Basketball superstar Lebron James shows off his Nike football gear
Lebron shared this photo on his instagram page today, showing off the new Lebron and Nike St.V-M Varsity football uniforms for this upcoming season. There's a reason I put these photos up. Look well well. Lol. *wicked grin*.
73 comments:
Anonymous
said...
U BAD OH....ME SEF DON SEE AM O...EAGLE EYE VISION NA IM I GET *WINKS
I was beginning to wonder what the pics were doing up there until I looked closely... Linda u nid to do something about this your konji oo, bad gyal...
Naijadeltapikin... Lindus U̶̲̥̅̊ too ℓi̶̲̥̅ke̶̲̥̅ wahala as U̶̲̥̅̊ don talk say make Wƺ look well I don knw say na the packaging under wey U̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ talk, =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=))
Na crotch guard make d place bulge like dat...na so e dey be on everybody...I even think say na d pyramid sign linda wan emphasize ni say na illuminati
Wat's Lovely abt dis hun?evrybody can see d pics ar defination of "wrong" Common Man y did u do dis 2 ur self.was he wearing Dark shades wen he snaped nd pasted such Pic?probably lolz!mehn bad market.....but Linda sha haha
73 comments:
U BAD OH....ME SEF DON SEE AM O...EAGLE EYE VISION NA IM I GET *WINKS
Linda iyaff spoil finish.......lmao
LOVELY...
hmmm Lindiway easyoo Its still a Sunday.
~BONARIO~says so via NOKIA3310
Ewwwwww so small
LInda, today na Sunday o. which one you come the emphasis on the third leg na !!!
Abeggy i c am, i c d bobo okporoko, dis bobo get am 4 real, if ee con hard nko ?
U too lik long prick
Abeg o! Does the guy av boobs?
Little dick alert*
Illuminati allegiance*
I was beginning to wonder what the pics were doing up there until I looked closely... Linda u nid to do something about this your konji oo, bad gyal...
I see am too! D pack bulge out! Hehehe! Linda u too like .........
Koboko
Ashawo Linda
Linda! Choi! U like better thing!the thing small sha!!!
The guy for arrange and park well nah.warrisdis.
Girls and d**k.....I never see!
DICK DISPLAY AND ILLUMINATTI SYMBOL
Linda nwa kedu ihe ifuru?
illuminati tins *winks*
Linda.... Are we save, u go lyk long thing. Forget about d sign
Naijadeltapikin... Lindus U̶̲̥̅̊ too ℓi̶̲̥̅ke̶̲̥̅ wahala as U̶̲̥̅̊ don talk say make Wƺ look well I don knw say na the packaging under wey U̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ talk, =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=))
If Jesus paid Lebron I'm paying Dwayne Wade!
He throws up the Roc Sign...
Cooooooool!
Roc Nation Affiliated!
I must be spoiled coz that thing looks small to me...
Hehe.. Not jst d dick, I cud see his nipple size too #dunno!
~D great anonymous!
Lol! Easy pls.
This dick is smalll oooooo there noting there at all
Linda na u ooo. Make kanji no kill u sha cos it takes only obrokado to notice dat
chaii linda dis ur eye can see tins...his dick is fucking hard.#runs out!!!
Plus illuminaty sign.
I tink its d boobs lily is talkin abt nd nt d third leg... Can't u guys d almost ful boobs lol
no news right
Lol the best part about this blog is that linda makes it interactive Nd interesting
I tink its d breasts lily is talkin abt nt d third leg... Kant u guys c d almost full boobs lol
No need. Not of much significance.
damn he has a newborn's dick
Is ds guy illuminati too? Wats with d hand?
Which one Linda? Is it the illum***** sign or his package? *confused face*
How e no go small for u wen na oil well u get.
Lmaooo!!! Linda yu're too corrupt biko!! His D is small tho.....
Na crotch guard make d place bulge like dat...na so e dey be on everybody...I even think say na d pyramid sign linda wan emphasize ni say na illuminati
Who be dese idiot wey dey call linda ashawo sef? She give you yansh fuck? mtcheww *kmt*
illuminati guy
Diz Lindodo na ashewo oo....oko oloko lo n wo? En? U̶̲̥̅̊ aff spoil finis..lolzzz!
D thingy small na.Linda u sef....
No b small tin ooo
Lol Lindway your konji don pass be careful
Small dyke
is dat boobs & wats up wif his jnr??
U can like prick! SMH..
I see too
And the nipples!
Lynda, wetin ur eye find go dere? Lngkm...chaaiii!
Donfunky
Linda u tooooo spoil!! Lol
Ms Linda, ajo nwa! Na cup be that oh! No b the real thing
Small abi? Let him rape u first
Ahawo linda, I was so expecting u to say sumfin. Lolz...
Hmm linda waiting ur eyez find go dere hmm na wa Oº°˚˚°º na the illuminati sign me I d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ see ooo
Wat's Lovely abt dis hun?evrybody can see d pics ar defination of "wrong" Common Man y did u do dis 2 ur self.was he wearing Dark shades wen he snaped nd pasted such Pic?probably lolz!mehn bad market.....but Linda sha haha
Lolz me tire Oo dis is so nt Right
Who's ds clown??? Ur bf get half of dt?
I see am. the kpak right sidedly packed well. learn blogging on bloggersmanual.biz
Lindaaaaa!
hmmmn lindodo i see am too,but its so small jor
Mai God!!! Is that all he's got??? Such a tall man, with very tiny package. I guess his bank account makes up for the difference!
hey...take a chill pill,shes tlkn 'bout his torso's
*grinning*
Torso and Illuminati sign.....WEAK
IS IT D DICK OR ILLUMINATI SIGN U R TALKING ABT???? SPOILT LINDA.
Lmao, Linda ur a perv!
Linda, why u like prick like dis? U sure say u go fit marry so?
he has pointy tits tho!
it cute
Linda repent ooooooo..wetin ur eye find go there...
Post a Comment