News, Events, Entertainment, Lifestyle, Fashion, Beauty, Inspiration and yes... Gossip! *Wink*
This guy.. Just enjoying free toto's 😷
How e take concern u? Abeg free the guy jaree.
.. And the 1st baby mama dey go graduation party alone 4 dia pickin...all dis baby mamas una dey try
... Free toto's Upandan
Na wa for u
Na news be dis? Na him b first or last?
I too like this DavidoBaddestttNaijaUncut
AND SO?
Nice one obo... Being a daddy is a nice feelingsBuy cheap Smartphones, Laptops & IPads
Shurup u its like u be babymama this one u dey defend him
Fuck boy
Who tell una say na free toto the guy dey enjoy? He dey drop better dough for that Yankee baby mama. Make una stay dia dey call am free toto.
NICE!
VERY IRRESPONSIBLE..GO AND MARRY..2FACE TINS
Davido ,dat bby should b on xclusive breastfeeding, say No to bottle feeding
Post a Comment
15 comments:
This guy.. Just enjoying free toto's 😷
How e take concern u? Abeg free the guy jaree.
.. And the 1st baby mama dey go graduation party alone 4 dia pickin...all dis baby mamas una dey try
... Free toto's Upandan
Na wa for u
Na news be dis? Na him b first or last?
I too like this Davido
Baddesttt
NaijaUncut
AND SO?
Nice one obo... Being a daddy is a nice feelings
Buy cheap Smartphones, Laptops & IPads