So d onome joke he dey alwz talk on twitter na hin p.a...na wah o.don j oma j'aye ku ni,aye ni irunmole n je ku....enjoy urself with ur p.a jor.if na me get a p.a as beautiful as dis nko?I go do d same
If he employs a guy,he is gay.he employs a woman,he is a womanizer,he employs an animal,he is illuminati,he does it alone,he is stingy. Oya don baba jay,look for a siamese twins,cojoined female and male to watch each other activities with. @aheadahead9ja
Trust me , this his personal assistant is really assisting him personally . Anyways we all know she is onome , since we saw the two of u together at Annie and 2face idbia's wedding
Dis our naijs celebs sef. Even to chop dem go still dey put on shades. Haba make una learn na. Even as doon jazzy dey him P.A dey do d #onometinz , him go still put on d eye glass
see mumu dey wear shades chop breakfast, u dey see d food? acting stupid all in d name of wanting to be cool. monkey. the fact that ure don jazzy is cool enuff, dont sweat it.
114 comments:
His PA or his girlfriend,who are they deceiving?,,we know wetin dey!
Cough cough!! Don jazzy en es PA sha! I won't b suprise 2 c wat comes out @ d end
Please anyone who follows him on twitter knows that he refers to his "woman" as Onome
This his PA, Femi Ahmed. Hmmmm. I'm suspecting these two.
VALERIE.
Whoever flws Don Jazzy on twitter ll knw #onometinz#.
hehehe...d guy gat 2 hold onto somebody now.....or come 2 fink bou it....na she be p.a...so he gats show off...as davido dey show off im bodyguard
Is his P.A the "onome" he was referring to, when he was talking about proposal???
#am not talking...infact mtcheww!..I nor de for unverified or assumptions.
go jor! Linda be kiaful!
Mauritius wonderful and beauty country..... can't wait to be there
Don baba you get month, we Nigerian wey dey Mauritius won come greet you.contact number 59735998.looking forward for ur reply
'Not supposed to understand it' then why did u say it?mstcheeww
na waaooo, don baba carry go jare
nawaaooooo, don baba carry go jare
na waaooo, don baba carry go jare
Gud for them.
~BONARIO~says so via NOKIA3310
Hmmm, so his PA is a lady. Personal assistant in bed
If we arnt meant to understand it,den y put it up for us to see huh???.....Lindodo..hw was ur day???*kisses*
Linda we understand no lele @ lyndalicious say so.
Hmmmmm enjoyment noting do u don baba lili my comment
His girlfriend we aint dumb !!!
Warefa #in Jenifa's voice
Oh how I love this man
So d onome joke he dey alwz talk on twitter na hin p.a...na wah o.don j oma j'aye ku ni,aye ni irunmole n je ku....enjoy urself with ur p.a jor.if na me get a p.a as beautiful as dis nko?I go do d same
He looks do relaxed..... No fears , no worries...
If no be say na Don Jazzy,I 4 tok somtin but anyway I hope u guys are not alone there to avoid 2face tinz.Lol
Whatever linda! We don't need to understand.
PA ma ass... Mixing biz with pleasure..... That one sef don dey tey tey.. Lmao
Don Jazzy n dis his female pa tho#sipssprite...nyc nyc
Linda I no understand this their waka oh!
You sure say this PA no get strings attached? The youngman seems not be attached to any other lady oh?
Enjoying the good life...
PA kor PA ni, sha she is doin her duty wela.
I see P.A no longer means personal assistant...it means personal ***
Lol #agbaya#
ds 2 re soo fuckinggggggg
Hmmmm r u pondering wat am pondering?
Linda Linda,you dis Geh..clear us Matter now o,stop all this coding tingz..Don Jazzy,Hmmmmmm,Okay na.......
PRETTY GIRL
Hmmmm Onome ..why isit nt a guy as PA...plz I wish to be Chris Brown's PA
PA ke?
Well ........ *clears throat* when she carry belle, the truth shall surface!
I ain't mad at ya Don. You deserve the rest, you have a great heart.
His PA? Really? Is dat d nu term for a side piece? Just sayin. Lol
Na wa o..!dis 1 wey b say na woman come b his PA..!abi d PA mean P*n*s assistant ne?anyhw sha make una flex!#donBabaJ me loyal..!#doctorbobby
So the PA is onome?i get it now.
Bia aunty linda, u sure say na him P.A n nofin else... Hmmmmmmmmmmmmmmm
Don Baba J...enjoy ur money joor,u've worked hard for it....TUBO DA KING
Big man tinzzzzz
Lol!! PA indeed!! Keep shagin dat hottie don! Afterall u can eat ur cake and stil hav it!!hehehe! *ONYX GODWIN*
nxt tin nw it wil turn to proposal tinz... PA indeed!
U sure say Don Jazzy no dey give dis PA bannana? Hmmm I dey suspect dat guys o.. Linda u no think so?
Hahaha make PA no carry belle cum bac o...Linda post my comment o!!!
- baby face
by PA u mean p***y anytime
PA???? Hahahahahahaha okay. Hahahahahahahahahah!
Oh lawd! Like people from mauritus re dis dumb...u jst showed how daft u guys re over there
Linda e suppose b #Onomski thingz#
Agbaya 4 what? Is she under age? And besides what's ur own?
And so????
Mr mauritius u walk around with a land line or u baby sit @ohm? Hahahahahahahahahaha
Yes Linda, we understand just what onome is. If this is his onome, good luck to them.
Fikky.
looool make una shutup ! if u knew any better ud know that Femi has a boyfriend olodos !
Won't be surprised if don jazz marries femi hammed(PA)...Executive PA @ linda...LOL
Meaning,my own.Na Urhobo language
@aheadahead9ja
Èxecutive assistant.,..hmn
If he employs a guy,he is gay.he employs a woman,he is a womanizer,he employs an animal,he is illuminati,he does it alone,he is stingy.
Oya don baba jay,look for a siamese twins,cojoined female and male to watch each other activities with.
@aheadahead9ja
Linda when we go go on awa own trip?
His PA is my friends gf and her bf is also close to Don Jazzy. Nigerians and their stupid mentality. Stop it.
This PA tinz sef..... Sha, after 9months, we ko know. Don baba, ENJOY ehehehe....
nyc country can't wait to be there
I'm sorry, i don't understand at all.
Who Knew? So Warm Orange Juice Makes You Sleep?
I love u Donjazzy
The PA babe is hawt. Mad o
Dem go soon marry,mak una de dia.no b only PA,babe wan em don de yansh tey tey
Trust me , this his personal assistant is really assisting him personally . Anyways we all know she is onome , since we saw the two of u together at Annie and 2face idbia's wedding
From now on,I sack my boo's PA. I take d job in all spheres. Onome has inspired me!
Dumb ppl here.
The P.A has a man of her own. peep her instagram page!!!
Na so she dey block call each tym I call, PA ni abegi!!!
Onome means mine is isoko and urhobo.its a pet name for lovers.She's good to go,Don baba J.
HAVING BREAKFAST WITH SUNGLASSES UNDER A SHADE..... SO NIGERIAN !!!!!! :-)
Apart from d P.A ish,it seems nobody noticed d fact dat he's wearing shades even when eating...odi kwa egwu
Apart from d P.A ish,it seems nobody noticed d fact dat he's wearing shades even when eating...odi kwa egwu
Shades even to eat?na wa Oo°˚˚˚°! ..
the PA is 8weeks pregos............ CONFIRMED GIST!!
Dis our naijs celebs sef. Even to chop dem go still dey put on shades. Haba make una learn na. Even as doon jazzy dey him P.A dey do d #onometinz , him go still put on d eye glass
Who fucking eats breakfast with sunglasses on.....so fucking razz
She is very ugly
They are two adults. They can do whatever they want.
Who is jealous? Linda? Blogtinx!
And so what? Is it a news? Linda u 2 dry 4 beta gist dis days o.
PA, AKA Pussy Addiction.
Na she Jazzy go Marry cus they understand themselfs too well..........
@iam_yakzloopy
i know d gurl in question here,lets give her d benefit of doubt n pretend shes innocent.lol
Na beating e go take finish ur life!
#onometinz# means #myowntinz#...let him enjoy...
Who told you we are not meant to understand that, Lindz? So this is Onome, she is his P.A? Hahahahahahaha!
Nice one
Nt bad @ all
This is the koko...I will be PA to my honey from now on. Nothing dey happen!
Wetin don jazzy dey take female pa do !pa or girlfriend which one
Abebelube, Anon 7:57, d agbaya was 4 Linda's caption
Ok just passing.the matter no concern me.PA and onometinz odikwa risky
don jazzy said he like big chics n that PA is big
Linda, I want to be your PA in bed. Seriously!
see mumu dey wear shades chop breakfast, u dey see d food? acting stupid all in d name of wanting to be cool. monkey. the fact that ure don jazzy is cool enuff, dont sweat it.
Dis guy no go saabi f*ck ooo. I prefer Terry G
Nor be only PA, and yansh dey fall for bed behind closed doors. Just come out clean and say she is your girlfriend. Enough of this PA thing!
I need a PA :D
lol na wa oooo shades at breakfast.
chi see enjoyment, these guys go nack themselves well well.
lindiway "shopping tinz", na my name u and don jazzy take dey do romance now abi?
The are on a business trip o…..
Yes! When are we going to take over the world!
We know d meaning
Is it d femi ahmed dt went to bowen uni?
this daft donkey wore sunglasses while eating break fast.
Dat she get bf no mean say jazzy no dey yansh am,r u a learner?
Don jaZzy comot sunglass eat well nau
pA or girl freind ooooh watn
Post a Comment