the boy wan take metro sexual reach another level, even if it's cold in SA they have chapstick and non glossy lip balm there, I am sure. There was no need for the shine. I tire for his non singing, rumor generating ass anyway, sha like he said, he's an entertainer bcos singer he is NOT. God sabi how Him dey do Him ting wey be sey plenti plenti people dey wey fit sing make you cry, dem no find space chook leg and this wan here done go everywhere come back using that ogogoro voice.
9 comments:
lol
The guy's just a notice me! mscheew..
well ehm, to play the devil's advocate here, maybe, just maybe he just finished smooching some chickalo, again emphasis on the maybe
But whats wrong with the lipgloss na?
Its almost winter in SA and u know how dry and chapped ur lips could be at that time..lool
Just saying...
@lahlah
smooching ko kiss ni. abegi make we read word. that boy just wan fine by all means necessary and i mean "by all means necessary"
Looks weird...
are u sure he just didnt just finish kissing yvonne chaka chaka the shade of his lipstick (not lipgloss) looks like yvonne`s. lol!!!!!!
As in! E reach to ask. Lol at kissing yvonne chaka chaka, let genevieve catch him 1st.

Post a Comment