Daughter: Mum,John paid me to climb a tree. Mum: He is an idiot. He wanted to see ur pant. Daughter: I knew it mom! Am smart. I removed it b4 climbing........hahaha. Women n their small sense.
I dey vex 4 dis country wey dem call naija,no be small ooooo!!!
Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem. See olympics nah,go SWIM,dem dey fear water. Zero medal 4 naija.
Hausa man go enter boat dey shout Argungu festival. See ROWING for olympics,dem no dey. Zero medal 4 naija.
Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow,olympics reach make dem go do ARCHERY,dem no sabi shoot again. Zero medal 4 naija.
Igbo man go run from sokoto to Aba at d slightest provocation by Boko. See MARATHON 4 olympics,dem no show face. Zero medal 4 naija.
Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100metres race 4 olympics,dem no sabi run again. Zero medal 4 naija.
Yoruba man go remove clothes,wrist watch n pant to fight 4 Ojuelegba. See BOXING n WRESTLING 4 olympics,dem disappear. Zero medal 4 naija.
Warri man go say Warri no dey carry last.....na wetin Blessing Okagbare,our own Warri babe dey do for last,for women 200metres race. Abi she think say one person dey her back? Or abi she think her last na first position? Zero medal 4 naija.
Na who even start that nonsense called NAIJA GOT TALENT sef.
loolz lmfao. Yes we're as guilty as charged. We also owe d mathematician that invented d number 69 an apology,coz as a kid I only knew d number 69 as d number after 68.~BONARIO~says so via NOKIA3310.
DUH!!! Linda whts dis one na,funny buh .......like seriously,this?..... dnt xpct comments on this xcpt comments lik this....bring berra gist joor sisi mi...
I hv seen ɑ̤̥̈̊ cat doing it ooo we get many cats for house! Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡ wetin bad for dis thing nw kai pple na everytin bad ne for una ear n eye abeg free linda jare!!!
Wats with this Alicia self? If u don't like Linda, stop visiting her blog. U always have something negative to say abt her. Don't bring ur private beef here jare... KMT
46 comments:
Lol?
lol. Nawty Linda. I dont know o. I'm still a virgin
Funny
hahaha, linda u don spoil o
To which the dog should have replied "they also stole your first name my friend" :)
Haaa!!U and sex sef..na wao..NEKS
I don laffº°˚º≈mistakenly º°˚º≈Slap º˚≈my Mother InLawº°˚ ˚°º≈=)) =)) =))...Mogbe!. ...
Haba Linda, U̶̲̥̅̊ 2 spoil...L̳̿Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇L̳̿
lolll thats hilarious!
Lol!!!!!!!!!!!!!!! that was so funny, we both know what thats about.;-P E
lol , na london u hear d joke ba ? do come naija ask akpos
Stale!!!
Like seriously this was not funny at all.
Hehehehe, Linda yeye girl, make u research the cat style oo *wink*
Well said.
who did we copy wit the reverse riding woman on top?
Oya Linda over to u
Answer!
Linda u naughty die. Pls try find out the the cat style so we can start practicing.
LYN LYN I SEE U ARE USED TO DAT STYLE TOO.
Ah....linda, ў☺ΰ bad oooo
Hehehe! But seriously which style wey Cat they use?.....GALAXY!
Daughter: Mum,John paid me to climb a tree. Mum: He is an idiot. He wanted to see ur pant. Daughter: I knew it mom! Am smart. I removed it b4 climbing........hahaha. Women n their small sense.
Bwhahahhhhhhaaa.............
Lol. Good one.
I dey vex 4 dis country wey dem call naija,no be small ooooo!!!
Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem. See olympics nah,go SWIM,dem dey fear water. Zero medal 4 naija.
Hausa man go enter boat dey shout Argungu festival. See ROWING for olympics,dem no dey. Zero medal 4 naija.
Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow,olympics reach make dem go do ARCHERY,dem no sabi shoot again. Zero medal 4 naija.
Igbo man go run from sokoto to Aba at d slightest provocation by Boko. See MARATHON 4 olympics,dem no show face. Zero medal 4 naija.
Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100metres race 4 olympics,dem no sabi run again. Zero medal 4 naija.
Yoruba man go remove clothes,wrist watch n pant to fight 4 Ojuelegba. See BOXING n WRESTLING 4 olympics,dem disappear. Zero medal 4 naija.
Warri man go say Warri no dey carry last.....na wetin Blessing Okagbare,our own Warri babe dey do for last,for women 200metres race. Abi she think say one person dey her back? Or abi she think her last na first position? Zero medal 4 naija.
Na who even start that nonsense called NAIJA GOT TALENT sef.
wer is d joke dey? linda na wa 4 u o
Lol...yea, we did. The best style for me so far....until the cat style is introduced.
loolz lmfao. Yes we're as guilty as charged. We also owe d mathematician that invented d number 69 an apology,coz as a kid I only knew d number 69 as d number after 68.~BONARIO~says so via NOKIA3310.
lol doggy style
Loooool so so funny... But Linda, wait a minute! I don't understand what u r talking about....lol #bb tongue out#...Meggy!
Linda, go and get some DICK!!
9jadeltapikin... S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴̴̴͡ funny =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=))
Dis isn't funi na linda! Rme
hehehehe
Linda aren't you a virgin? How do u know this?
DUH!!! Linda whts dis one na,funny buh .......like seriously,this?..... dnt xpct comments on this xcpt comments lik this....bring berra gist joor sisi mi...
Dis Linda self!!! Which style we copy? Abi you don try am b4? Seriously, who has seen a cat doing it?Just wondering!!
Vewi funny.L̳̿Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇L̳̿.
I hv seen ɑ̤̥̈̊ cat doing it ooo we get many cats for house! Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡ wetin bad for dis thing nw kai pple na everytin bad ne for una ear n eye abeg free linda jare!!!
I don Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡ b4 na! Dis tin ₪☺ bad abeg so wetin ₪☺ go Bad for una abeg free linda jare!!!!
Thank U; so seriosly not funny!
Wc style abeg?don't mind doing it oooo
Wats with this Alicia self? If u don't like Linda, stop visiting her blog. U always have something negative to say abt her. Don't bring ur private beef here jare... KMT
Ur comment mak sense pass... I don lafff tire. Rotfl
Driest joke i have heard so far in my life
Lol, its not personal beef. The joke just seemed childish like something an elementary school child would find funny.
@funky lolo.....na wa 4 u ooo
LolZzzz very funny
Post a Comment