Orijin storms Benin, drops the most electrifying rave @ Jokers Club
Benin City came alive on Friday 23rd
May 2014 as Orijin the refreshing bitter-sweet herbal drink host its
numerous connoisseurs to the party of a lifetime. The event took place at the Jokers club and it
saw a large turn-out of people who came out to party to the beat with
Orijin.
DJ Sosse was in the house and he dropped beat
after beat that left the crowd yearning for more. Continue to see more photos...
Inspired after the tradition of herbal drinks, Orijin is an alcoholic
blend with the flavours of African herbs and fruits combined to give a
refreshing bitter-sweet taste.
Orijin wey bitter pass bitter leaf,small stout,legend,alomo put 2geda na hin al dis bsde babes dey tke so wth deir teeth shinin....hmmmmm benin babes I hail ooOoO...
B.I.U students una well done ooooo!!!! Una leave exams wen una gats read for, on monday go orijin party abi!!! After una go dey long neck for exam hall.. No beef shaaa yimu's
This people fall my hand why outta all the fine Edo posh babes nah dis time out okpo dem go rent come their party, just gives me the razz impression of the drink even d name self no follow ... N WTF is jokers club kini for Benin...... Guyfisher says so
U must find d girl dat told d boyfrnd she's going for allnight on LIB 2day...lind nor blow dis girls cover o..
ReplyDeleteOmg, what kind of crowd is this? Guinness could av done better.
DeleteNice one #bright bravo#
ReplyDeleteChai see opekes for Benin!
ReplyDeleteThe bounzers har sumtin helse mehnnnn
ReplyDeleteEveryday something new
ReplyDeleteDulllll........and what's it they're writing on d wall? Na d drink dey turn their eye?
ReplyDeleteLet the madness begin!!!!
ReplyDeleteOrijin wey bitter pass bitter leaf,small stout,legend,alomo put 2geda na hin al dis bsde babes dey tke so wth deir teeth shinin....hmmmmm benin babes I hail ooOoO...
ReplyDeleteObviously u never drink am b4,u jst cast urself now, yeye wanna be. 4 ur info orijin is on d same sweetness level with sminorff ice,thank me l8a
DeleteU neva see anytin, they capable of anytin...
DeleteQuote: ♥ ȊƦȋƺȟ ƘƦȋϻ ♥ said...Orijin wey bitter pass bitter leaf,small stout,legend,alomo put 2geda na hin al dis bsde babes dey tke so wth deir teeth shinin....hmmmmm benin babes I hail ooOoO...
ReplyDeleteVery funny comment.
...Till mama calls.
ReplyDeleteDem gals re local #in funke's voice# I see only DJ.
ReplyDeleteB.I.U students una well done ooooo!!!! Una leave exams wen una gats read for, on monday go orijin party abi!!! After una go dey long neck for exam hall.. No beef shaaa yimu's
ReplyDeleteChai na only dem waka come . All of nna come now oooo the first lady want to help you
ReplyDeleteBenin no dey carry last
ReplyDeleteGood one orijin is trying kudos
ReplyDeleteNice one
ReplyDeleteKool
ReplyDeleteWhy these hoes looking so sad?
ReplyDeleteLol. That's how SLD in B.I.U will come now and suspend people. Ghen Ghen.
ReplyDeleteSLD will come and nab people here now. Una dey club, them never suspend una finissh ni?
ReplyDeleteThis people fall my hand why outta all the fine Edo posh babes nah dis time out okpo dem go rent come their party, just gives me the razz impression of the drink even d name self no follow ... N WTF is jokers club kini for Benin...... Guyfisher says so
ReplyDelete