Photos: Osinbajo arrives Lagos, begins commissioning of projects
Vice President Yemi Osinbajo has arrived Lagos and has commissioned the newly procured Lagos State Emergence Management Agency, LASEMA equipment. See more photos after the cut..
34 comments:
KEY-POINT
said...
SO NA ORDINARY LASMA EQUIPMENT DEM WAN MAKE BUHARI GO COMISION? SO APC NEVER ARCHIV ANYTIN WIT ALL THEIR MOUT? NO WONDER BUHARI NO GO N COM SEND HOUSEBOY OSINBANJO
I talk am say na only local trips Osibanjo fit rep Presido. If say na Canada now, Presido for manage go! If say na France, presido for don reach there! If say na USA haba mana, Presido for dey white house since.
But once it involves Nija matter or burial or book lucnch osibanjo go do am. Nonsense!
Wetin Fashola dey do there, him ma na delegate ni?
34 comments:
SO NA ORDINARY LASMA EQUIPMENT DEM WAN MAKE BUHARI GO COMISION? SO APC NEVER ARCHIV ANYTIN WIT ALL THEIR MOUT? NO WONDER BUHARI NO GO N COM SEND HOUSEBOY OSINBANJO
Seen
WELCOME OUR VP, OUR LEARNED SAN AND PROF ....
Seen
Welcome + so dat fulani man no fit come abi,giving flimsy excuses
Signed
#LibBadBoy
Welcome.... No be to commission 45 projects oooo... Na to finish am...
Nice one..
Oga,You're OYO!
Buhari don change mind.
Send him boy,Osinbajo.
noted.
I've seen the puppet...
I reserve my comment...Next Pls???
I talk am say na only local trips Osibanjo fit rep Presido.
If say na Canada now, Presido for manage go!
If say na France, presido for don reach there!
If say na USA haba mana, Presido for dey white house since.
But once it involves Nija matter or burial or book lucnch osibanjo go do am.
Nonsense!
Wetin Fashola dey do there, him ma na delegate ni?
Welcome my Honourable Vice-President.
Seen.
That's gud,God will continue to help us
just to commission A project? serious matter...
It's a pity that @ KEYPOINT can not comprehend simple English. LASEMA is diff from LASTMA.
Aka errand boy
eko ni baje Mr VP weocome
Ok, seen
Okay oo....Since Ambode already get money till e complete project
Good one
See as my president dey commission ....no wonder Buhari no gree come....so na Lasema Mr president go commission na fuckup nw
Welcome sir! Linda take note!
That's d reason why they have been disturbing someone with their music and helicopter ... mtschew...
Osinbanjo the Errand Boy
Which one your papa be? House boy?
I knew Buhari wasn't going to come.
www.memoirsofanabujaboredgirl.blogspot.com
Gd
-D great anonymous now as Vivian Reginalds
choi........ #Traffic ooo!!
OK
Eva Da Diva...
OUR PRESI VALUES HIS LIFE JOR,CAN,T RISK ANY HOW MOVE SEEING HOW D STATE OF D NATION IS NOW
Our valued Vice President and BRF, welcome back Sir.
How many Una done commission for south east. South south. Greedy fools
Post a Comment