See who I ran into today and he gave me a kiss...awwww! :-)
I ran into Banga Lee of life today at OhBox TV in London where I went for an interview and he was so gracious - he gave me a kiss on the cheek. This is my second time ever meeting D'Banj and as you can see, the kiss was sweeting me...lol. Don't jealous me biko. Hehe. See more photos after the cut...
Linda no be only you ooo His kissing all the girls he meets now on same position lol wetin this one come mean? U need T B jo for prayers koko master n do marry abeg u don de age. Linda oya post the advice
LINDA IWE IFE NNE RI, BABY OKU, ASA NWA. U AR NOW OFFICIALLY ON MY MUST FUCK LIST WEN I BECOME RICH, EVEN IF U ARE 45 BY THEN......THE LAST PICTURE IS TO BEAUTIFUL......LINDIWAYYYYYYY, SHOW THEM THE WAY
Linda Baby no dey fall my hand na, dat was just a peck o. Did you feel butterflies in your tummy? Small small dey donate ur lips oh. D black is cool on you any day anytime. Carry go. ***Posh Totty***
Linda all I see there is a peck and not a kiss oh. Unless u guys did that one behind closed doors...u and black sha. I sure say ur friends dey come borrow funeral clothes from u and u never disappoint
Linda I dey vex for u oh. I swear Warrisit na? My boo of life. Y did u present ur cheek? U shd hav given him ur palm u dis bush gal. Havin a crush on my Eja nla. Infact me nd u haf quarreled oh. We aren't talkin again til 2150. Amanda Reginald
How black no take soothe her colour now??Abeg I wan knw...abeg make una let me see road jarey,una too talk black is hot&e fit her die dats she has a green bag 2 brighten it up abi una no get eye?????wetin una sabi?????Mschewwwwwww

I jealous u die.. If only dbanj will giv himself brain and com marry me already *rme* Ths one u no wear Jacket, guess d weather is not so bad... Abeg tell dbanj to wait 4 me I am comin in ths weekend, d problem is where to see him :(
Linda I never knew u this beautiful hmmm naija men no dey see clearly ooo. Abeg make I come back this Christmas and ask ur hand in marriage.see straight and tight body,I don die oooooo next available flight to Lagos.
Abeg linda honey, as much as I adore u, I can't say same 4 ur style.Ur style is quite borring!!!! U need some flava gurl u are young so stop dressing lk a mama!!!
If there was a kiss den u didn't post d pix,D̶̲̥̅̊Ȋ̝̊̅ƨ̣̣̣̇̇̇ I̶̲̥̅̊§ more like a peck..I tink a kiss I̶̲̥̅̊§ sppose to be mouth to mouth tin,anyway Linda i wud have love to propose to but we Α̲̅я̩̥̊ε̲̣ almost d same age, U̶̲̥̅̊ even senior me wit some months but u n koko master wud make d loveliest couples,if him propose just say yes ABEG I can see he I̶̲̥̅̊§ also tired of living a bachelor's life,trust me I knw d signs wen I see it.
Same top but different jean n shoes,two different days pix I guess U̶̲̥̅̊ Α̲̅я̩̥̊ε̲̣ not much of a shopaholic its gud sha cos it means more money in d bank,
lili dis secound pix tho or is it me?u enjoy d kiss to d extent ur breast dey on top him chest lol u re luking muahhh.both of u lik kul tu geda as a couple awwww!but lili biko change ur dress code na.listen tu ur libers advice.ur enemy doon suffer cus u don morn dem tire.
I like Linda much more than I like d'banj but nothing must happen between this two. If it thus then DBANJ " be on the loosing side. Linda would have been perfect for honourable Rotimi Makinde and Banke for Dbanj. "She month wiire?. Biko
Ignore this fool! Btw Linda you can date Dbanj! He is older than you with some months so date him. You better date him o coz I've been fasting and praying for you. Both of you are my favorite people! You can adopt me after you marry.
Linda my love,d kiss sweet u die sha,trouser looks gud on u tho,unlike dose ur mama twins gown wey u dey wear.Anyways,flex on jare nd catch my own kiss...Muah!! Stephy says so
Madam fashionista!I hail thee oh..Lmao@'y nt evn jean on dt top'..Hian!na pant trousers b dt 4 under d rock wey yu dy liv abi??Smh! N Linda,dnt post my commnt y'hr?
Ok now,nothing does u!! No carry last if u no be lastma oh, no shaking, no moving, no gbongbonrigbongbon...Don't dull, Panasharp beta pass Panadol,no enter one chance,shine ur eyes Praaaa.!!! As e dey hot...Yes O! E don happen again oo. franklyn movies in association with Corn City Naija presents ASUU STRIKE 2013. Come hear the true story behind the whole Asuu Strike o- who start am, why dem start am, who supose end am and who no gree end am ooooooo! U go see am all for dis movie. Chai com see as university student dey suffer, see as crime dey increase hehehe. rich man no even worry. Leaders no even send.
Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . U go laff,cry and u go reason sef. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . . Grab ur copy now!
Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Pete Edochie as Nassir faggie
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo- Iweala,
Eucharia Anunobi as Ruqayyat Ahmed Rufai and Olu Jacobs as Gabriel suswan..
Linda don't mind dat mgbeke dat said black doesn't fit ur colour oo..cos I avnt heard of any1 who black doesn't fit except if ur skin colour is as dark as the cloth itself..u look good sweerie
Linda Ikeji....u rili look so beautiful, I was astonished wen I saw u @ d Teju Babyface show....so u aint married?well,der r no rush cos I knw u r in 4d best..luvU...KelB
you try linda,,i thot you should give him a lip kiss,,however was that a stain on the knee of the pant you are wearing abi the 'trouser' tear for knee?,,
Lol linda bt hop u no tim is not in ur side nah,re u waitin 4 GEJ son to marry u? Look 4 a man to marry u so dt ur joy will b complet. Seriously is tim u stop answerin Ikeji. Wish u luck nwanyi oma nd pray hard u need a man biko
Linda linda linda, u look like u were enjoying the peck, besides ' which kind dress na? Wetin happen? Seriously u need a stylist and then u ll attain the full star quality. U have it in u. Pls glam up wella ok.
Linda - to be fair and honest to you o, you bam pass D'banj now. No bad Belle o. i am married, if it was a kiss from Hip-Hop Star/ Producer - Piddy, Actor / Producer - Tyler Perry, ehen, correct; I beg quickly clean-up that spot with cotton wool and astringent preferably, Neutrogena.
Do I see linda & dbanj in d spirit as couples?**eyes closed**,Olohun o nii gba fun dbanj,not linda abeggg,sun moo iwaju,all d fine fine girls you've dated nko?leave our linda alone,professional bachelor.
I love black, evry1 hz diff colors dey love,,,she musnt dress all shouty cos she's a celeb, abeg all ye dumb asses should kip der stupid tots 2 emselves...black is good 4 fair pple
315 comments:
1 – 200 of 315 Newer› Newest»Kiss of life,no make Genny catch u o and pls dnt marry dat omo yoruba wit his big teeth
u look lovely dear...obiohachisom.blogspot.com
Aww,so cute I wish I was the one oo.love you on black.NBE
Na so e dey start oo. From kiss to. Hmmm. Ok! Lol
Yeye gurl on serious note you are glowing and skin look so healthy. Welldone
Yayyyy! Oya clap for yourself!
Dbanj Oya go and remix oliver twist and add the line..."I love Linda Ikeji...she give me kiss for London.". Lol
Cool pics. See as u just de blush shaaaaa....
Reference to the last picture, You wish Banger Lee propose to you, I pray ooo... So soon!!
Never knew your legs are this hot...is killing
Sweet babe, no one can ever dull ur sparkle.abeg Linda u too much!!!
Hmmmmm see hw d kiss dey sweet Lindodo;good for you gurl. But pls can i hv those shoes wen u come back? Plsssssssssssssssssssss
*ajokeade*
Bad guy Dbanj, he organized the UK groove. yea make Genevive no catch i no dey oh, fileeh fileeh fileeh o oosheee!
Ooh I envy u babes, I love dbanj, sugar got some swag
Hmmm linda watch out ooooo!! Lolz! Nice outfit
I dey jealous oooo! D'banj of life.
Fun galore...D'banj loves Linda, that's Oliver Wrap. OSE!!!
Linda no be only you ooo His kissing all the girls he meets now on same position lol wetin this one come mean? U need T B jo for prayers koko master n do marry abeg u don de age. Linda oya post the advice
Linda see as u do your lips for 2nd pic, u wan kiss am back abi.
Awww!!! Soooo cute!!uv met dbanj jst twice!wow! Quite unbelievable!! *ONYX GODWIN*
Lin Lin.... I can guess wha wz on ur mind there oooo
LINDA IWE IFE NNE RI, BABY OKU, ASA NWA. U AR NOW OFFICIALLY ON MY MUST FUCK LIST WEN I BECOME RICH, EVEN IF U ARE 45 BY THEN......THE LAST PICTURE IS TO BEAUTIFUL......LINDIWAYYYYYYY, SHOW THEM THE WAY
Dbj na bad boy linda no dares ooo
Lindodo of lifeeeee.....hehehe...see as u dey blush...owa la ra eh
Linda Ikeji my imaginary girlfriend... Make Bangerlee go lick banger soup ...nonsense!!!
Hmm, I see he closed his eyes...both of you were enjoying yourselves o! Abeg marry D'banj, you can speak Yoruba already so wetin remain? Iyawo wa lol
Dee dee
Cute
Foolish comment from a foolish person..no surprise here.
Lindodo l can smell a rat. Enjoy sha
Linda Baby no dey fall my hand na, dat was just a peck o. Did you feel butterflies in your tummy? Small small dey donate ur lips oh. D black is cool on you any day anytime. Carry go. ***Posh Totty***
Black does you justice, not everyone can pull it off
Linlin you are such a lovable creature! You are the best.
Dis reply here is linda
Warm kissing with boobs' chest rubbing. Tell us what that happened in your first meeting.
-Yemoh
Baby i hope to be in D'banj shoe some day and give u a beta kiss
Black n black clothes u no dey hear word linda it dosnt sooth ur colour haba
Is lyk ur a shy grl na wa o na to write u sabi
Madam undertaker black n black y nt evn jean on dat top stil black shoe old sch grl
Nice outfit,linda common kiss d guy wella o loool.
Linda please come visit us for coventry. You have a huge fan base here.
Bangalee and Lindilee of the Lee temple. You guys actually look good together. Any hopes? :)
Linda all I see there is a peck and not a kiss oh. Unless u guys did that one behind closed doors...u and black sha. I sure say ur friends dey come borrow funeral clothes from u and u never disappoint
Nice one madam linda the lord is ur strength
Awwwn Linda you're super preety!
Linda u actually look good here i must say!
Ejanla, freshest i see u!
Linda u re really glowing.
Linda u dy find mi trouble oh..ow dare u accept a kiss from mi boo..shorare oh..n u dapo u go meet me for haus..
Hehe linda .
oh ma God..im jelos
U look so sweet
hahahahahaha..big teeth indid
Dry
Awwww! Cute pics. I love Linda ikeji, simple! Though I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ black outfits yet she pulled it off. Shine bright like d diamonds LinLin
Linda I dey vex for u oh. I swear
Warrisit na?
My boo of life.
Y did u present ur cheek?
U shd hav given him ur palm u dis bush gal.
Havin a crush on my Eja nla.
Infact me nd u haf quarreled oh. We aren't talkin again til 2150.
Amanda Reginald
U guys should leave linda nao let her wear wot she lyks........u look gud dear
Linda baby, I heard my heart rhyming Eminado! Eminado!! Cute..
Kai am jealous cos am ur secret admirer,if I catch that man,he better fly away oh! See him kpako cheek self!!!
Owwwwwwww I will give you my own kiss of eternity wen u com bk to naija.lol... 9ce outfit..
@Bobo_Edo
Hahahaha........Linda u r so funny ehnnnnn. OK me no jelous u o bt abeg no wash dat side of ur cheek o. Lols.....U luk gorgeous!!!
""Linda and black sha! Hehe""
Whxh frat do you rep
U are blushing, am sorry 4 u. Dbanj ll only f...k you
Nice one Lindo but no let Genny catch oooo...lol. Love love D'banj
How do you see closed eyes there? (Who's this?!)
How do you see shut eyes there? I love ladies that blush,if not they're way so deep at sea(who's this?!)
Linda dem use black swear for you?
I can see ur fav colour is black,suits u tho.But babe u fine o choi,see shape
Linda wat happened after the kiss? Ds jist neva end ooo, cos I knw Bangerlee very well, complete ds story LindaaaaaaA
Abeg make una free lindodo ohhh! Enjoy yah self dear( in an igbo man tongue)
I know say u don wet 4 pant,so u dey fancy d dude lke ds,so tey u com beg am mk him pose as if he dey kiss u,..ure dry,lonely n horny lol7
How black no take soothe her colour now??Abeg I wan knw...abeg make una let me see road jarey,una too talk black is hot&e fit her die dats she has a green bag 2 brighten it up abi una no get eye?????wetin una sabi?????Mschewwwwwww
You are a shy girl. you dey bleach your skin. you no fine you just they there.
And na jeans not jean bikonu!!!!!
Lovely pictures. ℓ̊ think u will look good on bright coloured clothes instead of black all the time. LINDA YOU ARE ADDING WEIGHT.## Winks##
How black no take soothe her colour now??Abeg I wan knw...abeg make una let me see road jarey,una too talk black is hot&e fit her die dats she has a green bag 2 brighten it up abi una no get eye?????wetin una sabi?????Mschewwwwwww
Linda,u look gud!black slims every lady down plus who says it doesnt suit her skin type?
Can those idiot sayin rubbish abt her dressing shutup.u guyz don't obviously know anythng abt outfits.what's she's wearin suits her.
No need call people foolish,he/she has a right to his/her opinion. Its a blog......u know
Enjoy Oprah of Africa...few more steps to take. Best wishes
Centre part and black *smh
Wow! Never knew u this hot! The clothes looks good on you. The way u r blushing @d kiss is like a girl bn kissed 4d first time! Lol
Linda hates to wash. Dts her reason for wearing black all d time. U Ppl shld pls leave her alone
Linda abeg joor marry D banj if he ask u,u guys look so cute 2geda, Tribe don't matter ,After all D banj don't look like a yoruba man.
Awwwww. This is so cute, wish I was d one tho. U look amazing love.
Hmmmm,linda,am soo on ur case!first was d jimmy cho,then d chanel,now d prada!big girl tngz!lol
Beautiful...
wow...birds of feather, U and Dbaj makes sense o, I must say
CLICK FOR HOT GIST
I jealous u die.. If only dbanj will giv himself brain and com marry me already *rme* Ths one u no wear Jacket, guess d weather is not so bad... Abeg tell dbanj to wait 4 me I am comin in ths weekend, d problem is where to see him :(
Not interesting jor...why not her lips. Linda, biko do better next time
more gist here
Y r u lyk this Linda, that was a peck not a kiss.
U too see am ni? She just like black...while I see many ladies fancy red, pink. ok, i dey expect make u change your blog color to black too . lol
It is called Adobe Photoshop. madam
Linda if bangarlee toast u gree for am joor...winks
Linda I nust confess, your dressing is always modest. Pls kip it up......*wifematerialtingy*#winks#
My Linda of life, Ioving u more...
I love d both of you. My Eja nla n my Lili
Lindz dats 1kiss I'd luv soon
~D great anonymous!
Ok I dey jealous dbanj now I wish na me dey give u dat kiss linda ure glowing o
linda no bi only kiss, go make sure that guy put something for ur finger.
Lmao, undertaker huh.
Babe...u are too gbaski ....
Lovely!!!!! Loving the third picture. U laughed wholly. Never seen you feel so free. Cool pictures. U seem relaxed in them all.
u enjoy the kiss abi,now go back to him and ask him to give u the other side,and in this one u will faint no be only closing ur eyes.
You ran into Mr. Endowed? Or you called him to Come over? I don dey suspect una two since. Lol!
Linda I never knew u this beautiful hmmm naija men no dey see clearly ooo. Abeg make I come back this Christmas and ask ur hand in marriage.see straight and tight body,I don die oooooo next available flight to Lagos.
Abeg linda honey, as much as I adore u, I can't say same 4 ur style.Ur style is quite borring!!!! U need some flava gurl u are young so stop dressing lk a mama!!!
Hmmmm....how nice
If there was a kiss den u didn't post d pix,D̶̲̥̅̊Ȋ̝̊̅ƨ̣̣̣̇̇̇ I̶̲̥̅̊§ more like a peck..I tink a kiss I̶̲̥̅̊§ sppose to be mouth to mouth tin,anyway Linda i wud have love to propose to but we Α̲̅я̩̥̊ε̲̣ almost d same age, U̶̲̥̅̊ even senior me wit some months but u n koko master wud make d loveliest couples,if him propose just say yes ABEG I can see he I̶̲̥̅̊§ also tired of living a bachelor's life,trust me I knw d signs wen I see it.
Madam this weight you don add fit you well well. Looking good
Pls change ur center part hairstyle,try sumfng new...
Linda I never knew ur this hot hmmm naija men can't see properly.taking the next available flight to Lagos to ask for ur hand in marriage my dear.
This is the first time am commenting on ur blog and u don't wanna post my comment.
E no easy o.na 1st class receptn koko master giv our Linda.dats cool I like it.meanwhile u luk simple but super
Same top but different jean n shoes,two different days pix I guess U̶̲̥̅̊ Α̲̅я̩̥̊ε̲̣ not much of a shopaholic its gud sha cos it means more money in d bank,
Banga lee to bad,fileeeee,I hope say lib no dey ur celebrity check,or else her fans go tell you nonsense them cum give u slap join
Slumdog millionaire
Hmmmmm! Linda,'na kwa e check'my hand no dey o,when e go shelle.
Dbanj ft Linda Ikeji - Oliver Twist Remix. Expect that soon. Hot!!!!!!!
@Metroski
Lol, u re really funny. No other colour soothes linda's skin tone like black, Linda can never go wrong in black, so pls shut it.
Awwwwww....You guys should just get married! LOL! You look good together. How sweet!!
Dbanj bad guy.. he wan chop inside...
Go get married sister, its better dan kissing arround. Dnt mean to sound harsh
I will be glad linda if banga lee can marry u.
And what do u evn know? She looks well ensembled.
Linda dear, u look super gorgeous, vry lovly top. Abeg shine on gurl n have fun, lov ya much.
Linda everytin dey wit u oo.c coke cola bottle shape.hehe lokin sharp
linda body dey sweet u nobi small.u need a man in ur life asap!
Linda u look gud, but dis banga boy oh bad ni..enjoy
lili dis secound pix tho or is it me?u enjoy d kiss to d extent ur breast dey on top him chest lol u re luking muahhh.both of u lik kul tu geda as a couple awwww!but lili biko change ur dress code na.listen tu ur libers advice.ur enemy doon suffer cus u don morn dem tire.
Dbanj is so cuteeee. banger lee
I like Linda much more than I like d'banj but nothing must happen between this two. If it thus then DBANJ " be on the loosing side. Linda would have been perfect for honourable Rotimi Makinde and Banke for Dbanj. "She month wiire?. Biko
I'll like to see u both date!
By I love saggybells
Well she was a model duh! Linda stay away from my boo! Lol. Omg but you guys look cute. Date! Date! Date!
Ahhhhhh lindddaaaaa!! I envy u ooooo!! Ahhh I wish it was my face dey were kissing *crying* anyway u look vewi beautiful
Nice pic
You two look cute together,make una help una self,una Children go fine sha
Ignore this fool! Btw Linda you can date Dbanj! He is older than you with some months so date him. You better date him o coz I've been fasting and praying for you. Both of you are my favorite people! You can adopt me after you marry.
Linda my love,d kiss sweet u die sha,trouser looks gud on u tho,unlike dose ur mama twins gown wey u dey wear.Anyways,flex on jare nd catch my own kiss...Muah!! Stephy says so
Linda is blushing sooooo cute
Nice one ooh
See irony of life, me dey die for linda, linda dey die for d'banj, cos I no be star? Enh
Mmmm......lindodo....I can smell an Okey Ooooo.....nice shots anyways...always wish u d vry best in all u do Dear.
Wow! U know what?....i fnk both of u look great 2geda
Hah,banga lee wan chance us oh! Lindodo no gree oh!!!
*capone*
Hahahhaahahhaha, linda no lem D' banj babes see u dz one d kiss dey sweet u so, hum# e go soon mk u cry ni.......l don finish my own
Na dbanj enjoy d kiss pass frm dis pic. Be careful of d kokomaster b4 u become linda kokolet
Lin Lin, loving ur clothes ja re. U look so hot.
As for the kiss, hmmmm i comment my reserve. lols
Love ur appearance Linda.... Apinex
Madam fashionista!I hail thee oh..Lmao@'y nt evn jean on dt top'..Hian!na pant trousers b dt 4 under d rock wey yu dy liv abi??Smh! N Linda,dnt post my commnt y'hr?
i love this!!!
So y d yeye gurl? Mtsheeeeew!
Awwww! Good for ya
Lindoski of life,biko jiri ya nwayo oooo. I don tell u. You look good
linlin u fine o,u lk very pwetty on black and c as u dey blushhh,nawa oh
Waoooh Lovely one...Keep up the gud work linda
Hmmm another wedding roaring! *ofu anya kam ji a watch unu* lol
linlin u fine o,u lk very pwetty on black and c as u dey blushhh,nawa oh
Linda na sugar mummy for dbanj na...o boy see as she grab him waist tight....congi don hammer our linda oooo...love u still
Kiss of life, e sweeten u sef. Lindo!
Cindy
Ok now,nothing does u!! No carry last if u no be lastma oh, no shaking, no moving, no gbongbonrigbongbon...Don't dull, Panasharp beta pass Panadol,no enter one chance,shine ur eyes Praaaa.!!! As e dey hot...Yes O! E
don happen
again oo. franklyn movies in
association
with
Corn City Naija presents
ASUU
STRIKE
2013.
Come hear the true
story behind the
whole Asuu Strike o- who
start am,
why
dem start am, who supose
end am and
who no gree end am
ooooooo!
U go see am all for dis movie. Chai com
see as
university
student dey suffer, see as crime
dey
increase
hehehe.
rich man no even
worry.
Leaders no even send.
Kai!
ASUU STRIKE! ASUU
STRIKE! ASUU STRIKE 2013. . .
U
go
laff,cry
and u go reason sef. ASUU
STRIKE!
ASUU
STRIKE 2013. . .
Grab ur copy
now!
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as
Goodluck
Jonathan
Pete Edochie as
Nassir faggie
Patience Ozokwor as Ngozi
Okonjo-
Iweala,
Eucharia Anunobi as Ruqayyat
Ahmed Rufai and Olu Jacobs as Gabriel
suswan..
Grab ur coppppppppy nooooooooooooooow..!
Linda's crush 4 life! D tin really sweet u.
Yaayy, am not the only one that's got a thing for black... U look very hot!
Linda u can famz celebrities sha,all in all seems like u both enjoyed urselves.
Really sweet. Alas! Found a cool chic hu loves BLACK like meeeeee. #yipee
i guess he was just thankin you 4 all the bad gist u av bin bringing 2 d public about him.............
Bad gurl, I love U̶̲̥̅̊я̩̥̊ outfit frm head to toe. A̶̲̥̅̊♏ jealous.*crying*
GIFTEDhands#
Wow. This is cool. Eja nla and linda having a kiss of life!!!
Loooll @ sweeting me......we can see already.. linda do and marry mbok....u will look so pretty n gracious wen ur in love
Linda go marry u don dey old, if u like no post my ccoment na u sabi
Those shoes, damn!!!! I want!!!!!!
Banga Lee? Thought his name is D'banj
d banj will soon f**k linda
Linda don't mind dat mgbeke dat said black doesn't fit ur colour oo..cos I avnt heard of any1 who black doesn't fit except if ur skin colour is as dark as the cloth itself..u look good sweerie
Linda ur bags n shoes r always on point... I love that....
Linda Ikeji....u rili look so beautiful, I was astonished wen I saw u @ d Teju Babyface show....so u aint married?well,der r no rush cos I knw u r in 4d best..luvU...KelB
Hot photos,banga lee s d fire,nd yhu know wat happens wen u play wid fire,am sure he doled out sum generous donation as ur bday gift
you try linda,,i thot you should give him a lip kiss,,however was that a stain on the knee of the pant you are wearing abi the 'trouser' tear for knee?,,
Linda Omo ikeji, o Kare lai... The kiss was sweeting u true true
Its jst obvious u luv "BLACK" a lot,..10k God u weren't carryn a black bag as well*whew*
Lol linda bt hop u no tim is not in ur side nah,re u waitin 4 GEJ son to marry u? Look 4 a man to marry u so dt ur joy will b complet. Seriously is tim u stop answerin Ikeji. Wish u luck nwanyi oma nd pray hard u need a man biko
shege linda....
i love dat smile linda..n i tink u guys fit...hahah
Linda linda linda, u look like u were enjoying the peck, besides ' which kind dress na? Wetin happen? Seriously u need a stylist and then u ll attain the full star quality. U have it in u. Pls glam up wella ok.
Linda please don't allow D'Bang deceive u. I crush for u a lot and i will be so heart broken if this guy count you on his census
Linda u go soon turn Adele wiv all dis dull colours!!!...abi u dey mourn person!!..post my comment oooo
Abeg mke una two go marry tym dey go o
Linda see ya teeth, better don't blush your way to his bedroom, I don talk my own if u like make u post
Linda please don't allow D'Bang deceive u. I crush for u a lot and i will be so heart broken if this guy count you on his census
Linda - to be fair and honest to you o, you bam pass D'banj now. No bad Belle o. i am married, if it was a kiss from Hip-Hop Star/ Producer - Piddy, Actor / Producer - Tyler Perry, ehen, correct; I beg quickly clean-up that spot with cotton wool and astringent preferably, Neutrogena.
Beautiful lady!
Lindodo, c as u dey blush. But u and black sha. Anyway, enjoy urself.
Linda u hav a serious crush on Dbanj.I can see d body language!
Do I see linda & dbanj in d spirit as couples?**eyes closed**,Olohun o nii gba fun dbanj,not linda abeggg,sun moo iwaju,all d fine fine girls you've dated nko?leave our linda alone,professional bachelor.
Linda you begining to trip. I see it in your smile. Well dbanj is cool but. Cheers. Engr Emy.
I love black, evry1 hz diff colors dey love,,,she musnt dress all shouty cos she's a celeb, abeg all ye dumb asses should kip der stupid tots 2 emselves...black is good 4 fair pple
Very nice *clears throat* lindiway..watch ya back sha o cos some "aunty's" won't take dis lightly.....lolz... *ClassiC*
Oh so so cute, d'banj pls propose to my darling linda nah, u too looks cute together
Super cute together....
Linda you luk absolutely stunnin.ienvision you and dbanj as d perfect couple.luv you guyz.kisses
Linda ooo...make sure u use long spoon ooo..
Lindodo gal.. Take am easy o, cos I can see luv in those eyes.
You r a lucky girl,thingz many girls are looking for
Lindy way, 9ice atire girl. So loving your top.
Awwwwww. I love d kiss frm Dbanj.mkes me kinda jealous
Post a Comment