Others
like Karat Kid, Timix, Splash, Flowsick, Seriki, Moses, Phenom, Qdotand the top
six finalists from Koga Open House Competition; Wyll Diamond, Timothy, Hope,
Skinnie Tweed, Dris and Zayo also made up the roster.
The select
team of judges: Master Kraft, DJ Klem and Liciouscrackit announced Zayoas winner
of the competition after the six contestants performed popular songs in their
fashion.Zayo will be signed to Koga Records alongside First runner up- Dris and
Second runner up Skinnie Tweed. Continue...
33 comments:
Uhmm nice first comment
Wats dis fat teddy bear doin der?! Hop he dint disgrace himself by singn trash! Bros musically ur off! Park well#nobeefe@all#
y no gospel music competition? Must we keep singing secular music dat has no meaning. Pls ooooo organisers for gospel music we need u. We need positive and good song. No wonder if u ask a child to sing a church song instead d child will sing ko du ro soke. Dem plenty for my area. SMH
olamide..Badoo always on point!!!
olamide..Badoo always on point!!!
Dat guy dat jacked his fellow man up eeeh! Na wen d guy go gas d beans polluted air wey em chop lastnight u go put am down. Lol. Nice one though, beautiful pipo....
Linda you no dey sleep, Love olamide mwaah.
U carry last for this 1 sha linda.... Old gist... Anonymous says so.... Tongue out
I see you splash baby
Supa Eagus
golkeeper coachi, Ike
Shorunmu don
kommot him cap dey
salute Naija goalie,
Vincent Enyeama as de man tok
say “Enyeama na beta golkeeper
wey sabi well well”.
Na de cleen sheets wey Enyeama
don dey keep for him club for
Yankee (Lille Metropole) dis
season na hin make Shorunmu
dey hail am.
Oga Shorunmu tok say Enyeama
na sabi golkeeper wey dey hia
word and get de confido anytime
hin dey post for im club and Naija.
“Enyeama na beta golkeeper wey
dey hia word and hin swagga for
hin club for Yankee no surprise
me at all bicos na persin wey dey
hia word.
“My belle sweet me as Enyeama
don return to France afta all de
kasala wey don worry am bifor
and I bilif say de guy dey among
top golkeepers for de world now,”.
Naso Oga Shorunmu yarn we
amebo
Oga Shorunmu now wan make
Enyeama carry him swagga kon
helep Naija for dia carry go match
for Calabar against Ethiopia on
November 16.
“Yes oo, we know say Enyeama go
carry him beta form enta Naija, but
him go still fight for de number
shirt from Austin Ejide and
Chigozie Agbim bicos de two of
dem too no dey sleep,”.
Enyeama wey be 31 year old never
open him yarns for anybody for de
lass 10games wey him don dey
post for hin club, Lille dis season
for Obodo Oyinbo.
Lindaaaaaaaaaaaa..........come 2my house na,plz,FTC
Wc kind show be dis?
Na hungry pple full d show o minus
Olamide!
Jaywon take back seat biko u don wan!
@ejikebigprick nkita ara racha gi onu!
@tony, ewu where u see dis post come copy n paste 4 here?
Zayo we are proud of u ,tasued jor first olamide now zayo
Oya , ur comment.
May God punish all ur family idiot. May u never see gudtin in miserable life fool.anon 11.46 pm
@rough diamond...you an idiot...yu da isn't a hungry person could hv gone na...you open that wagon yu cal a mouf to talk...mayb is only d'banj,psquare da ar nigeria artist...is only dem da will cntnu goin for shows en odas shld jst stay @home...you a FOOL for such Hopeless talk....wonder wat yu gat up there...EWU...
@diamond...I won't insult you...but your comment shows how empty your brain is...hungry ppl aint gon eat again bah....you that is not hungry could v gon to perform na...you just open da wagon you call a mouf to say rubbish
This d dumbest tin I v ever heard...is only rich ppl da is meant to be rich....pls don't talk cos odas are talkn...cos it will show the level of your ignorance...
I see ZINI, that's d maker of olamides shirt, congraats to the two of erm. Baddoo,nd zini
Call me for exotic fashion rings from Austria..they have pretty stones on them like ruby, sapphire, emerald, Zirconia....call me on Zero Eight Zero Six Eight Zero One Two Nine One Nine. Or add my bb pin 3332A327 to see pix.
Niceeee
I love olamide
Ok...dats nice, Olamide is really good in wat he does.
Meanwhile, Rough Diamond is obviously is demented imbecile who doesn't have respect for peoples parents because hers died prematurely...fool!
U go abt lagos hotel fucking all d pricks she found located inside trouser...okpo!
seriously....wat de heck is wrong wif u?...is dis a football blog or smfn??..ozugonu
I was there,I had funnnnnn......
I was there,I had funnnnnn......
Loveth abi wetin be ur name, park for ur lane o!
Shut up!!! You are a foolish prick and even worse than an imbecile. Your comments irritate the world.
See dis prostitute o! ¶ knw were u live, ur fada,ur moda, dey last person u fucked. Please 4 ur own sake. Shoot up ur mouth o!,b4 ¶ start callin names here den u end up like "sophia sleek(tho she's a waay bera prostitue dan u). Mmmuah!!!
I dare u!
And if u no talk, may amadioha condemn u 4life!
Hehehehe rough diamond don enta one chance ma advice is dat quit replyin everyone cos haters den plenty oo
Olamide
Olamide my man
Post a Comment