That feeder signz like there is the HEIR of KARDASHIAN. And Na dis there No1 n GREATEST enemy wan give them the first HEIR. Lol. Remember. I TALK am first on LIB
I hope say him own love no be true true love ooo. Abeg ooo... Just allow her to dey use your head 4 publicity..even gree collabo with amber + blac for heavier publicity but lose weight and dump diz bitch....that your papa $140m trust fund nah him her eye dey...nna this no go end well,it is either u go back to depression or u rise to shine from it.. #spoilt boy with a good heart. #grow up Chief priest Anonymous ministries
what's up with these stuffs about Rob K and Blac Chyna? Why can't we rest for these people? And must you people shove your lifestyles down our throats? Abeg o.
70 comments:
Na my bae u wan love b4??...dis Rob sef...
.
.
.
.
*ah mk her cum first...den ah folo de lead*
Messed up abd confused set of ppl
Gud 4 him......
Whatever.
Hope it lasts
Wetin concern me😮😮😮😮😮🙅
Lol...love nwatiti
Awwwwwe..i just love there love..
Okay heard.
Good for him #Auntlinda. Am back with full force.
Just got alert Lindo, thanks and may God continually grant your most fervent desires.
When a man loves a woman..................
All for Love.
Love nwantiti
Na them sabi. * it's well*
Lol.......hope this boy ain't under the influence of somfin?......I smell rat....
Fat soul pls!!!!
Linda I can swear u love wat he is doin to his sisters. Hahaha
#LibBadBoy
Love in Tokyo!
#LIB ADDICT#
Wetin concern me
I just dey pity Rob wen Chyna go show am shege at d end,em go know!
Hmmm
Gud for him..
#FINEST
Ah!! Leave dem...ooo
Good boyfriend indeed
Gud boyfriend indeed
... Merited happiness
NFA, stupid boy
Who dey shell her before, good for them abi
Pls linda, how is bishop dammy? Vnt heard anything from him ever since his accident. I ope he's better now.
Who cares....
Odiegwu..
Mumu boy friend,no worry ur eye go soon clear.
Mumu boy friend,no worry ur eye go soon clear.
hello mrs linda
I think Rob is really in Love. Wish them all the best.
E gud 4 dem
That feeder signz like there is the HEIR of KARDASHIAN. And Na dis there No1 n GREATEST enemy wan give them the first HEIR. Lol. Remember. I TALK am first on LIB
Love in the air
America ice prinz...abeg defend her joor
Before na me you go love? Gerarahia mehn!
Okbye.
Him eyes go soon clear! Linda take note!
Mkpo k'ima
Lol Rob don vex...
He is soo much in luv. Linda observe!
Beta boyfriend
Funk ya too. But I love chyna too. Mrs Ikeji
Hope it last
Good for him
For dem pocket
My thoughts exactly @aboki
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Since they really love each other, people should let them be o
She don charm your papa. U no know wetin u dey do again..
abi na her pussy u love
Just like that.Abi linda!
I hope say him own love no be true true love ooo.
Abeg ooo...
Just allow her to dey use your head 4 publicity..even gree collabo with amber + blac for heavier publicity but lose weight and dump diz bitch....that your papa $140m trust fund nah him her eye dey...nna this no go end well,it is either u go back to depression or u rise to shine from it..
#spoilt boy with a good heart.
#grow up
Chief priest
Anonymous ministries
OMG...see how she bleached her skin in 7 days.. www.lakeskinglow.info
Dis tin just be like jazz o
Wow! I'm a sucker for such love. Sweet!
I swear, Blac and Tyga will end up becoming inlaws. Lol
Buhahaha, Poor Rub is a learner. Just get ready to gum your soon to be broken heart with glue. Soonest, Chyna came for a revenge, not love dummy!
It's cool let him enjoy it while ot last d p**** is cool
Ok ooo...we all are just gonna look on
gud for them.
Rob carry on jari if na good thing it result carry it if it result Bad thing carry am too, all na ur load.
Awww amazing
what's up with these stuffs about Rob K and Blac Chyna? Why can't we rest for these people? And must you people shove your lifestyles down our throats? Abeg o.
Now I believe dr s somethn wromg wit rob
Hmmmmm
Whatever
Post a Comment