"I have no man in my life' - Actress Dayo Amusa reveals
"There's no man in my life at the moment' the actress revealed in a recent interview while promoting her new movie - Unforgivable, starring Desmond Elliot ad Mike Ezuruonye "I am focused right now on my movie and creche. The story that I fought Laide Bakare over K1 De Ultimate was fabricated. The stories come from young journalists who cook up stories to impress their editors"
If you truly have no man, then go get a boy. Gone are those days when guys walk up to Gals. Now is the time when women go take what they want. Don't be a career lady and forget your emotions. Cheers. Engr Emy
What bout Shiner kekere?what bout Gbenga Islander?what bout Jide?those ones be females abi?yeye you+oshisco Linda Abi wenti dem name u,if u like post my comment if u like no post am birds of d same feathers..lols
M̶̲̅γ̲̣̣ sister,this 1 wen U̶̲̥̅̊ dey say Ὼ̴̩̩̩̥☀̤̣̈̇ man for ųя life S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡,wetin concern us Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅,all M̶̲̅γ̲̣̣ brothers dem don marry I for give U̶̲̥̅̊ 1.yeye dey smell U̶̲̥̅̊ Ὼ̴̩̩̩̥☀̤̣̈̇ get man.You for put A̶̲̥̅♏ for CNN announce Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅ .Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅ ♍ε̲̣̣̣̥ ♍ε̲̣̣̣̥ y☺ΰr mumu.
I keep wondering why fine girls don't av suitors while d urgly ones dey marry anyhow.ladies pls ganish ur beauty wit character @ hand dis issue 2 God in prayers, its a serious issue o
All dis old over-used bleaching mama that has their stomachs filled wit only amala and abula sef just dey use dis platform to advertise themselves. Even my grandpa no go even accept u and dat k-leg funke akindele for a fourth wife. Park well make I pass jare. Oshiscos meanwhile menopause is calling oh
Babes men knows wht dey want, don't b 2 quick 2 open ur legs,humble urself, be ready 2 luv his family @ frnds,neva luk down on any man dat cums ur way,finally pls, pls, season ur speech.
You have no man in your life because you are bleached to a stupor and your weight has become uncontrollable. This xteristics seems to be the signature of most Yoruba Home-video actresses when they manage to achieve small fame. Mshew! But i bet she has the regular service providers.
If u had known jejeje, u wud av kept ur smelly mouth shut. 'Whose is she???'. Olodo rabata, oju eja lomo n je.... Mk ur parents go collect dia change 4rm ur village principal...
Ds is wot av bin xpectin 4rm Yoruba Nollywood. Mk dem dy mk english movie too n show dos pple say dem kno notin.
Anon 5:25 see ur foolish self? Na she produce d movie wey she do with desmond elliot and mike? 4 ur info, yoruba wood or wateva u call it wud still b z grade standard. U dis useless tribalist.
God wil provide o my sister. D thing just get as e be jare. Husbands scare for town no b small. Any babe wey get nice bobo make she hold am tight o. E be like say most of dem don become gay finish. E go beta
Anons 8:20 na bastard born u.u no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ borrow urself shame abi? Ur mate D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ take care of their women,u D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ 1coner D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fine who go sponsor u. Abeg go fine work do. The babe talk say she D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fine ur type?
Nkwanu you people are very controversial OOº°˚˚˚˚°ºOo Person say she no get man for her life no mean say she single Oº°°o! I guess she's observing protocol. She fit be the type wey dey find 6 packs and the likes. Slim xdique

Na lie jor.you don fuck plenty aristos.now wey you won settle down you dey claim single.when mr right man dey pursue you youdey play hard-to-get.make i see road boh.
He be like say Kwan 1 don drop her like Abbey Germany. How you go get man when na d two you dey do. Caption " I stopped doing men, I'm fully into women. Hehehe.
First and foremost, dayo dis na correct photo shop cos I knw u wella bleaching cream don turn ur skin to campala and ur knuckles are disgusting, eyesore. 2ndly, no dey giv us that thrash here,all actresses r useless, all in d name of competition among demselves, den do sleep wit all big men n garage chairmen in lag. Dirty Dogs with smelling toto!
89 comments:
So we shd tear our panties???
~D great anonymous!
If you truly have no man, then go get a boy. Gone are those days when guys walk up to Gals. Now is the time when women go take what they want. Don't be a career lady and forget your emotions. Cheers. Engr Emy
Ofcourse its possible,even Ellen has no man in her life.*wink*
~BONARIO~says so via NOKIA3310
hmmmmm, you know what is best for you. it is well.
DR. FIBROID
I guess her love affair with Abbey germany is over...Congrats to Taiwo.
No b only u ˚˚˚°º my sister,we plenty...Gods time Ȋ̝̊̅§ d best.
Dis one she put hand 4 jaw,she dey tink d matter,lol
Who are u?
Who cares if u av a man in ur lyf
And what shall we do to these young journalists??? Very funny indeed.
Whose is she?anyway am nt interestd in ur single life.if Conji de worri u abeg go fuck nd stp dsturbn ma earz
Who are u?
Who cares if u av a man in ur lyf
What bout Shiner kekere?what bout Gbenga Islander?what bout Jide?those ones be females abi?yeye you+oshisco
Linda Abi wenti dem name u,if u like post my comment if u like no post am birds of d same feathers..lols
lol! Like serious who cares,u no get man buh u still dey pour trowey.
M̶̲̅γ̲̣̣ sister,this 1 wen U̶̲̥̅̊ dey say Ὼ̴̩̩̩̥☀̤̣̈̇ man for ųя life S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡,wetin concern us Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅,all M̶̲̅γ̲̣̣ brothers dem don marry I for give U̶̲̥̅̊ 1.yeye dey smell U̶̲̥̅̊ Ὼ̴̩̩̩̥☀̤̣̈̇ get man.You for put A̶̲̥̅♏ for CNN announce Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅ .Ω̶̣̣̥̇̊α̲̅ ♍ε̲̣̣̣̥ ♍ε̲̣̣̣̥ y☺ΰr mumu.
Abi o husband snatcher
Wat happened to the man wey u dey wit? Abi u no bon for am? Abeg watch ur weight small
Mr george,u be household enemy o...ota ile.u just come expose her like dat,na wah o.abeg gist us more jare
U̶̲̥̅̊ W̶̲̥̅̊ȋ̊ƪƪ find one very soon. Θα̇̇̇̊τ̲̣̣̥ A̶̲̥̅̊♏ sure of
Linda, how many times do I have to remind you to use correct English?
That headliner should read, 'I Have No Man in My Life, Dayo Amusa laments'
That's not true...
Like seriously, yeah ryt.
Y do u always come across as one who,s"stupid"?
Why the announcement? Abi na advert u dey do.
She's saying the truth ℓ̊ knw her very well...
I keep wondering why fine girls don't av suitors while d urgly ones dey marry anyhow.ladies pls ganish ur beauty wit character @ hand dis issue 2 God in prayers, its a serious issue o
Awwww! Just stay focus dear.
oti fi obo jonaaaa
Dey cry na as no man 4 yur life...wt happened to the ones dey jes listed??? Mscheeeeeew... Post my comment oooo Linda
All dis old over-used bleaching mama that has their stomachs filled wit only amala and abula sef just dey use dis platform to advertise themselves. Even my grandpa no go even accept u and dat k-leg funke akindele for a fourth wife. Park well make I pass jare. Oshiscos meanwhile menopause is calling oh
Babes men knows wht dey want, don't b 2 quick 2 open ur legs,humble urself, be ready 2 luv his family @ frnds,neva luk down on any man dat cums ur way,finally pls, pls, season ur speech.
Continue countin it 4 her fool
my dear ur time will cum jst hang in there
Ok...Dont worry swerry...The perfect man will find you one day...keep on being diligent.
Click to see Today's List of MOST Interesting Stories from All Naija Blogs Voted by the Readers
Noted! Interested men are on their way on hearing this.
soooooooooooo?
Wen u don use ur oko to be Ur ale how won't u be single....#eyesrolling# ko kan aye
You have no man in your life because you are bleached to a stupor and your weight has become uncontrollable. This xteristics seems to be the signature of most Yoruba Home-video actresses when they manage to achieve small fame. Mshew!
But i bet she has the regular service providers.
In ur haste 2 yab person na u don gbagaun! Mumusco!
Some people are rude sha
If u had known jejeje, u wud av kept ur smelly mouth shut.
'Whose is she???'. Olodo rabata, oju eja lomo n je....
Mk ur parents go collect dia change 4rm ur village principal...
Ds is wot av bin xpectin 4rm Yoruba Nollywood. Mk dem dy mk english movie too n show dos pple say dem kno notin.
BAM
BAM
Lool..see her very gigantic nipple in the 1st pix..
I dont see how this is relevant....if she's single thats her own biz
So we should do what now? Na ur life I beg!
@king watevr!hw come u no all her bfs!e dey ur body!
Public Service Announcement! we hear!
Your Mentality Though!SMH
But you have sex partner... I know the guy very well.
Y she cum dey luk lik mgbeke nau..Confuses pix tho lol
Hater oshi, wetin concern you? Mumu ranu. Your own dey ur body dey follow u everywhere u go
As you fine like this? Finally beauty is not all that matters.
Anon 5:25 see ur foolish self? Na she produce d movie wey she do with desmond elliot and mike? 4 ur info, yoruba wood or wateva u call it wud still b z grade standard. U dis useless tribalist.
hmmm ok...kk...we hear, next pls...
Follow this handle and u will get a man. We pay in pounds. @obinnaonu.
Sorry y'all, if i may ask who is this lady? She is beautiful
She's a beautiful but bleaching tin don spoil her skin & her beauty. wen u leave ur natural skin good man ll come.show us ur real sef man pikin go run
God wil provide o my sister. D thing just get as e be jare. Husbands scare for town no b small. Any babe wey get nice bobo make she hold am tight o. E be like say most of dem don become gay finish. E go beta
Dayo come and marry me. All I need is a woman that can pay my rent and set me up in business.
She is blessed,so why the beef!move on with your career...dem never see anything.
Lol, omo LIB is my one stop blog everyday!
Haba!!! Y do u have so much hate in ur system?? Hmmmm! U na f**king bad belle o, what da f***.
Some people have big mouths sha , please free her if u cant help her condition pls dnt add to her problems
Roger dat. Next pls
He would come, make yourself worth coming for
He would come, make yourself what coming for...and stop..............
Bonario! Very funny comment and you are my favorite commenter.
Haaaa BONARIO!!!!!! God forgive u?!!!!!
Sorry,tot u were yabbing me.hahaha
Anons 8:20 na bastard born u.u no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ borrow urself shame abi? Ur mate D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ take care of their women,u D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ 1coner D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fine who go sponsor u. Abeg go fine work do. The babe talk say she D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fine ur type?
Nkwanu you people are very controversial OOº°˚˚˚˚°ºOo
Person say she no get man for her life no mean say she single Oº°°o! I guess she's observing protocol. She fit be the type wey dey find 6 packs and the likes. Slim xdique

God's time Ȋ̝̊̅§ d best,God Ȋ̝̊̅§ unquestionable $ He Ȋ̝̊̅§ preparing d best 4 u.Laidae
U care,dat Ȋ̝̊̅§ y u jst comment,a simple ⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥ ooo wld do.Illiteracy Ȋ̝̊̅§ a disease sha.Laidae
Wetin do baba buhari oloto wey buy u land rover
Where would you find one when men have fucked the best out of your life...useless dog
Nawaaa ooooo...pls easy on her.she nids prayers not criticism
make you wait na,,,,abi you go marry me...seriously i am 'P' boy!!!!
why is she always looking tired?
why is she always looking tired?
why th quarrel!
she's just taking a break.
Na lie jor.you don fuck plenty aristos.now wey you won settle down you dey claim single.when mr right man dey pursue you youdey play hard-to-get.make i see road boh.
Women hmmm she really need man
Women hmmm she really need man
Women hmmm she really need man
He be like say Kwan 1 don drop her like Abbey Germany. How you go get man when na d two you dey do. Caption " I stopped doing men, I'm fully into women. Hehehe.
who be Baba Buhari Oloto?
Go look 4 boy make him jst sleep wt u make u get belle born jor.... Na be dat 1 dey make person marry be 4.
Anon 4:36 u b big tym ode wit dat ur wide mouth.buttock licker.linda if u lik dnt post u fnd of dat
Go find na .

Post a Comment