Tuface and the ladies... | Welcome to Linda Ikeji's Blog

LI_Mobile_Leaderboard_1

Friday 2 December 2011

Tuface and the ladies...

 
Heard a lot of ladies wanted a piece of him at his recent show in London. Enjoy ojáré...:-)

16 comments:

  1. na fine boy naaa, what d'u expect??? but bros easy ohhh!

    ReplyDelete
  2. Linda if na u nko....d guy get evrythn u girls want so i dnt expect less.Tu-baba enjoi ursef jare.

    ReplyDelete
  3. Na dis women no dey gree Tuface see road. Ah ah! na wetin? Dem dey engrave am 4 dir punani say dem fuck celeb?

    ReplyDelete
  4. i dnt blame tuface,infact 2face enjoy ur life cos dese irresponsible ladies want him even afta having baby mamas and no man can resist pussy.they are doing lyk deve not seen man b4.

    ReplyDelete
  5. boobie aka feedin bottle aka superswag2 December 2011 at 14:44

    Wat is 2face doin in d second pics..hiz e lukin at boobie aka feedin bottle..yeeepa

    ReplyDelete
  6. 2baba zip up oo aids is real! we love u too much to see u die of aids :P

    ReplyDelete
  7. Tuface is picking up girls and diseases dime a dozen! This IDIOT thinks he is enjoying life but he is actually taking a chance in life...by calling for an untimely death!!!

    ReplyDelete
  8. 2baba, abeg dey chop the life of your head i ooo jare. Na d women no wan make u rest but baba dey prove say he's loaded. For me, i love ur muziks

    ReplyDelete
  9. am sorry for derailing,my HITV is showing but without volume even when other stations are with volume,just want to knw if anyone is experiencing d same problem as me or could the problem be frm my tv?

    ReplyDelete
  10. Tu Baba, carry go. Lie for dem. Na the thing wen we women like be dat. After all, you no rape dem. Nah dem bring free toto. A beg carry go jo. But remember your condom oooh. These girls sabi waka. Those london girls, their mouth open like crocodile own.

    ReplyDelete
  11. FrenchKissMyButt2 December 2011 at 22:41

    somebody is gonna be a baby mama soon

    ReplyDelete
  12. No be Bime be dat for second photo??? I guess they are still dating den!!!

    ReplyDelete
  13. Sassie buy anoda 1

    ReplyDelete
  14. Tu baba, u don start again. Benue people no dey behave like dis ooo. Your own don too much. Pele-pele ooo

    ReplyDelete
  15. this man i dey fear am becos him amuu no dey stay one place the next thing now him go give woman belle those girls make them close their legs wella cos even him boxers fit give woman belle lolll.

    ReplyDelete

Disclaimer: Opinions expressed in comments are those of the comment writers alone and does not reflect or represent the views of Linda Ikeji.

Recent Posts