Most Beautiful Girl in Nigeria 2009, 27yr old Glory Chukwu is getting married this Saturday July 23rd, 2011 at Civic Centre, in Lagos. Will bring you photos from her wedding. Big congrats to Glory. All the best babe!
@ kiky, exactly. lol. that was d 1st tin dat came 2 my mind immediately i saw d post title. congrats 2 her, she's beautiful. btw, i won't mind gettin me a footballer hubby myself o *wish wish*
Kiki and chi chi jealosy go kill ona if it is easy go contest mbgn or make ona jump inside lagoon or make ona go meet babalawo make em do juju for ona yeye girls congrats to soon to be weded ex beauty queen bcos to find husband no be crayfish busines in this period of hardship even nollywood actress wey fine they snatch other people husband and boyfriend others they use jujuKiki and chi chi jealosy go kill ona if it is easy go contest mbgn or make ona jump inside lagoon or make ona go meet babalawo make em do juju for ona yeye girls congrats to soon to be weded ex beauty queen bcos to find husband no be crayfish busines in this period of hardship even nollywood actress wey fine they snatch other people husband and boyfriend others they use juju
Lara wetin dey pain u for body from runway to alter and so what u want make them jump inside fire make u salf go for runway make we see where u go land jealosy no go kill u yeye when adaeze marry she talk say people say she be gold digger when stephanie marry they e bi like all of them dey target footballer na the same thing them talk when okocha and kanu marry them olofofo talk say their wives na hustler see all of ona mouth as if ona no like better thing if the thing dey pain ona make all of ona go stand for middle of express make brt jam ona yeye people lol
Kiky and chi chi and lara ona be three folish women from the east aro meta badbellies make ona sharap ona mouth infact ona mouth dey smell for where i day browse i wan close my phone wetin dey wrong if ex beauty gueens dey marry footballer if u dey find them make ona do like nollywood harlot anita joseph do some stupid photo shoot and send to anyfootballer facebook even if dem no marry ona dem fit give ona some oyinbo money after sleeping with ona wey ona go use tush up ona self for the next aristo before ona find ona monkey husbands wey no get money like gloria chukwu husband to be see them three idiotaaaaaaas
ah nigerian women wey dey find husband make una go contest oh. maybe next year afoma amuzie go find husband. abi munachi don find husband too? mschew models and beauty queens are the same.mschew. from runway to altar no be beans?it just makes women look cheap.using ur body and exposing ur body all in the name of fashion and beauty pageant.abegi.
Beauty queen wit no manners at all.first impression last longer than anytin.the first day i saw her she almost had a brawl with a frnd of mine mschewwwwwwwwwwwwwwwwwwww.
well, if she didn't do anything as MBGN, you can hardly blame- afterall the activities were supposed to be coordinated by the organisers! Good luck to her if she is getting married to a football- can't say I would be brave enough to marry one myself- in fact, I wouldn't want to- think bad English, low education, big head thin body a la Kanu Nwankwo- I don't give a shit about their money!!
Hey,yu guys should calm donw,she is getting married,say congrats and stop beefing.if she is marrying a carpentar,footballer or astronaut,how e take 'consine' una?as long as they are Ђα̲̅ppч together and if its from runway to altar,how it take 'consine' una again?if its paining U̶̲̥̅̊,go and contest and those of U̶̲̥̅̊ abusing the models cos they waore bikinis on stage,then do something,if yoy have never done bad,cast the first stone,if not,go hug transformer and stop beefing. They have beautiful bodies and they flaunt it. If yu guys have the mind,do thesame. Glory Chuku,carry go jare,God Bless your union.
to a footballer?
ReplyDelete@ kiky, exactly. lol. that was d 1st tin dat came 2 my mind immediately i saw d post title. congrats 2 her, she's beautiful. btw, i won't mind gettin me a footballer hubby myself o *wish wish*
ReplyDeleteshe was the most forgettable queen,did nothing useful
ReplyDeleteWho is she getting married to? Congrats ĩΏ advance
ReplyDeleteis the wedding strictly by invitation or we are all invited.
ReplyDeleteMe Sef i will go and contest in MBGN so i can meet a man oo*eyelashes*
ReplyDelete.....lol @ Kiky n Chi Chi
ReplyDeleteCONGRATS GIRL.
ReplyDeletethis is the new trend in nigeria ooo from the runway to the alter...hmm all join.i guess she is marrying a footballer too!lol
ReplyDeleteKiki and chi chi jealosy go kill ona if it is easy go contest mbgn or make ona jump inside lagoon or make ona go meet babalawo make em do juju for ona yeye girls congrats to soon to be weded ex beauty queen bcos to find husband no be crayfish busines in this period of hardship even nollywood actress wey fine they snatch other people husband and boyfriend others they use jujuKiki and chi chi jealosy go kill ona if it is easy go contest mbgn or make ona jump inside lagoon or make ona go meet babalawo make em do juju for ona yeye girls congrats to soon to be weded ex beauty queen bcos to find husband no be crayfish busines in this period of hardship even nollywood actress wey fine they snatch other people husband and boyfriend others they use juju
ReplyDeleteLara wetin dey pain u for body from runway to alter and so what u want make them jump inside fire make u salf go for runway make we see where u go land jealosy no go kill u yeye when adaeze marry she talk say people say she be gold digger when stephanie marry they e bi like all of them dey target footballer na the same thing them talk when okocha and kanu marry them olofofo talk say their wives na hustler see all of ona mouth as if ona no like better thing if the thing dey pain ona make all of ona go stand for middle of express make brt jam ona yeye people lol
ReplyDeleteKiky and chi chi and lara ona be three folish women from the east aro meta badbellies make ona sharap ona mouth infact ona mouth dey smell for where i day browse i wan close my phone wetin dey wrong if ex beauty gueens dey marry footballer if u dey find them make ona do like nollywood harlot anita joseph do some stupid photo shoot and send to anyfootballer facebook even if dem no marry ona dem fit give ona some oyinbo money after sleeping with ona wey ona go use tush up ona self for the next aristo before ona find ona monkey husbands wey no get money like gloria chukwu husband to be see them three idiotaaaaaaas
ReplyDeleteto a footballer ?! **yawnnnns**, seems that is d trend all our ex beauty queen are following now, anyway, Congrats gal!
ReplyDeleteah nigerian women wey dey find husband make una go contest oh. maybe next year afoma amuzie go find husband. abi munachi don find husband too? mschew models and beauty queens are the same.mschew. from runway to altar no be beans?it just makes women look cheap.using ur body and exposing ur body all in the name of fashion and beauty pageant.abegi.
ReplyDeleteBeauty queen wit no manners at all.first impression last longer than anytin.the first day i saw her she almost had a brawl with a frnd of mine mschewwwwwwwwwwwwwwwwwwww.
ReplyDelete@ 5:27 PM,5:41pm 6:00pm (you obviously are one and the same), one question for you...ARE YOU ON CRACK?Can you read at all?
ReplyDeleteShe didnt do anything as MBGN 2009. Congrats to her on her upcoming wedding! May God bless it.
ReplyDeletewell, if she didn't do anything as MBGN, you can hardly blame- afterall the activities were supposed to be coordinated by the organisers! Good luck to her if she is getting married to a football- can't say I would be brave enough to marry one myself- in fact, I wouldn't want to- think bad English, low education, big head thin body a la Kanu Nwankwo- I don't give a shit about their money!!
ReplyDelete@anon 10:39 twas wat i observed also its so obvious its d same shallow minded individual who made the three comments
ReplyDelete@Anonymous 5:27pm, 5:41pm and 6pm : Are you high on something???
ReplyDeleteHey,yu guys should calm donw,she is getting married,say congrats and stop beefing.if she is marrying a carpentar,footballer or astronaut,how e take 'consine' una?as long as they are Ђα̲̅ppч together and if its from runway to altar,how it take 'consine' una again?if its paining U̶̲̥̅̊,go and contest and those of U̶̲̥̅̊ abusing the models cos they waore bikinis on stage,then do something,if yoy have never done bad,cast the first stone,if not,go hug transformer and stop beefing. They have beautiful bodies and they flaunt it. If yu guys have the mind,do thesame. Glory Chuku,carry go jare,God Bless your union.
ReplyDeleteeasy please... she is getting married so deal with it pls
ReplyDelete