I've always wanted to do this!!!! But my beau keeps reminding me of how large I am. Says i'll bring myself and my instructor down! (Anyway it's on my bucket list!) (hehehehehe)
Next thing now, all nigerians go begin troop go mauritius... Yeye dey smell. Why can't our own con3 be as beautiful as this? No be humans dey live there?
Good...@galore u seem 2hav personal unsolved ish wif Tiwa?well manage...let it go free urself ok!eeeeyah.still beats me Y pple com on here nd spew shits on an indvidual u neva evn met nd no nofin abt!
Aw dis parasailin tk join her music profession,celeb n deir stupid attentn seeker, shebi if u fall down broke leg ur eyes to clear. Mk una stp to tempt d almighty n stp all dis rubbishd tins wey una dey do. naija nor dey contain una agn. Notin gud una dey teach kids radr dan bad life style u. God kn say if u fall I no go show sympathy cos I nor snd u msg.
58 comments:
I've always wanted to do this!!!! But my beau keeps reminding me of how large I am. Says i'll bring myself and my instructor down! (Anyway it's on my bucket list!) (hehehehehe)
Quite bold indeed..that's the evidence of good living...
Quite bold indeed..that's the evidence of good living...
If you are passionate about something, you can definitely do it. She dream it and doing it. Nice one. discover secrets to losing some weight and eating healthy
When you're balling, you're balling
When you're balling, you're balling
Ere b'ekun b'ekun,
Hmmmm, scary and fun.
@Ese walters did hers few days ago......Noe @Tiwa
@Tiwa were is that ur lazy Boyfrnd named @teebliz?
So lazy,,,all he does is ''fuck you and all other ladies''
Hope u use condom with him,,,bfor he gvs u what u dont bargain for
Sinc u are d one gvn the 100 percent lov...and he is gvn nothing
Yeye dey smell
What a rush!!!!!!!
What a rush!!!!
Wow! That's my sweetheart doing the Hollywood kinda stunt things really bold of her
Gud for her.
~BONARIO~says so via NOKIA3310
hmmmmm!!! Bold indeed,hope im seeing clearly cus it seems she wore just pant.
Next thing now, all nigerians go begin troop go mauritius... Yeye dey smell. Why can't our own con3 be as beautiful as this? No be humans dey live there?
Sweet please come back home in one piece oh cuz naija no wan hear say....enjoy gal
Tiwa no fair @ all...confirm
Tiwa ♌☺ fear rather
Nice n daring for a nigerian lady...
Lindy can u?
Nyc one
Tiwa, nor go fall break your nice body to pieces oh! I too like you.
Dis chick is quite bold oo...
Fear fear LINDA
Hmm
Hahahahaa linda can sabi fear ehh..!u don since who get mind pass u!#doctorbobby
The instructor just dey tap tiwa's ass free of charge choii
See their ajangolo legs! loooooooooollll!!!Abeg o!
come o tiwa u knw say i 2 like u but no be sometn dey sen u go dere be dat na
Parasailing isn't as scary as bungee or sky diving. Once you get up in the air, it's a thrill. Y'all should try it. Fun! Fun!! Fun!!
Rotflmao.interpretation.she don chop belle full.she dey find burst belle -burst belle.
Oyibo!
Enjoy
I dey mad to try this thing? Eh! I go fit sh*t 4 pant.
U need a change of boo ASAP!! With moi! Higher In every aspect is all we can go.
-i be person pikin(sue me if ur papa get d moni)
i see u In HD niccur! Ur brain dey dia... Even tho* na dust u just dey here dey yan since. Lol!
-i be person pikin(sue me if ur papa get d moni)
U need a change of boo ASAP!! With moi! Higher In every aspect is all we can go.
-i be person pikin(sue me if ur papa get d moni)
Very soon it will be btw Linda n her hubby. i L♥√ع Ʊ Sweet Heart. Watch out!!!!!
Good...@galore u seem 2hav personal unsolved ish wif Tiwa?well manage...let it go free urself ok!eeeeyah.still beats me Y pple com on here nd spew shits on an indvidual u neva evn met nd no nofin abt!
You crack me up lady. Tell him the ropes are very strong and they'll consider your weight before putting you up anyway.
Get rid of such a negative person darling. You're too good for him. Now go ahead and live life to the fullest muah!
*Chayanna*
Tiwa have fun,bt make I no hear any story beko. Come back home in one peace. I no go fit fine another kelekele â„“♥√.
Buhaaaaha.. i love ma tribe we so much ave words to qualify Every event
Mk we hear word mrs sky diver..mistake wen u don tk go sky dive once dat na if u don skydive let alone land dive b4...tk back seat
Wetin diz one dy talk??d guy fuck ur mumsy abi na ur sis???U need better slap wey dem dy call*thunder balogun*..mtchewwww
Pls quit taking dis kind of risk it's not worth its ur wedding plans u should give ur energy to abeg temptation oh
Bold indeed...she def. has got d passion n d mind.
Done it before. Yup, its fun. But she isnt balanced well. Need to be more careful. :)
She doesn't look bold 2 me,she looks scared 2 shit.
-Blunt Ibo boy-
ere gele !
I want to do that! Just the right combination of scary and exciting.
I would love to do that. I see Tiwa having real fun
She try, fear nor go lemme
Aw dis parasailin tk join her music profession,celeb n deir stupid attentn seeker, shebi if u fall down broke leg ur eyes to clear. Mk una stp to tempt d almighty n stp all dis rubbishd tins wey una dey do. naija nor dey contain una agn. Notin gud una dey teach kids radr dan bad life style u. God kn say if u fall I no go show sympathy cos I nor snd u msg.
Linda nor copy ds ope tiwa, bco I lik u die lik ma firsr born. Infct wetin tiwa dey feel lik shey na dis one b d profession na.
She won't look bold to you "dumbass". She did it... That's boldness. I bet you would shit your pants if it was you
No mumu... She is wearing a bikini. Is it a problem?
I guess its on her" things i must do before i leave the world " list... she has to enjoy her life naaaa...!!!
U dey yarn total rubbish @ anon,6:37 wich 1 kon be ur own,she's tryna hav a diff kinda fun here nd u sayin she an attention seeker#bbm face huh#
Post a Comment