People dey collect car, house, diamond ring on Val's day. Wetin you collect? Yes, you! Lol...
News, Events, Entertainment, Lifestyle, Fashion, Beauty, Inspiration and yes... Gossip! *Wink*
Friday, 14 February 2014
Gumsu Abacha Fadil gets diamond ring from husband as Val gift
People dey collect car, house, diamond ring on Val's day. Wetin you collect? Yes, you! Lol...
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
142 comments:
Linda wetin u sef collect?
why south africa
Anyways
*Linda I guess Bonario stands for the male libers while I #sexy #hot #Jenyking represents female libers in here! I know why am saying this my 100k this season won’t pass me by!! You knw I always try 2b among the top 5 at most the top 10 and as well try to make my comments controversial whether *dumb* *daft*!!
My babe go collect banana dis night.. :D
Linda na u sabi o. U sef wetin u collect? *Suzielicious* 1st to comment. Yaaaayyy
Gud for her.
Hmmm, God will provide for my hubby. Nice.
Linda u nko? Make we see your gift na
A car n cake.i want a ring
That's lovely
Your comment will be visible after approval
Linda, Must Hustle Never reach
Linda, My Hustle Never reach
Orange and water melon.
So much money ahh
Wetin you collect? You, yes you Linda!
You linda wetin u collect? Mumu
I collected absolutely nothing, God dey
Linda nothing oo from my hubby yet ooo even kere waww I never see.God na ur hand I dey today oo
Linda nothing oo from my hubby yet ooo even kere wawaa I never see.God na ur hand I dey today oo
YOU LINDA, WETIN U COLLECT FOR VALENTINE???....
Aunty Linda what did you got too.
Make E for Nor lost.
I hv d best gifts. .I have life. My family n God just bless my marriage with fruit of d womb. Am still expect a gift from my hubby cos I sense he is up to someting...happy val Libers but dont forget to show love to d less privileged.
Linlin dear,I got a Vera Wang handbag and a nice perfum from my hubby.
â„“☺â„“ @ Linda,2dy neva pass n̶̲̥̅̊É‘̤̥̈̊,I neva knw,myt still be evening tinz.....*big grin*
Nice. To answer your question Lindiway... Am having a lovely date with ma shuga tonight and I've got a cute gift packed for him too. I'll tell u what I get after the date.lol. Back to U! Show us ur own
Nice. Money speaking
Hehehe Linda this is intimidation o.I actually collected solitary confinement for val.isn't that great?
Home alone
wow got fucked soo hard ...I screamed ...hmm dats enough for now..not one dat is material conscious.tongue out
Wow.Nice one
You nko??Wetin you collect..lol
Wow.Nice one
Linda I'm home jonzing ooo! Fine gal no bobo
Biko who go ♡ ♍ε̲̣̣̣̥ na :(
I got Carlo rosi n currently waiting for him at our hotel room....y hubby is got get it tonight
Lindodo na u b our role model nau ...so show us ur own 1st
Lmao
I no even get val sef. Father Lord, be a boo provider Amen.
I no collect anything ooh..
Mayowa
Na 10k and cake me I collect how I for do na as monkey hands dey him dey use. Cover face he no go borrow gorilla own join so dat d hand go big join,bottom line contentment is all dat matters d heart dat can give u 10k wuld give u all u mention linda let stp quantifying luv with dis material tinzzzzz.and stp givin d impression dat if he can't do all of d above he does nt luv u or he is nt d guy. mind u ladies all fingers r nt equal and deir is a growing period for everytin be patient with ur man as long as he values u as his world work togeda and be hapi with wateva he can afford in d present for now tomorow wuld surely be beta. Am nt craving ill gotten wealth being paraded around and ignorant pple celebrating dem and wishing they have a man like dat. Ladies be contented with ur hard working bf most bank jobs r on contract pay of 60k a mont and dis dude works his ass out I luv him and appreciate him cause his luv towards me his pure and undilluted dats d beauty of life nt all dis equatin luv to money. I luv u boo u r nt. Around due to work but sent me a cake and 10K to go have fun today am greatful and thankful and I luv u we wuld get deir with time suru is required can't wait for u to come back on satday
I collect fuck!
I collect slap.
I gat a MTCN..
My lovely wife bought a snickers and a Bretlin wristwatch.
I got UNBREAKABLE by khloe n Lamar (we no go break like dem in JESUS Name Amen)from my hubby. Linlin wetin u get n show us ur val oo n Chinese Resturant later tonight.
I no collect anything ooh linda, as i no get bf may go take me out or give me gift i dey my house
A kiss from my 2 year old :)
Well that ring is not all that. No hating. But its the thought that counts i guess. So whats up with your receding hairline Tutie Pie? Please do something fast
I am up today, bouncing like never before. So grateful to God for the gift of life.
Linda I still dey hope o, day never end for now....nothing
I Got kiss from my Hubby this Morning... God dey shall.
ujokoli@yAhoo.com
Linda wetin you collect tell us na shuooooooo
Nne Nothing ooooo!! But I'm Spoiling Ma Self Allready!!
I Rep IT JAKES YOU ( A Book Of Inspiration By Linda Ikeji)
>>Comment Moderation Disabled<<
FAMILY OF THIEVES!!!
I collected nothing o,not even the presence of him
Linda how come we never hear of Murtala Mohammed's family or Sardauna's family? Or Abubakar Tafawa Balewa's family? Άήδ these men contributed more positively in our history. You ll be celebrating the families of those that.......pls get us news about those jor, let us know if they are living in affluence or languishing in poverty somewhere. Nigeria never remembers the true heroes #smh
I gat notin
His downstairs watching while am in the bedroom. No hug, kiss or affection really depress( thankful am alive).
I actually did not receive anything or gift for Val, what about you Linda dear! What did you collect? I know you will not reply this comment anyway either you have received any gift or you have not I intend send u my own gift via mail
Your comment will be visible after approval
Me collect Notn ooo.anyways God will do it for me.
I neva collect Shingbain but I thnk God..... Kass
Love is a beautiful thing..........
Lily I got a diamond ring too, tanx to my sweetheart.
yes oh.show us..i was treated like a queen......mmmmmm
Yippppeeee linda I got a red car frm my boo (votron) thnk God he did not join oda guys on strike hehehehehehehehe *parting*
Hmmm God dey!
Srry dear #takehugfmme#
I did not collect kobo.......yet the stupid corper harassing me will no give space to breathe..... he wants valentine sex.....
Linda u can knw where every1 is all d time abeg where u self dey do ur own val
Hmm!
Hmm! Nothing here. Not even weldone.
Women pls encourage ur hubby to cheat,last week mine cheated and I saw a txt on his phone,I didn't react,jst gav him d silent treatment for one week,and today he said sorry wit G wagon latest edition and oda side gifts while I bought him NOTHING.I had to forgive him authomatically.wooooow am really ecstatic,if only txt fit giv me G wagon,if I for catch am for bed nko?oh my hubby cheat cheat cheat all d way...
Haa. Na only Sun shade i see collect. Linda wetin u collect?
I will soon show my own gift
abegi that ring i contribute, all the money your papa thief
My dear I got nothing....not even Gala 50naira, I just dey house dey watch movie wen odas dey collect tins...God na ur hand I dey
U collected d cutest twin daughters ever
I dint collect any cuz I dnt ve anybdy 2 gve me......u nko linda
Men I didn't get anything....The things wey I come buy for person,I wait tire the person no show...Me just chop the food then the things wey I buy,I go sell am back....#lol# Boring Val joor!
ROTFL...I didn't get anything too o.
God dey!
Linda you wey dey ask na wetin you collect?
I collected apple
Chanel watch 2014 Carolina Herera perfume the shocker was a promotion at work to a senior person...about Gumsu girl i love u jare not beans at all
Wetin u u get Linda
I collected nothing but I thank GOD am alive
Nothing for me at least till this moment. Maybe tommorrow.
Hiya linda,I read your post. that is what I collect from you this val and UFar2kind for posting my comment. I care (1world♥)
No mind Linda...she dey do us wayo. Linda show us wetin ur boo giv u for Val o!!!
Ntn yet bt God dy sha
Hahahahaha.....c dis one o begging for 100k dis year. U go wait tire miss libers top 100 controversial mama!!!!! Lol
No mind Linda...she dey do us wayo. Linda show us wetin ur boo giv u for Val o!!!
Nyways me dey house dey lick tomtom nd coke.....hehehehehee!!!!
I got lovely kisses 4rm my kids,dat was so nice,waitny 4 my hubby 2 com home so i will give him d pair of jeans n T-shirt n wait oooo,hmmm Hot s*x u knw hahahahahahaha.@chizzy
No mind Linda...she dey do us wayo. Linda show us wetin ur boo giv u for Val o!!!
Linda u sef, what did u collect?
nofin ,was not xpecting !not disappointed.romantic n jet husband.some husbands are out dated in thinking n reasoning.
You're such a sorry broke girl. Begi-begi
Didn't Collect nothing..even chinchin I no see, I just dey house dey read ur blog...no be say I ugly ooo! God of boo pls provide better boo for ur pikin abeg. hmmmmm dis kind Val I neva see oo, see as people dey collect house,car,diamond ring,diamond watch and co but me even sweet 20naira I no see collect. Is alright make I still dey form good girl while all dem runz girls dey marry dey collect better boo.
Notin 4 me ooo! I just siddon dey look.mtchewwwwwww,c ma mates dey collect diamond ring, watch n so on ,even ordinary plastic plated watch or gift I no get.LMAO
Am lyf n sound wat gift culd I ve ask 4rm him.
You no get sense!
I collected somebody's husband.
Take heart bro!
You no get sense!
I bought gifts for my. Hubby,we had sex after d gift.he didn't buy anything for me in return,we were supposed to go out,"with my money o!" But he suggested that we shld go to one local joint to buy chicken suya and take it home to eat.I got angry and decided not to go out again.he didn't even mind me.hmmmmm I am so confused I don't know if this man still loves me.I know he cheats on me a lot!!! What do I do? Linda pls post dis comment I need libers advice
That's sweet of him.
Na we Nigeria Money ,make God nor forgive them with their Father .Wicked People for Life.I respect any Body when buy Mineral for his Wife or Girlfriend Today pass this Thieves.Ole Pikin.
Linda ikeji, I take God beg u, wetin u collect? Na 2 de ask questions b ur own? Wetin ur bobo give u, abeg show us.
Nigeria ewoo
Lol, madam abeg no kill me wif laff abeg!!!! No worry, kere waww go shele ds night, hahahahahahahaha. Ds men no go giv us hypertension sha.
Nothing for ma side ooooo but I thank GOD
Meaning Corporate Beggar#tongue out# aunty linda me no collect anytin show us wetin u too collect
All dese money mongers...u wnt comment unless 4 money sake...nobody knw u b4 lindas christmas give out...all of a sudden u r claimn female libers rep *smh
Little wonder u don't sleep...Babe go get serious with something,if u keep waiting for the Promo Cash,my dear promo is long time over...U couldn't help but voice your reasons why u comment even when your body desrves rest...hahahahhahaha!
Lmao@kere wawa
Go and kiss him na. Don't wait for it!
Chei,U go fear campaigning naaa. Lol!!
Lmao!!! December is still far o!
So d purpose of ur coming here is bcos of 100k dat is to say u r so cheap and for ur infomation u r not worthy to represent d female libers she goat.
hmmmm linda i lonely die.kai eno easy o! I been dey think kpe maybe i ugly ni but when i see beautie like yvonne nelson them being cheated on by men i quickly concluded that it not by beauty or by height it just takes the one God has kept for you to find you.
GOT A 4 HOUR SPA TREAT
The millionaires always meet the billionaires.never the other way round.
For all nigerians,cheap cars are available now www.ncs.com.ng
So in feb, u r already hustling for xmas giveaway dat doesnt come until 10 months from now.na wa o.u're rily broke.y not get a job as a part tym cleaner? I can assure u, u'll probably get paid btw 10-15k monthly.dat way u'll have d 100k b4 xmas.babe stop cheapening urself.i believe u r worth more dan beggin for xmas giveaway.
Okwu nkasi obi..oh pls hush ur mouth..see d long epistle..cos e pain u say na 10k u get..ode
Abi ooo...ur funny doe..lolz
I got a gift from Linda. Thanks aunty Linda
its is more blessed to give than to receive. So u wot did u give out?
u have to start praying more n more for him. Talk to God abt it. If possible also fast. Try n work on ursef. Becom nicer n nicer towards him. Show him luv like neva b4. Even if u catch him cheating say nothing to him and do nothing. Jst keep being d best wife for him and always prayer for his salvation. Its only a man dt loves God genuienly dt wudnt cheat on his wife. Improve on ursef.
i dint tink ur gift is tru. Bt even if its tru den we wil all b praying for u so dt ur hubby wil continue cheatin and wud sumday bring in anoda wife and also HIV as a gift to u. Becarefu wot u wish for ur home.
most of us are all saying we didnt receive anything. Now if everybody is waiting to receive sumtin n nobody is wanting to give out hw wud we recieve? Now if every1 dt didnt get a gift gave out gifts to ppl am sure we wud hv a small numba off who didnt receive any gift at all. Lastly it is more blessed to give than to receive
wow
My dear is not abt been funny am saying the truth...u can't believe it no calls no gift notin...some of this people wey dey collect house and car I fine pass dem ooo but is like my good girl level don too much. Runz loading abeg
Lindo! I got a cute teddy and a laurine wrist watch. Wat about u?????????
That ring costs between 5 and 8 million US$
She's worse than her father! #NuffSaid
Linda show wetin u collect
Ikponwa
Banana??? Nawa o. U de corrupt o
Lucky her oh!
Vanity upon Vanity, all is vanity. its not a matter of the diamond ring and all of that, are they happy, MF Liars....
Linda what was ur val gift? or u saying u don't have a date? a boy friend?
A diamond is a pretentious and superfine accessory more than any other object. It is a pearl that embodies the importance and beauty of the woman that wears it. Diamonds are indescribable impeccable gems that gives everything without receiving anything instead. A relationship between a woman and her diamond is so powerful that no law can break it no deception can come amidst this idealistic dream.
Diamond Engagement Rings
It's good to see this information in your post, thanks for sharing with us.
Diamond Rings in Delhi
both of you are so cute, may God bless you.
Post a Comment