Good for them, dunno why I'm happy Mikel choose a Russian girl over all those girls that crowd Transcorp Hilton when ever Super Eagles are in Abuja. He made a right investment, choosing the daughter of a Russian billionaire.
Na wa for you self Linda. Why do u have to call out nigerian girls whenever Mikel does something with his girlfriend??? Abi make we go form queue for him house collect kiss too?? She's his girlfriend you know. We have boyfriends here too u know.
awwwww so cute! lwkmmmmmmmdddd ahahahahahahahahahahahahahahahahahaha @ "naija gehs jes sidon dey look" before nko? wat dem sopoz do? Linda ooo ahahahaa
Mikel no die put we don chop white pussy tire my brother... chop clean mouth and run back go naija to marry a nigerian girl ooo this one wey you deh form love if you broke my brother that babe no go come close oooo na monkey e go deh call you na y we deh form African prince here deh chop all kinds of light skin pussy india, british or china lol
my God enough of this guy already.... its getting annoying. that was how u didnt let us rest with tania and wizkid. now its mikel.+ that his girlfriend is such a parrot.she no dey rest for instagram
Download Chieso's Blog app from google play store or BB world for lastest Job vacancies, recruitment, scholarships. Linda wetin u wan make we do naaaaa? We go look before nko. Na his choice
Ode, this one never learn.He needs, to read the recent post on the man that cheated with the non Nigerian married woman.Micheal wait till she starts begging about for sex saying you don't satisfy her.You think this one would stay with you when the chips are down or times are hard? I can't wait till you retire from soccer and watch if she would not retire from the relationship. continue loving up, inugo, mitschwwww! Lol, why this tin dey pain me sef.
Wetin u say make we do madam linda. Single searching Nigeria girls like myself dey here na him say na whitey level. Make he go come back na. I wish them the best anyways. They look good together.
Wetin u say make we do madam linda. Single searching Nigeria girls like myself dey here na him say na whitey level. Make he go come back na. I wish them the best anyways. They look good together.
why e no go dey play rubbish for pitch, way be say na only kiss he sabi kiss for social media... na make dem no qualify for nations cup...nonsense! have u ever seen Lionel Messi kissing on social media? mofo players! ..via 79BBA6DD
Ona adigi de, she go soon be baby mama, n mikel go soon tell her, papa say make I de come home. Atleast u try diff pussys not bad bro. But how mikel go stay obodo oyibo finish he no do oyibo woman?? Mbanu!! Ori egwu!!
Atleast he doesn't have to keep buying bleaching cream and Brazilian hair..lolz...but he will be cooking in d house, mopping d floor and also baby sitting, waking up in d midnight and changing baby's diapers too...dat even serves him right. If it were to be a Nigerian woman, they'll turn her into his house help...
BONARIO HYPROCRITE!!!! YOU THINK WE HAVE FORGOTTEN;
When this Mikel guy posted 1st pics of his relationship, YOU CLEARLY DISSAPPROVED and said it was the reason WHY YOU WILL ALWAYS RESPECT FOOTBALLERS LIKE KANU AND OKOCHA WHO CAME HOME TO MARRY! GO BACK AND READ WHAT U TYPED!
Na wa o.. Mikel, after all dis, ur leg go de shake for ball abi. well done oo agaricha must come back,one day all d hearth ache way u giv me 4 pitch are recorded o..
Mike ur head is dere pls marry her nd 4get all dis runs girls in Nigeria non of dem is a wife material, all dis our Governors nd senators Cunt dat called dem selves miss Nigeria are all. Runs girls dey dnt look 4 husband dey look 4 permanent customer wey get money nd popular like u.
I don't blame him, he knows that fake hair is very expensive. And do not get me started on cost of whitencious. Smart move Mikel. You just saved yourself a lot of money. The only black girl I will ever marry is Linda or her kind, who will have money to buy their own fake ass hair. That shit could be expensive, unless you want to resort to the cheap stuff Nigerian women in America wear. Those wigs that they wear are ridiculous. Linda, do not act as if you do not what I am talking about. Hahaha. You see them when you come to the U.S.
Black guy no dey use their head, very soon all Naija pple praising him today will cry for him 2moro when oyinbo law strip him naked of whatever wealth is able to gather now. Check out d latest divorce payout in UK ystday. D most annoing thing is all dis white skin girl no dey care 4 their body at all, bath na luxury we live among them here so i know wetin i dey talk.
135 comments:
Money meet money.
and so linda? jovialmum.com
Hahahahahahaha, diaris God oo,u just gave ibo girls heart attack dis morning
including you linda, u just dey look
Abegi enough of this Mikel and this his ugly gf. Na kiss em sabi if dem put am 4 pitch he will jst be playing nonsense mtcheew #onelovefromSnow#
Awwww! So sweet.
Your comment will be visible after approval
Good for them, dunno why I'm happy Mikel choose a Russian girl over all those girls that crowd Transcorp Hilton when ever Super Eagles are in Abuja.
He made a right investment, choosing the daughter of a Russian billionaire.
~BONARIO~says so via NOKIA LUMIA
Kiss of life, Mikel's breaking our hearts,lol.
Linder, U want dem 2 go and fight?
U nko linda wettin u dey do. Hmconcept2000@gmail.com
We no look!!! Nigerian bloggers like u "linda" just sidon dey look. Who cares??!! #eyesrolling#
Abi?....wetin pesin go do?
Ok we have seen,#didi
Mumu slowobi dats y he can't play footy any more oyinbo wai lik sex liKe die m#ice princess#
Dz linda sha lyk 2 luk 4 trouble
He will come back home in his old age and look for a naija wife
Na wa for you self Linda. Why do u have to call out nigerian girls whenever Mikel does something with his girlfriend??? Abi make we go form queue for him house collect kiss too?? She's his girlfriend you know. We have boyfriends here too u know.
awwwww so cute! lwkmmmmmmmdddd ahahahahahahahahahahahahahahahahahaha @ "naija gehs jes sidon dey look" before nko? wat dem sopoz do? Linda ooo ahahahaa
Fat Ugly Nigerian Girls U meaan?
Naija baba,thou are loosed!
Dont do it . broe. alimony no cheap!. once ya cheddah drops. this honey walks!
Wetin you want make them do biko?
aawwww..so romantic 22b69a4b. I.G: geebaby2010
So linda Wht do u want Nigeria girls today do??na wha for u,
so what? when we go see you kiss your bf???
™pells was here™™
*just passing*. Naija girls no get the goods na. That's y dy siddon dy look. Lol
@Linda, what about? you are also among the Nigerian girls
Please, marry the lady and stop fornicating
That's big boy Mikel. The guy no send 9ja girls at all.
⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥♡thanks ⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥
Good for them...
Linda shey you na liberian girl?
Na him sabi. Linda pls post my comment ohooo
Seriously, DAT kiss passionate? more like an Igbo boy rushing fufu...
Rubbish
shey linda you want all this girls to start salivating on an empty stomach this morning, yaaaaaa wickedt!
See her long neck like my own hehe
Ride on mikel, wtever floats ur boat
Linda i no understand u again oo like u hv hots fr mikel
Make we tear pant?
They sabi any other tin...hope he is not clumsy in kissing too...too clumsy in d midfield
Linda, the matter tire person ooo.
Toh say na naija girl na, person for happy small, but i just get BB (bad belle) for the whity
Linda, Wot r u also waiting for?
Dis pics depicts wat he knws ao to do best...play gud football for nigerians..mba...na
to kiss russian girl he sabi do..
Chai! Linda you wicked oh. You just want give our naija babes high BP. Nice one Mikel.
You be Nigerian girl too... sisi Linda
Mikel no die put we don chop white pussy tire my brother... chop clean mouth and run back go naija to marry a nigerian girl ooo this one wey you deh form love if you broke my brother that babe no go come close oooo na monkey e go deh call you na y we deh form African prince here deh chop all kinds of light skin pussy india, british or china lol
And wats so special about too ppl kissing, go get new plz
Love is a beautiful thing.
Gd 4 them but d girl get long neck shy
aww such a good kisser! but d the worst footballer Nigeria has ever produce pride riding oteh.
iam Christafarai...
my God enough of this guy already.... its getting annoying. that was how u didnt let us rest with tania and wizkid. now its mikel.+ that his girlfriend is such a parrot.she no dey rest for instagram
lol....#and naija girls siddon dey look#.....b4 nkor...
So this is news
Download Chieso's Blog app from google play store or BB world for lastest Job vacancies, recruitment, scholarships. Linda wetin u wan make we do naaaaa? We go look before nko. Na his choice
Ode, this one never learn.He needs, to read the recent post on the man that cheated with the non Nigerian married woman.Micheal wait till she starts begging about for sex saying you don't satisfy her.You think this one would stay with you when the chips are down or times are hard? I can't wait till you retire from soccer and watch if she would not retire from the relationship. continue loving up, inugo, mitschwwww! Lol, why this tin dey pain me sef.
U Linda, are u not a Nigerian? Or are u from Togo? Lol! If u marry am dem de forbid?
Vickpetes!
Linda u can luk 4 trouble eeee
good for them.oyinbo woman wey fit wake up one day tell you say 'honey,i fell in love with the gardener'.im sorry
i dey melt for here o! after all the promises, huh? na waoh for men o!
Linda u can luk 4 trouble eee
Linda, ds kin heartbreak pishure ds morning no b am o. Bcos me I know say d thing follow pain u too. Lol
Lol, Mikel Must B a Very Gud Nd Bad Kisser
Linda no worry...wen its time for him to marry he'll go to Nnewi n look for one" Adaora"...make she d enjoy nw...Igbo boys no d dull this I knw. Hehe
a.k.a EDWIN CHINEDU AZUBUKO said...
.
I still prefer Nigerian gals though....
*GLO BRING 3G TO KONTAGORA*
.
.
***CURRENTLY IN JUPITER***
Wetin u say make we do madam linda. Single searching Nigeria girls like myself dey here na him say na whitey level. Make he go come back na. I wish them the best anyways. They look good together.
Wetin u say make we do madam linda. Single searching Nigeria girls like myself dey here na him say na whitey level. Make he go come back na. I wish them the best anyways. They look good together.
Linda you sef sitdown dey look na
If to say i no get boo wey i go kiss e for dey pain me...
#mtchewwwwwww# Linda biko neeeeeeeeeexxxxxxxtttttt!!!! #walksaway#
Now, that's one hot passionate kiss. I love this dude anytime, anyday.
all i see is her golden hair...beautiful
lol@nigerian girls... make we go begin fight?
lool
Hahahahahhahaha! Lily int'l
Keep it up Bro and up ur game on d field of play wen given d chance... Naija gals una hope don dry oooo
This Linda sef, nawa you oooh...how e take concern them 9ja gals now ehnn?
*crying* mikel why? Have waited for you all these years u asked me to ..
Amakadarlyn@yahoo.com
Now that's a proper kiss... unlike Tonto and her man
This is why he has not been playing well, abi???
why e no go dey play rubbish for pitch, way be say na only kiss he sabi kiss for social media... na make dem no qualify for nations cup...nonsense! have u ever seen Lionel Messi kissing on social media? mofo players! ..via 79BBA6DD
This is why he has not been playing well, abi????
Wetin nigerian girls wan do? Is it their business? Dats who he liks nd moreover whites have different orientation nd yes he likes d way they tink
Linda r u nt a Nigeria girl..loz
linda u were supposed to work harder to get this guy u dey there oyinbo babe grab am
Lovingture
lin lin, pls we don tire for this chick and her fame seeking self. pls i prefare you bug us with aunty everywhere you go toke mankinwa than this. lol
Mikel Obi is a Nigerian and that does not mean he must find love in Nigeria... @lINDA, it is a free world.
Mikel is now going crazy for her
Nigeria ladies Una dey
this chicks face will soon pill off. get a tan biko.
Mikel is now going crazy for her
Nigeria ladies Una dey
hehehehe Linda you sabi find palava... Wetin naija babes suppose do na? lol
nawao.so in love
Whao! Kim K and Kanye To Shoot Nude?
Whao! Kim K and Kanye To Shoot Nude?
No commot her teeth now.hanhaan!
IF I WERE ABROAD TOO, I WOULD DATE A WHITEEE.....ALL THESE BLACK GIRLS ARE FOR HOME MATCHES
No bite her lips comot! African man.
Lol. Annprettylu@gmail.com
Naso dem go go marry d 1 wey small tym divorce, scandal etc b4 u know it Amokachi tins.
Loool linda
i no dey look jorr. mtchewwwwwwwwwwwwww
He will learn hs lesson wen he marries, divorces and lose half hs wealth. My advise is to hv a bulletproof prenup wen he marries.......
I see divorce rate here in UK every day n its scary .good luck to them
Ur mate dey make first 11 team, u dey here dey kiss woman.. Mumu.
Lmao...wich 1 b siddon dey luk na haba iyanufemi2@gmail.com
Wetin dem want do? Na to sit down dey look. Mikel no dey reason naija gals.
Linda shey na ghana u frm? U no be nigerian girl
And am here wit no bf! God dey. D gal looks more like a chicken, white makes me want to vomit
U nko? lindodo
Who is my cousin going to kiss now?
Hellloooooo...... its Bolton white apartment not Hilton abegii! I work there plssssss
You sound so pained dear... Take ham easy oo
Ona adigi de, she go soon be baby mama, n mikel go soon tell her, papa say make I de come home. Atleast u try diff pussys not bad bro. But how mikel go stay obodo oyibo finish he no do oyibo woman?? Mbanu!! Ori egwu!!
Mr Samuel, whether u work in Bolton white hotel or waldorf Astoria, Bonario just made his point. Must u tell us where u work? Fake abuja boys!!!
Good for him
#Commenting thru Glo 4G LTE
Atleast he doesn't have to keep buying bleaching cream and Brazilian hair..lolz...but he will be cooking in d house, mopping d floor and also baby sitting, waking up in d midnight and changing baby's diapers too...dat even serves him right. If it were to be a Nigerian woman, they'll turn her into his house help...
BONARIO HYPROCRITE!!!!
YOU THINK WE HAVE FORGOTTEN;
When this Mikel guy posted 1st pics of his relationship, YOU CLEARLY DISSAPPROVED and said it was the reason WHY YOU WILL ALWAYS RESPECT FOOTBALLERS LIKE KANU AND OKOCHA WHO CAME HOME TO MARRY! GO BACK AND READ WHAT U TYPED!
NOW MIKEL HAS MADE A GOOD INVESTMENT!
HYPOCRITE!!! GOSSIP GOAT!
Romantic indeed...football is nt his calling biko...make him b actor#wat a deep passionate kiss#where is my baby o!
Dang!
Lol!! Our 9ja babes don trip finish.
Its not his fault he didn't c u nw,abi?
Are u finer than her? She your face, better go and find work
@surshima,who cares abt ur wrkplce.mtchewww
Na wa o.. Mikel, after all dis, ur leg go de shake for ball abi. well done oo agaricha must come back,one day all d hearth ache way u giv me 4 pitch are recorded o..
We don see una. Run along now.
You are a goat!
Mike ur head is dere pls marry her nd 4get all dis runs girls in Nigeria non of dem is a wife material, all dis our Governors nd senators Cunt dat called dem selves miss Nigeria are all. Runs girls dey dnt look 4 husband dey look 4 permanent customer wey get money nd popular like u.
Very true......we've seen it before and the trend still goes on. Let's hope he can still show these pix in 10 yes time IF his popularity doesn't wane.
mikel why go for oyinbo. my advice go for latino
eplnaija Top 10 #Whoworeitbest2 Finalist…..
http://eplnaija.com/eplnaija-top-10-whoworeitbest2-finalist/
Linda don't mind dem,bring ur yansh make we do jare
Judith thank u abeg it's like all judiths are sensible girls
No she is a biafran geh hehehe yeye linda make we siddon dey cry abi?
I don't blame him, he knows that fake hair is very expensive. And do not get me started on cost of whitencious. Smart move Mikel. You just saved yourself a lot of money. The only black girl I will ever marry is Linda or her kind, who will have money to buy their own fake ass hair. That shit could be expensive, unless you want to resort to the cheap stuff Nigerian women in America wear. Those wigs that they wear are ridiculous. Linda, do not act as if you do not what I am talking about. Hahaha. You see them when you come to the U.S.
watz d biggie, a lot of nigerian men marry foreign ladies. So stop d negativity
And I opened her pix to see if she is finer . Hell no. Painment... Go and find your own man. Oshi
Lmao...'rushing fufu' tho
W@ d hell is George saying ...... y is it paining u nah
Polonium spray is lurking.just make sure u no upset the girl.
Black guy no dey use their head, very soon all Naija pple praising him today will cry for him 2moro when oyinbo law strip him naked of whatever wealth is able to gather now. Check out d latest divorce payout in UK ystday. D most annoing thing is all dis white skin girl no dey care 4 their body at all, bath na luxury we live among them here so i know wetin i dey talk.
Fool,mumu,idiot. Ball u no fit play,goal,u no fit score... Na so so, celebrity news u sabi cause. Bunkum !
It took place in a club,alcohol's involved...she took a selfie to tell naija bitches to keep off or she'll go kgb on their asses
He's ugly joor
Post a Comment