for us... Enough of the boxers and singlets
Nothing person no go see for Lagos !!!!! They don't want to spend much on val day...... Lazy people
Look at these shameless pple lol Big boys indeed! They didn't even disguise themselves silly broke ass niggas
U go fear lagos big boyz nah.... Linda post my comment oo..
Ds 1 na association of lagos hungry boys.comin 2 stand under d sun jst bcos of val n dey dnt wnt 2 spend 4 dere gf's mtcheeeeewww.no big boy wil do such.hungry boys!!!!!
na set up for dem gals
Hohohohohohoho!!! "...a 3 days strike"... Big BOYS pls go back to school and learn ur grammer well oooooo.... Hehehehehehheheh!!! Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew!!!
Yes.im part of dem.we r on strike 4 d nxt 3 days.all chicks c u afta ds srike..im off 2 fatherless babies home 2 shw dem my luf...
LOL
e no eazy nah.... yeh cant reap 4rm wia u did nt sow....
We don wyze up..
Is this a joke? Or is it real? Hmmm. Mo-1.
who cares....
LMAO! E don reach time to spend dem wan go strike.... na lie o, we the Association of Abuja fine girls no go gree Hehehe
PRETTY GIRL
What ever! They should make it a life time strike! Big boys? and they have time to protest like street niggaz. Even if na car sef una won buy! Who cares!
The El Cheapos Association
Why una dey worry unaselves, when their own strike finish, their babes go start their own, indefinite strike!!!
Hungry big boys,make una go look for cold pure water drink after d strike o.
Hilary obiora u dey linda blog?, na dumebi bros o. I dey hail o
Grammar! Olodo!!
Ok
I think i can see a lady among the big boys...she too dey go on strike?
Homosexual tinz now! Lol
why are they strike, which big boys they are, Lagos big boys no dey strike ooo, if you want to confirm go to Ikoyi, Ikeja Club, Lekki joint tonight and you will see that Lagos big boys are on duty, these people na those that their girl friend don run to correct big boys to enjoy themselves today, Happy Valentine.
I go show u na
U na!!!
All of una wey think say this photo is real dey MA (Maga Association). Una just like gist. Abeg linda fire them more make dem yarn pua.
Come the so called big boy, go n propose 2 ur gfs n stop messing gals up. strike kor strike ni. #shakesmywaistandwalksaway
Hahaha, very funny. Crazy, jobless idiots.
Check dis out easy n simple http://MoneyRefers.com/?id=148984
Wot r d reason 4 dis strike na.
Hiv/Aids and Hepatitis is real ooo
#niquese#
Abi o. Dem Dey soak garri under lekki. Bridge.
Big boys hmmm hungry cows#pack well
Ikponwa
Those igbotics whose shops were locked as u thought they look like make more money in a single business than ur father made his entire life. When u see those Igbotics with shops, they're big boys, believe me.
Strike has been called off after a conculsive and mutual agreement from all aggrieved parties.
signed
National Secretary Lagos Big Boys Association.
Post a Comment