Ribbons and Roses Presents
Conversations in G- Strings. February 14th, 2013. Banquet Hall Eko Hotel & Suites. Tickets for Couples: N50,000.00, N75,000.00 and N100,000.00
All tickets include dinner and drinks: Table Tickets: N500,000.00 and N1,000,000.00.
Tickets sold at Naijaticketshop outlets. Eko Hotel. Dominos Pizza (VI and Lekki). Coldstone Creamery (VI and Lekki). Silverbird Cinemas (VI and Ikeja). Ozone Cinemas. For table bookings: 08034957006
20 comments:
*Food and drink Included* ehn ehn, I for jus carry 100k to come siddon dey look cinema, and do conversation in G-string. Ribbons and Roses ko, Rouges and Robbers ni. Kmt
1mil just for a table? Sm ppl can waste moni sha!
Ole yeye people see their life,can any of their family member pay it. How much are de paying God for his lov and favor. Pride.
Infact, no comment...they should ve fun
Na wa oh...all dis money jst to eat smtin dat wud enta d toilet!Hain!!den buy dia cds mayb all join 1k.I go come waste money?
Lol,my thots exactly
Dats a big waste/misuse of ego(money)
Dats a big waste/misuse of ego(money)
Pple will surely b dere but if na 2 give 2 needy na big money
At least dem no put gun for una head,na only ppl wey chop remain n see that the show is worth d money,go ur ashana joint as usual go flex wit ur val pals their,dem go play the kain gbedu wey u wan hear there #maddingcrush
At least dem no put gun for una head,na only ppl wey chop remain n see that the show is worth d money,go ur ashana joint as usual go flex wit ur val pals their,dem go play the kain gbedu wey u wan hear there
Rosie Said.....This is just plain sillyness!!!!!! Why on earth will any sensible human being throw away such an amount of money to see these people.I mean no disrespect,but its not just worth it.Go ask the promoter who brought Shaba Ranks to Nigeria many years back.
Le val le cum le girl le sleep le girl le belle le boi le deny le girl le abort le peme le mother le cry le neighbour le gossip! Be carful ladies dis val season o o dem wey go die go plenty but I pray say he П̲̣̣ø go reach our family IJN (amen)
50,000 for what now? for what? rubbish!
Hmmmmm, serious, na wa oh
Whoever will be there, will not be in heaven. Valentine oshi!
ribbons n roses are robbers. God will judge all of you one by one. Theives!!!
Damn. Waste of money?wats soo special abt ds pple nw ? Dat smbody will pay such amonut of money to go and watch and av a chat wit.dey shuld go to ophanage homes and give dem food wit d money instead of ds rubbish.aunty linda post my comment Oº°˚˚°º
RIBBONS n ROBBERS..
Nonsense
@ all: lol!
Post a Comment