Hehehehe...Wizzy bby! Anon 11:44 tania moved in cos she dina wanto loose oo...dis one d bby mama is using style style to get close with all dose pics of d bby and wizzy its tym 2mark her territory! We r women, so its wat we do. Bet wait oo....is dis girl not older dan him?? Na *kweshun I ask oo ~AnGry BloGgeR~
Chillin @ home, Wizzy xtill wear sun glass, wetin happen? No be everyday be Eclipse naa.. *soji* dat tin wey dey inside Wizzy sokoto na Pepsi bottle ooo, him keep am dere 4 advert at any time" @hormortaryo Frosh...
Hahaha...Linda u badt but Rough Diamond is more stupid! Rough Diamond...wuld u also deny u weren't the first who tripped d first time u saw me? Udele! Get over ur silly ashawo body nd think like a lady with big eye balls u re!
Rough Diamond...wuld u also deny u weren't the first who tripped d first time u saw me? Udele! Get over ur silly ashawo body nd think like a lady with big eye balls u re!
Hehehehehe, linda ehnnn u n penis matter no b small tin, abeg go sleep jor, lol. Ds small boy wizkid is not dat small after o, what is that in his pants? Sure its an anaconda, hehehe.
Where is prince charming?he finally got a job...tank God,,,dat guy eehnnn,,,,and all u tribalistic bastards dat bring tribe in2 evryting,may amadioha fire ur foneS...pity we can neva b 1 in ds country,...loving my boy wizzy,..(Oluwa lo shay yi,owo wole wa)....its xavier...#team Lagos......ejike I can't stand u,typing rascist comments frm Lagos state....go back 2 ur red soiled state
chai but linda weitn carry ur eye go there, e bi like say u say dey put eye for wizkid, u dey look d thing self, chai wizzy, dey tin dey hungry ooooh as it sees food.
Oh boy! Is what i'm seeing really what i'm seeing? Wizzy, you get tools o. That one na heavy fire down machine dey between you legs so. Why won't this Tania girl move in with you? All this kind girls with their innocent butter face like the thing gan. Baba o. Shwain for the man (abi na boy) wey sabi fire auxillary!!!
I remember one day I was at some restaurant and som gals were gisting about wizkid's R0D... And one of dem who had supposedly shagged him testified to him being as big as an eva water bottle... *sigh*
Hian!!! Choi!! I saw this his thing in that his video wit femi kuti oooh. I tot it was my eyes playin tricks ooooh.. Wizzzzz Kid!!! U wan kill yasef !.. very sumptuous *straight face*
Lmao Chai Linda you too Like 'Dickson' esp the big ones,you had to take your time to highlight that part of the pix Hahaha....Omo me sef Tuale for Wizzy baby o,e no easy Hehehehe #Guess that explains why his chick aint going no where lol
MOST SHORT GUYS GOT SHORT-THICK MEAT..... NO WONDER TANIA HAD TO MOVE IN. JUST CAN'T GET ENOF. I NOW KNW WHY GEHS ARE SO CRAZY ABT HIM; DA GUY IS LARGE
Funny you Linda! I woulda saluted if I didn't know better sha...some guys have a big looking pack from the outside, but when undressed, it's more of scrotal sac than penis! ** hides face n tiptoes away...
Mak I hear say short guys are get anytin ,it d tall, chiseled guys and sexy guys dat hav d bomb .linda within I dey see nw na cigar stick compare to diz big rat
366 comments:
1 – 200 of 366 Newer› Newest»Seems like lindodo don dey secretly plant cameras for some celebs house.....
bt wait oo,wetin make u circle dat location.
Linda you no well! Smh
Hehehehe! Double twale self!
feels good to comment for the 1st time ever on this blog hopr am the 1st as well
Lindz, short guys re usually endowed na! Nw we'v seen d rzn y tania moved in wt hm
~D great anonymous!
Lol @ linda
Linda u will not kill me. Seems like u like dem big #straight face#
hmm,not Funny...just speechless,first p-square,now wizkid,linda your eyes shaa.
Aunty linda, i can c ur rilly addicted 2 dat tin attached 2 d waist, 1st it ws peter n wizkid... ur soo funny... #strollsawaytoo.
Na wa o...wetin be this o. First to comment
Hahahahahahaa...linda and dick matter sha. I pray God give you a man that is fully endowed.
This singer seem horny here. No wonder Tania moved before he did nonsense.
Packing!
Linda I'm sorry 4 u!!!LMAO. U remind me of ma sis on dis matter. But rly wizzy baby WTF!!!!!
Nah he probably put sumfn
linda, u and mamba sef enh.... U don corrupt o...i dey find way to format u....
So u re jst seeing dat tin yh?lool i spooted it ryt frm d tym he posted d pix on instagram
Hehehehehe lwkd Linda oooooo choi! #still laughing# but wetin carry your eyes reach that side na?
This one is capable of crippling someone.
~BONARIO~says so via NOKIA3310
Linda ikeji chai you go like p****k oooo....badt gal
Hmmmm linda I think ur name shd now be 'linda chopping dick ikeji'. U too like dat tin abeg.lol
LINDA OKO TI BA AYE E JE!!!
Madame wetin ur eyes find go der baddest gal na him u b,so funny.
Just like my English BF! He's not so talk and he's got a big dick! I LOVE fucking him! Hahahaha
Chai ds Linda sef na Aproko o,,na efirin u dey see? Lol
*ajokeade*
Old story
Dats the concept of the photo. That's no dick. Cheers. Engr Emy.
Lol Linda,ain't 'wow' to me sha cuz my boo's own is 'OMG'!!
Hehehehe...Wizzy bby! Anon 11:44 tania moved in cos she dina wanto loose oo...dis one d bby mama is using style style to get close with all dose pics of d bby and wizzy its tym 2mark her territory! We r women, so its wat we do. Bet wait oo....is dis girl not older dan him?? Na *kweshun I ask oo
~AnGry BloGgeR~
That is not meant for single woman add me up so that I can show you bigger dick of my only interested people should add up(gay inclusive)
Lol.
Wow wizkid this is huge
Baddest guy ever liveth With love from Gmoney
Linda u no well o!!!!abeg live de guy o!!na spiritual congi!!! He is loaded
Linda! Agbaya..lolz...tiana is on a strong ting..tonto named it #poko#
Lols,Linda you and this tin sef
Short guys endowed is a myth. So untrue.
OMG!! This cannot be real..
Chillin @ home, Wizzy xtill wear sun glass, wetin happen? No be everyday be Eclipse naa.. *soji* dat tin wey dey inside Wizzy sokoto na Pepsi bottle ooo, him keep am dere 4 advert at any time" @hormortaryo Frosh...
Chai d guy cnt evn wait!all I cn say is bele awaits thee oh omotayo*bows head and walks out*
Akpa ife
ashawo leave dem alone abi u self want smtin
Linda u bad oh.smh That's
why d babe don turn herself to mario.
Linda you be real akuna njotor. Wetin you dey circle this guy dick for now? Me no even see anything sef duh
Hmmmm
Hahahahahahah linda oh!!!me am running away oh...small boy wit big tinsssszzzz
mmmm am so endowed *singing
R 2 d Rubbishhh
It is not wat u think linda. The trouser folded ni naa. Haba!!! Lol
Naughty Linda at it again, you just go about searching for 'big things'. You are indeed a dick spotter. You could well make use of one. Lol.
Hahaha...Linda u badt but Rough Diamond is more stupid!
Rough Diamond...wuld u also deny u weren't the first who tripped d first time u saw me?
Udele!
Get over ur silly ashawo body nd think like a lady with big eye balls u re!
Rough Diamond...wuld u also deny u weren't the first who tripped d first time u saw me?
Udele!
Get over ur silly ashawo body nd think like a lady with big eye balls u re!
Hehehehehhe,is dat really...or d tailors fault?@263fce06
Hehehehehe, linda ehnnn u n penis matter no b small tin, abeg go sleep jor, lol. Ds small boy wizkid is not dat small after o, what is that in his pants? Sure its an anaconda, hehehe.
LWKMDFHOOooo..... So we've seen the reason why tania moved in with him..... We are waiting to see her baby bump..... Smh
I see that ooo
wizzy baby loke loke shebi oluwa lo shey eyi to wa labe e yi
Linda nw wa Ooooo... If diz 1 enta person, e fit comot 4 d person mouth Oooo... *wink
Linda, with all due respect. Fuck off!
Linda Wizkid has become WizMan o! If you don't believe me, go for testing. Lol! Just Kidding
Lol! Hehe wentin your eye find go there linda? Eh?
Lwkm @ 1st commenter....if u put this kind of effort in worshiping God, u might be d 1st 2 make heave!!
wizzy ws physically stimulated or turned on..it is a naturally somethinggg
seriously Linda?! you be doing too much!!
seriously Linda?! you be doing too much!!
Linda eagle eye lol
Hi linda lov dix ur blog!
Omoh!slim guys are always endowed.lolz nd I like it.*wink*
OMG! kire with his tinny body
Dats wassup! Slowly, Brah!
Dats wassup! Slowly, Brah!
Caro de do she noo de tire! Hmm
linda you like oko abi?
Where is prince charming?he finally got a job...tank God,,,dat guy eehnnn,,,,and all u tribalistic bastards dat bring tribe in2 evryting,may amadioha fire ur foneS...pity we can neva b 1 in ds country,...loving my boy wizzy,..(Oluwa lo shay yi,owo wole wa)....its xavier...#team Lagos......ejike I can't stand u,typing rascist comments frm Lagos state....go back 2 ur red soiled state
Is onyx gay? So girly ..just look at his display picture #irritated#
Linda na wa 4u OOoº°˚anyway the bigger da better.*wink*
GIFTEhands#
hmmnnn that looks fat
WTH..lwkmdie4here Ooº°˚˚°ÂºoO!!! A̶̲̥̅̊ seeing tins( in wizkids voice)
Hmmmmm wizzy no tear d pussy if u wan do am oh
Abi nah e no easy!
Linda? how many times did i call u? y is it that ur world resolves around sex and everything that has to do with it...yuck.
Linda!!!!!!!!!,ahan,ur eyes ehn,u and d*ck sef,hmmmm
Not he's folt, u aint c as d gul dress up well?
Linda..take it easy ooo..the things wey your eyes dey see ehnn...Hian
Mehn,I wish I can feel dat thing inside me,ouch,wet already....
Mehn I wish I cld feel that thing inside me,ouch,wet already!
Mtchew
chai but linda weitn carry ur eye go there, e bi like say u say dey put eye for wizkid, u dey look d thing self, chai wizzy, dey tin dey hungry ooooh as it sees food.
He packed some cucumbers in there to make it look big. He is a small guy
Dats nofin jor... Its d flap from his trouser.. Haba... Una too like bad tin
linda nawa 4 u o,u no fit see something comot eye?
Haba aunty linda weytin your eyes dey do der, that shows the kid is endowed
If u really watched jaye jaye video with his tight fela trouser then u will know the kid is a man downlow
Oh boy! Is what i'm seeing really what i'm seeing? Wizzy, you get tools o. That one na heavy fire down machine dey between you legs so. Why won't this Tania girl move in with you? All this kind girls with their innocent butter face like the thing gan. Baba o. Shwain for the man (abi na boy) wey sabi fire auxillary!!!
Linda you no really well. Stroll dey go.
Linda!u n dick sef!nawa oo!sumbdy obviosly needs 2 gt laid here....u!e try sha *ONYX GODWIN*
Linda,na wetin u and ppl penis dey do these days? Na wah o
Abeg make una leave wizkid ooo,u want make konji kill him.
@linda you like that groove too much, wetin carry your eyes go there, ha ha ha
Linda na wa for you sha... In every man's picture, u look for his "stick"...
wetin dey der wey u go circle am?
I remember one day I was at some restaurant and som gals were gisting about wizkid's R0D... And one of dem who had supposedly shagged him testified to him being as big as an eva water bottle... *sigh*
My eyez closed.....I see Nothg.....(mama drags me away from LIB )
linda, are you sure are 33? you are rather immature hiss
The gods are wise oooh
i swear down....Linda u go sabi knack well well...u too like bad tin...lol
He he he@ lindodo strollsAway ko walk out ni,y e no go stand wen d babe wear dt kind temptation
Linda u knw go leave Wizkid alone abi, him level dey tank God nah.
Linda! U well at all?
Choi!
LINDO....smh for you wetin carry your eye go there
Linda were u dey get dis kind of pix,lol. No let wizzy bobo catch u o.just passing
Lilli!Hahaha!Nawaa 4 uooo!
Linda what are U thinking....Onye arurumani....Lol
That tania cnt handle him well*shez too cool 4 my liking
Whoops!!!!!!!! Dats huge,,,,,"smiles"
Gaddem!!!
How old is ds Tania sef? She looks like his big sis.
Abeg Linda watin u look reach there biko kwa??? Abeg dat kan be prick mbork,,na so d prick dem way u don see 4ur life de dey?? Is wa sha!!!
Ah linda u 2 like prick anyway dat guy is 4 som1 go get urs
Hahahahaha.....Linda u be ashewo
veri 4ni @ linda
Hian!!! Choi!! I saw this his thing in that his video wit femi kuti oooh. I tot it was my eyes playin tricks ooooh.. Wizzzzz Kid!!! U wan kill yasef !.. very sumptuous *straight face*
Linda what is it with you and d? That's small compared to mine
Linda that's funny
wen wil u ever post ma comment..lindy na d trouser no b d guy prick
Ajuwaya to Wizkid but Linda,try and see something good next time.lol
Linda free wizki naa may guyman flex
Hahaha it looks like it
He hids pepsi can inside his boxer? Linda,ur eyes are .......
-Yemoh.
Na wa oh
Linda hehehe ur own no gud o lwkm4ho
Na wa oh... if dts what it is then dis boi does not have control
Na wa oh
Na wa oh
Linda abeg pack well u no well.....celebs don suffer 4 ur hand o..
He probably stuffed it with a big sausage! Lmao
Boner alert!!!
Dat ting big ooooo
Nawa oooo!is it dat he is erecting by mere looking or talking to her?
Na wa ooo. Dis one na small bt mighty.....lol....linda u and ur eyes.....u always see big big tins*rollin eyes*
Linda, u and ds pple sef! But wait a min, isn't ds gurl younger than wizkid? Smh
Biko free my Linda.Libers come and see endowment not that index finger-like penis Peter Okoye keeps rubbing in our faces.
Liiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiinnnnnnnnnnnnnnnnnnnddddddddddddddaaaaaaaaaaaaaaa,repent for the kingdom of God is at hand
Linda gi na amu. eji ya mere gi ogwu?
Lmao Chai Linda you too Like 'Dickson' esp the big ones,you had to take your time to highlight that part of the pix Hahaha....Omo me sef Tuale for Wizzy baby o,e no easy Hehehehe #Guess that explains why his chick aint going no where lol
PRETTY GIRL
See jack knife prick, na this type dey give woman wound .
Wizi is in full control nw. Doing like never b4...
See Hot Gist and interesting celeb news
Linda linda see were ur mind don reach,atimes trousers can be very funy over puff d worry d trouser.
Wetin dat load pass in body ooooooooooo #runaway
Na so every lady like that thing no be lie. Wizpapa can't resist the feeling. Body don charge...hehehe
click for latest naija gossip and interesting celeb gist
Awsome!
No be small thin o. Wizpapa can't resist the feeling. Body don charge...hehehe
click for latest naija gossip and interesting celeb gist
Hmmmmmm, easy guy.
i dnt get d uprisinq 0r d pic up dia, but if its wat am finking, its gonna be hell in cell.
SMALL BUT MIGHTY!!!
MOST SHORT GUYS GOT SHORT-THICK MEAT.....
NO WONDER TANIA HAD TO MOVE IN.
JUST CAN'T GET ENOF.
I NOW KNW WHY GEHS ARE SO CRAZY ABT HIM; DA GUY IS LARGE
ENLARGE MY BF'S COAST LORD!!!!! #prayer
But d girl luks innocent.so na wetin she dey b dis?chaiii.no wonder she moves in.
Lol,Maybe there's bottle or a can inside their :D
See how to wear your wide leg pants with blazers here www.ameriestyle.blogspot.com
Na wa ooo guys can embarest dia salfs
@ linda U and d**k sef,
Linda u get eyes oh,y u wan fall my guy hand lol
OMG Linda haha.well I fink dats d reason y she moved in wit him sha
Linda,what were u thinking of?how ur eyes reach there? Na wa 4 u o.
Anybody can Be a victim of dat..we all av blood running tru our veins
Chai d guy gather no b small....lolz
Is definately a huge one n tayo is sure ready to receive sum$ strokes of. It.so wizkid carry load like dis
Lolololol...ha na double salute oh.... Suprised face...huh
Chaaii linda, you are a very badt sharp girl, wetin carry your eyes go down ....buh seriously Wizzy carry "Ikenna" oooo
Funny you Linda! I woulda saluted if I didn't know better sha...some guys have a big looking pack from the outside, but when undressed, it's more of scrotal sac than penis! ** hides face n tiptoes away...
Jobless and childish.
Aru adirogi Linda!
Top dog wizzy!!
Lindiway leave wizkid aalone nah kilode
wao,dis is beautiful
wao,dis is beautiful
Wizzy get am sha...most short ppl's dey get small prick....Linda u and prick sha..May ur hubby come ur way so u can start enjoyin his prick
Linda u noda try again. What is d meaning of dis
D guy no go short ,come carry toothpick again, na God giamm
Walahi linda u no well @ all.. LWKMD
Smh for u Linda
Only a female would think that's a boner! It's just the position he's seating...happens to everyone!
Oops! *covers face*
Hahhahahahha
seriously though, what is wrong with linda ikeji?
Mak I hear say short guys are get anytin ,it d tall, chiseled guys and sexy guys dat hav d bomb .linda within I dey see nw na cigar stick compare to diz big rat
Linda nawah oooooo
Linda dat fin na sokoto,dats how it is wen yu sit down wiv a starched native trouser.
Linda nawah oooooo but me likey
Hmmmm! I didn't look,I didn't see lololo
Lindiway and manly tins
Linda Linda Linda! Yaff bin looking for sontin where u did nt kip it since o don't find pelzin trouble o!
Linday stop feeding on my comments
Is that his gf? Besides, i dnt think that circled area is what we really think it is.....
Linda, u dey try wit dis ur eye but wizkid too small for u or make I offer u my bro. LOL
wen im dey 4low SEXY MAMA yawn, wetin u xpect? Holla @yur bhoi jawe
No be small tin o!small but mighty.lol
Linda!are u jus seeing this picture?it already gone viral,u are criusly dulling
Hehehehehehe...."Inda u no go kill me oooooooooooo.amebo
Looool omo see gobe! This is why Tania moved in with him
Linda u be bad girl wetin ur eye tey find reach dat place,its good to comment of ur blog 4 d first tym
Long john silver of life.
Post a Comment