linda dis is a very old video na. i saw it on another website about 4 or 6 weeks ago. i thot u no dey carry last for stories, wetin come happen to dis one. anyway, its an ever green video, so i watched again
Person go run away from una? Abi na make wetin for happen? Una too do. Abegi make person hear word o jare. If una don see am, others nko? Stale gist, stale gist naim we take know say una too sabi, ekwa? Mtcheeew. Make una go start una own blog na and be sending updates on the seconds.
who be dat woman wey dey behind her?she dey beef or wetin?see as she dey do mouth lyk say she neva chop good food b4.mtschew.Nkechi, beware of that woman o!nice video,me like
YEA! it was beautiful.
ReplyDeleteawwwwwww!...beaurrrriiiful!
ReplyDeleteYEA! it was beautiful
ReplyDeletestale
ReplyDeletePls who are they? It is beautiful.
ReplyDeletelinda dis is a very old video na. i saw it on another website about 4 or 6 weeks ago. i thot u no dey carry last for stories, wetin come happen to dis one.
ReplyDeleteanyway, its an ever green video, so i watched again
Linda, dis video is stale na....abeg fresh gists jor. *precious*
ReplyDeleteMtschew
ReplyDeletena music concert or wedding na dis be? esp na 4 first dance? abeg make una carry better gist linda mtscheeeew....
ReplyDeletethe only thing that annoys me most is that lady with the phone behind Nkechi... Wharra helll
ReplyDeletePerson go run away from una? Abi na make wetin for happen? Una too do. Abegi make person hear word o jare. If una don see am, others nko? Stale gist, stale gist naim we take know say una too sabi, ekwa? Mtcheeew. Make una go start una own blog na and be sending updates on the seconds.
ReplyDeleteThis is old news nah,Linda you really want to marry.God will provide for u o
ReplyDeleteawon current pple...abeg free Linda for us wey no dey current like una.hiss.
ReplyDeleteabsolutely beautiful!
ReplyDeleteLove is a beautiful thing hahahahaha love is wicked too lmfaooooooooooooo
ReplyDeleteCongratulation to you guys....I pray it works out for you both.
ReplyDeletewho be dat woman wey dey behind her?she dey beef or wetin?see as she dey do mouth lyk say she neva chop good food b4.mtschew.Nkechi, beware of that woman o!nice video,me like
ReplyDeletethis is sooooo beautiful, they really had fun
ReplyDeleteawwwwww!!!! id love my hubby to sing to me on our wedding day...so beautiful
ReplyDeleteWow I love this the marriage will work by HIS Grace.thanks Linda
ReplyDeleteI GO MARRY O!
ReplyDeleteLinda, you have put this up before. The images are nice but OI couldn't hear the singing
ReplyDeleteSo sweet! See love! but obiwon dis ur apiororo mango head nor get mate sha o. Congrats guys!
ReplyDeletei luv obiwon cool guy
ReplyDeletei go love ohhhh.. wow dat was a lovely one. esp wen she sang too.
ReplyDeleteAbsolutely beautiful..wish my man would do the same for me on my wedding day.
ReplyDeleteAbeg una leave Linda alone jowieee..