Okey Bakassi reunites with his family for a summer vacation (photos)
Comedian/MC, Okechukwu Onyegbule, popularly known as Okey Bakassi,
shared photos of himself with his family (who are based abroad)
on their summer vacation. More photos after the cut....
3 GIRLS AND WOWO CHILDREN? DIS MAN NA WICK MAN. I BIN DE RATE AM HIGH BUT I DUNG STOP TO RATE AM NOW. SHEY ONE AFCAST WOMAN NA HIM FOMA WIFE, WERE DOS HER OWN CHILDREN HERE??? MAKE UNA HELP ME.
Because you want to remove the spec in another man's eye that is why you are dropping grenades. Can't even speak English Oga JEMBETE(KEY-POINT) or the f**k that means. Stupid!
U DE CRAZE @redbotafly, SO NA GOD DE CREATE PIKIN N U NO FIT ASK GOD TO GIV U FINE ONE? THOSE PIKIN FINE?? I DE ASK U! NA PERSON LIKE U DE PRAY FO JOB BUT U NO DE GO FINE DE WORK. U DE WAIT MAKE GOD BRING DE WORK INSIDE UR HOUSE SINCE NA GOD DE GIV WORK. MUMU DE SMELL, E B LIKE SAY U B APC!
ANONYMOUS 9:13AM, SO WATIN I TALK NA LIE!!! LIV DE MESSENGER N RID D MESSAGE FIRST. DOS GIRLS WOWO I BEG, NO ONE LOOK LIKE OKEY BAKASI!!. ME NO DE TALK SENTIMENT. AS ME WOWO SO, IF I WANT MARRY, NA AFCAST I GO MARRY NO MATER WAT SO DAT MY PIKINS GO TRY BCOS FINE CHILDREN DUNG PLENTY N I NO WANT MY PIKIN DE ASK ME QUESTIONS!!
What an idiot you are JEMBETE, I wish you know what your name means in Yoruba land. Your life will forever be JEMBETE, alai nironu, oponu. You insult people who's lives are better and God has blessed, why not put your dp up so we can see what you look like idiot. Mtcheeeeeeeeeeeew. EWU.
31 comments:
Lovely... #FamBang
Good for them.....
Lovely fam he got
Cute fam..... But what's that broom doing on the wall @ last picture...? Abi you carry juju from Imo state enter Yankee?
........ Liber maniac.....
Unu di ok.
Nice family. Can't jelp noticing that fine gap in their mum's teeth.
3 GIRLS AND WOWO CHILDREN? DIS MAN NA WICK MAN. I BIN DE RATE AM HIGH BUT I DUNG STOP TO RATE AM NOW. SHEY ONE AFCAST WOMAN NA HIM FOMA WIFE, WERE DOS HER OWN CHILDREN HERE??? MAKE UNA HELP ME.
All of em na nerds
Don't be silly
y dat girl resemble d bbog madam ezekwesili obiageli,d resemblance noo b here oh
GOOD TO SEE
AUNTY LINDA 👩
Ok nice
Because you want to remove the spec in another man's eye that is why you are dropping grenades. Can't even speak English Oga JEMBETE(KEY-POINT) or the f**k that means. Stupid!
Haba! Easy on the hate n ur life will be better
...merited happiness
Stupid jambete stop callin those kids wowo,u shud learn to respect Gods creature.some people just like to run odas down.Bitter human bein.
Receive sense, hope u look better than agbani
Ewu!
Are they abroad or nigeria nd what part of abroad cos everything in dat room seem like a village house
they all look alike
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
Nice one!
U DE CRAZE @redbotafly, SO NA GOD DE CREATE PIKIN N U NO FIT ASK GOD TO GIV U FINE ONE? THOSE PIKIN FINE?? I DE ASK U! NA PERSON LIKE U DE PRAY FO JOB BUT U NO DE GO FINE DE WORK. U DE WAIT MAKE GOD BRING DE WORK INSIDE UR HOUSE SINCE NA GOD DE GIV WORK. MUMU DE SMELL, E B LIKE SAY U B APC!
ANONYMOUS 9:13AM, SO WATIN I TALK NA LIE!!! LIV DE MESSENGER N RID D MESSAGE FIRST. DOS GIRLS WOWO I BEG, NO ONE LOOK LIKE OKEY BAKASI!!. ME NO DE TALK SENTIMENT. AS ME WOWO SO, IF I WANT MARRY, NA AFCAST I GO MARRY NO MATER WAT SO DAT MY PIKINS GO TRY BCOS FINE CHILDREN DUNG PLENTY N I NO WANT MY PIKIN DE ASK ME QUESTIONS!!
redbotfly, U FOR TELL ME SAY NA GOD GIV AM 3 GIRLS JUST LIKE THAT WEN HIM DE FINE BOYS ABI??? TAKE UR TIME, I DE BINU!!
lovely, have fun
Beautiful family
Lib addict#just passing#
Una too wor-wor
Abroad??bet why? See background naa..
http://VisitEarnings.com/?user=40506...make money from your comfort zone
What an idiot you are JEMBETE, I wish you know what your name means in Yoruba land.
Your life will forever be JEMBETE, alai nironu, oponu.
You insult people who's lives are better and God has blessed, why not put your dp up so we can see what you look like idiot.
Mtcheeeeeeeeeeeew.
EWU.
Lol, maybe they've decided to hold on to their culture or heritage.
What an idiot you are JEMBETE, God will make your life UGLY.
Post a Comment