Abeg, wetin dey do genny? Y did she pout n hope say she no borrow dat top cuz na ova size b dat. She shld eat good food n nt live on 1 stupid diet plan.
Stephanie is so childish. What's this one? Why won't you just ignore the fake rumour? We already know Genny is ur friend no need for the show off. Anyway, I know it's a privilege for her to b ur friend hence teenage excitement. U people should carry us along when una de run things with GEJ and Oronto oh.. We c u....
for the last time Stephanie Okereke...where is ur kanekalon hair????????i tot u r suppose to wea d braids for 1yr as d face of d brand?????? i tire for u o, after u don poecket their kushi..u dare not try this abroad....where law dey...dem go slam u big time
@sakara are u dumb that u dont know kanekalon is a fibre that makes both attachment and weavons go and watch the commercial again or abi to be kanekalon ambasador they hungry u sorry try again
20 comments:
Dis girl has really lost so much weight,hope all is well with her,dis is not modelling issue at all*eyes rolling*
beautiful and talented actresses!!!
lmao @ i no dey fear height?
Abeg, wetin dey do genny? Y did she pout n hope say she no borrow dat top cuz na ova size b dat. She shld eat good food n nt live on 1 stupid diet plan.
Sweet beautiful steph. Omo to set, love u die.
They both look cute together.........una no go fight jarrreaa.....d breast wen Bind una together,,no go liv una jarree
Nice way of letting pple stop d rumours
www.nigeriantalkative.com
That thing from Steph's armpit fit cause fight sha..if the thing dey reek!!
Genny dey petite..u wan make she look small and orobo abi..how horrible!!
Menwhile on GayRadar News..Gay Pastor in 9ja..dares FG..Linda ova 2 u!!
http://www.vanguardngr.com/2011/12/homosexualism-nigerian-gay-pastor-dares-senate-recruits-more-members/
stephnie is finer dan genny.period!!!
Anon @ 10:19 AM:
Shut up fatty.
High cholesterol is NOT a sign of good living.
LOL
@ANONYMOUS December 3, 2011 4:58 PM - TRUE TALK!! rotflmao!
I swear these two are sisters, they look so much alike.
Stephanie is so childish. What's this one? Why won't you just ignore the fake rumour? We already know Genny is ur friend no need for the show off. Anyway, I know it's a privilege for her to b ur friend hence teenage excitement. U people should carry us along when una de run things with GEJ and Oronto oh.. We c u....
for the last time Stephanie Okereke...where is ur kanekalon hair????????i tot u r suppose to wea d braids for 1yr as d face of d brand?????? i tire for u o, after u don poecket their kushi..u dare not try this abroad....where law dey...dem go slam u big time
LOOOOOOOOLLLL!!!Make dem carry us o. All those runs with GEJ and Douglas Oronto have paid off with their MFR.
smh at sme useless comments what do u mean by genny is bigger than stephanie what has that got to do with anything hiss, get a life
@sakara are u dumb that u dont know kanekalon is a fibre that makes both attachment and weavons go and watch the commercial again or abi to be kanekalon ambasador they hungry u sorry try again
@sakara nah u knw kanekalon pass the person wey get the contract, and for your records kanekalon is a jabanese company smh @steph abeg rock it gurl
wowww That's PLAY abuja in the back ground
Post a Comment