When I see these guys, the song that comes to my head is wande coal's you bad, in particular, "if I catch u for corner...." na wao. Mr Nigeria, we salute u
MEEEEHHHHNNNNNN.....SEE MEN OO....IF NOT DAT I JUST GOT ENGAGED*WINKS* I WULD HV CONSIDERED BUT MY BOO IS EVER SEXY*WINKS AGAIN* LINDA IF U LIKE NO PUBLISH MY COMMENT.....
NOT.they look like assasins and wife beaters. Linda na dis kind of people u dey trip for. No go marry dis kind o.u no say u be lepa if dis kind bobo bounce on u once na sorry go be ur middle name
after seeing those naked boys the aluu4 video, nudity-semi nudity now subconsciously terrifies the living daylights from me as i see blood and shattered bones and head
sha for lib sake, they look handsome nude and scary fully clothed
make dem no get craw-craw after all this oil wey dem take cover body to look sexy o!!i no like...ds kind ones dem no go let u drink water kip cup for ground cos dem go dey feel 'highray'all d time ,dem fit even carry mirror dey sleep to dey look their body.
Hmm...abeg make una no vex o,i no go school,but where dem hide all their abuna's?abi dem gum am paste for the boxers?i no wan belive say with this kind body dem,na small small uncle dem get o cos dts what i can decode from my end...
Everybody comment won make me laugh pee 4 pant.especailly d. 1st 5 comments..thou d guys hot o but pple. Like. Dem ar nt gud. On bed:)dey cum quick bcos gim do take hold of d. Body
57 comments:
Hot bodies.... Not feeling d faces tho!!
When I see these guys, the song that comes to my head is wande coal's you bad, in particular, "if I catch u for corner...." na wao. Mr Nigeria, we salute u
thank God nigeria looks good for once.
linda linda linda..........i no say na this kind of tin u go like.........take am easy sha
gosh,am sweatin bad here.i want d guy in the first pic.i can feed off him for days.
ayama......... the oil alone on their body is enough to fry fishes for a whole community...... so not hot
I guess he would win, unlike the ugly yellow cow that won Mr Nigeria one time like that *brian*
Iyanya no go
Hot......hot
MEEEEHHHHNNNNNN.....SEE MEN OO....IF NOT DAT I JUST GOT ENGAGED*WINKS* I WULD HV CONSIDERED BUT MY BOO IS EVER SEXY*WINKS AGAIN*
LINDA IF U LIKE NO PUBLISH MY COMMENT.....
NOT.they look like assasins and wife beaters. Linda na dis kind of people u dey trip for. No go marry dis kind o.u no say u be lepa if dis kind bobo bounce on u once na sorry go be ur middle name
Lin Lin, moi hv no comment. Wink!
hmm..not so much
http://africansweetheart.blogspot.co.uk/
mr nigeria- fortune. im happy u came 2nd runner up. big-ups 2 u
Mr nigeria is the most handsome and sexy than the other contestants,wish him goodluck.
WOW!!!!! Linda u just Made me so Horny right now. I want dem all.
not for me, i like my guys fit but not all muscles and packs. i'll pass. it's overrated...
CLICK MY NAME TO VIEW MY RECENT POST ON DESIGNING YOUR HOME...
after seeing those naked boys the aluu4 video, nudity-semi nudity now subconsciously terrifies the living daylights from me as i see blood and shattered bones and head
sha for lib sake, they look handsome nude and scary fully clothed
Hot hot all d way
They are really hot,d Nigerian guy z really hot too
Gay vain boys....they shapened dia eyebrows...
make dem no get craw-craw after all this oil wey dem take cover body to look sexy o!!i no like...ds kind ones dem no go let u drink water kip cup for ground cos dem go dey feel 'highray'all d time ,dem fit even carry mirror dey sleep to dey look their body.
I trust you, Linda. You don shake body, move on be dat. Sha don't bring any dick talk for now
Hmm...abeg make una no vex o,i no go school,but where dem hide all their abuna's?abi dem gum am paste for the boxers?i no wan belive say with this kind body dem,na small small uncle dem get o cos dts what i can decode from my end...
The guy in the first pix makes me horny...do we av guys like this in Naija...am tired of seeing pot bellies and wizkids wannabe
Bouncers.....
So not feeling dm yuck! See as dem rob oil full body. Big turn off ewwwww
Whatever!!!!! Rolling my eyes...Wonder what criteria u dey use to screen and publish comments *msheww*
Thank God that Mr Nigeria looks good. As for d rest... Hmmmmmmm they so remind of first class agberos (area boys) okbye.
Hmmmmmmmm. I luv dem ooooooooo chim ooooooo
yummmyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy
Hmmmmm not feeling demooo, dem all be like pple wey dey pound akpu (fufu) for my village.
Mr NIGERIA is blazing!
Someone please pass me some ICEWATER!!!!
Mr Nigeria is CUTE. Loving the face, the entire package. Totally huggable!
Mr.Nigeria looks a-ok. Hope he wins
Ashawo 10kobo!
Hmmmm!!! The Nig rep is d hottest and cutest of them all. He's my dream man anyday anytime. He deserves to win d crown.
Hmmmmm!!! D Nig rep looks d hottest and cutest. He's my dream man anyday anytime. He deserves to win d crown.
Why are the faces so HARD? Damn.
Lmao @sorry go be ur middle name.....
All I can think of is whip cream nd just lingerie massages......hmmmmm
Linda na wetin u like be this..Ripped boiz in tight briefs..smh.
The guy wearing a pendant of africa is the hottest, Mr. nigeria isn't bad too.
NOT
Liar u just want to type rubbish
Liar!
Liar!
ummm d nigerian guy is kinda goodlukin though..bt watz up with all d oil nw??they look slimy...lol..
HOTTTTTTTTTTTTTTTTT,GADAMN!!!!!!!! THEY COULD HAVE IT"ALL OF IT" #SINGLELADIES...
oh dear.... i don;t like too much muscles- these men should tone things down a bit......
Hotttt looking guys but why them pricks look small? The bigger the better Mehn!
Lol
Wey KSB? This can cause rape o! Lol
Liar liar! Mcheeew! Must you comment? You aint Sweating kan kan,you sha wnt your comment to be here shaa..sweat ko, laa gun ni..
Did you say yellow cow? walahi ogbadun, dt guy (Brian)remains the finest Mr Nigeria ever crowned. Olodo.
No mind am, liar liar oshi.. So horny ko, una be pikin, you sha wnt to post comment.. Nawa you.
Everybody comment won make me laugh pee 4 pant.especailly d. 1st 5 comments..thou d guys hot o but pple. Like. Dem ar nt gud. On bed:)dey cum quick bcos gim do take hold of d. Body
Post a Comment