DANIEL AMOKACHI......47VIDS.COM says so..but wait o, is daniel amokachi a chairman now, anyways its Nigeria, anyone can be a chairman...even u commenters are chairmen and women..Lol..
Its Audu makori, do i get a prize.Its a shame as we will all guess forever and linda will not tell us who he is at the end.(sad face) don't like playing this game at all.
Daniel Amokachi..at first glance?? Linda abeg which kai thing be dis ... we no dey nursery school again joo no dey give us assignment...after na u no go publish result! How we go no say we pass... Ngozi says so via my agbalumo berry and shaking my darling expression weavon, sipping tasty time.
ahh!!! dis na my former Landlord o, but now d chairman of land association in Ijebu ode. mtchew!!! wats my business, Linda abeg post better thing wey thing concern me wit person wey don be chairman. u better come collect my picture put 4ur blog as u dey find picture b4 u go say had i known cos ama make it big. ANITA said so
122 comments:
That's my big cuzn Obi Asika.
Daniel 'd bull' Amokachi
Obi asika..........
OBI ASIKA
Mr Asika
Obi Asika!
is he Adewale,chairman of amuwo odofin LGA?cant remember his surname now?
Obi asikaaaaaaaa.
Bamanga Tuker, same nose. But Linda chairman of what, cluless clue! D man aint my descendant or ancestor so I no be witch to know
David Mark?
We no know am
Obi Asika!
Looks like Faruk Lawan.
That's otedola, the oil subsidy thief
Na tonto dikeh-omo-iwo says so..via b.b bold.5
Obi Asika.
That's Storm's Obi Asika.
Storm 360 boss, Obi Asika
MC OLUOMO? NURTW chairman in oshodi...
Daniel Amokachi. I guess this was taken in 1988 :-)
Lipspicer ti kolo o...lmao! We miss Ʋ. Via b.b.bold.1
Daniel Amokachi. I guess this was taken in 1988 :-)
Femi otedoa
Looks like ex PMAN chairman,forgotten d name...Tola
DANIEL AMOKACHI......47VIDS.COM says so..but wait o, is daniel amokachi a chairman now, anyways its Nigeria, anyone can be a chairman...even u commenters are chairmen and women..Lol..
Obi Asika for sure
na oba femi martins linda
jega. when you go give us the right answer?
Otedola????
Lmao?
u are a Sabbath goat
na obafemi martins , aka oba goal .......
Obi Asika jo!!!!
Obi Asika... Strom360. Setting the P
Obi Asika... Storm 360.... Setting the P
Mshewwwwww*not interested*
Which kain assignment be dis na? Ehn Linda? But I tink dat dude looks like a finer version of Daniel Amokachi.
Lwtmb.....olumayo
Wait o! This dude looks like Bankole the former speaker house of rep.
obi asika, obviously.
Methinks it is d bull, Daniel Amoachi. Not sure he's a chair-anything though
Na ya broda Linda...
President Jonah ofcourse lol
looks like Oris, bariga LCDA chairman
LOL OBI ASIKA, WHY DID U CROP HIS DAD OUT NOW,LOL
He sells chairs now abi,wetin I go talk.
Bamanga tukur,pdp chairman,dats d dude 4 sure
Dis is soooo Goodluck Jonathan!!! U guyz its sooo clear mehn....
9jadeltapikin... This Ȋ̊§ the chairman of amuwo odofin Ayo Adewale
D owner of storm records, dat asika guy.
Mallam Nasir El Rufai?
Obi Asika
No body knw am
Its Audu makori, do i get a prize.Its a shame as we will all guess forever and linda will not tell us who he is at the end.(sad face) don't like playing this game at all.
Some people are daft sha
This Lilspicer sef. Lmao!!
What are we guessing for really i mean who could it be if not one of the theives we have in this country now. Pmtewwwwwwww! Zedd Toey.
Obi Asika #boss
That's my ex Daniel Amokachi...
Obi Asika
Daniel Amokachi..at first glance?? Linda abeg which kai thing be dis ... we no dey nursery school again joo no dey give us assignment...after na u no go publish result! How we go no say we pass...
Ngozi says so via my agbalumo berry and shaking my darling expression weavon, sipping tasty time.
Lmao.....
Na Genevieve!
Please help fill my dissertation survey
https://strathbusiness.qualtrics.com/SE/?SID=SV_3kgLvh4xzVSUT5P
Thanks
Obi Asika
Luks lik davido to me
Na the guy wey dis-virgin Nigeria first lady. @omo_ijebu
Lmao na so u hate her reach.
Lwklm
Looks like the Chairman of Amuwo Odofin LCDA.
Vry funny Lol i tire 4linda ,yh we dont knw him
Vry funny Lol i tire 4linda ,yh we dont knw him
It's Obi Asika. Chairman Storm 360.Think that was his twitter avatar sometime ago
Lwkmd Oº° dis omo iwo ehn na comedy
Lwkmd Oº° dis omo iwo ehn na comedy
Deczy
Its Obi Asika
Dis omo iwo I like u gan o, bcos ure nt ashamed of ur stupidity
Haba how can dis guy look like davido, go and get glasses pls
Its Obi Asika, Executive Chairman of Storm Record. I guess this was when he was dragging Monica with junior and pretty lol..
I c u from Malta.
Omo Eko Lickatoris
Daniel " The bull " Amokachi
DAN DA BULL AMOTAXI
this is wizzy
LilSpencer is a hoot. Lmao
Abeg hold on people!...... Na Peter Rufai
Linda, guess u aren't so smart. Sure its Obi Asika. The pix is currently in use on his twitter @obiasika
It's OLUSEGUN OBASANJO, from back in the dayz.
You are standard idiot...that's my boss ure calling a thief!..block head..
thats oris sulaimon, chairman bariga local govt
linda im 100 percent sure this is oris sulaimon of bariga local govt. linda make sure u tell us finally ooh. bella
Dis be like the guy wey no get shoe o!
Bola Ahmed Tinubu... Lmao!!!
It is Mr Adenuga
Everybody i don no am na akeem omo iya eleko.
... What r u all saying? thats Barrack Obama ,mcheeeew
hey i know it! it\'s ehm..... 4gotten .lol looks lyk faruq
Desmond elliot
Lol 'sabbath goat'
the c-in-c: president Goodluck Ebele Jonathan.
@logosfromDac
obi asika
Na me, chairman of myhouse LGA of my state
Na me, chairman or myhouse LGA of my state
Lmao! Teary eyed from laughing so hard at ur comment.
This na Chairman of Maroko local government. Alhaji Nurudeen Elegushi
Na Sir Shina Peters
Obi Asika
Tis Uti Nwachukwu..
Linda oya pple have guessed, give us the answer and stop hoarding it. abi u sef no sabi am, hehehehe....
Obago...Obafemi Martins
naijabreakingnews.blogspot.com
Linda take your time oooo.lols.which kind assignment be this.na obi asika jor.(Updating from mybb.bold 6)
OBI ASIKA..
This is Mike Adenuga Jnr. Globacom Chairman
TEJU BABY FACE
I know,I know,
Patience Goodluck
ahh!!! dis na my former Landlord o, but now d chairman of land association in Ijebu ode. mtchew!!! wats my business, Linda abeg post better thing wey thing concern me wit person wey don be chairman. u better come collect my picture put 4ur blog as u dey find picture b4 u go say had i known cos ama make it big. ANITA said so
Please who is this obi aSika of a guy?
He is the famous thug, J PLUM
This is Ras Kimono
That's me, Tosin...lol
DIMEJI BANKOLE
you answer the question
that boy na Teju BabyFace
Lwkmdie o! C coments,na omo iwo own kill me n d person dat said genevive cos I fink deres a lil resemblance o!
Mathew oshimolowo
Post a Comment